₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,585 members, 8,422,670 topics. Date: Monday, 08 June 2026 at 03:52 PM

Toggle theme

Karo168's Posts

Nairaland ForumKaro168's ProfileKaro168's Posts

1 2 3 4 (of 4 pages)

EducationRe: Uniben 2012/2013 Session Admission Thread by Karo168: 1:11pm On Nov 03, 2012
22 chocolates
EducationRe: Uniben 2012/2013 Session Admission Thread by Karo168: 11:18am On Nov 03, 2012
Wetin I do jamb na..dem don give err1 dere admission letter even ppl dat anoda skul was showing dere..derez have changed na onli me remain..yY dey hate me lyk dis na
EducationRe: Uniben 2012/2013 Session Admission Thread by Karo168: 3:58pm On Oct 22, 2012
Wetin be d meaning of that 'admission letter' if available...cos my ownn no dey available oh
EducationRe: Uniben 2012/2013 Session Admission Thread by Karo168: 10:13am On Oct 22, 2012
Uniben has serious timing problem dats hw dey sed putme 2 start by 2pm...my brodas nd sistas na around 5pm nai I tke start my exam...hungry don fire me die by dat tym...I just rushed d exam dat day b'cos I no say na die I dey so....dem don start with dis 1 na...maybe na 2mao dem go release details..akpa ppl
EducationRe: Uniben 2012/2013 Session Admission Thread by Karo168: 9:09am On Oct 22, 2012
D skul just mumu...e no gey nytin wen dem won talk..we kind rubbish be dis...u want mke we pay acceptance fee meanwhile u no release amount...notin oda skuls wen dey resume nov5th don staty online clearance since lyk 12th
EducationRe: Uniben 2012/2013 Session Admission Thread by Karo168: 5:42pm On Oct 19, 2012
@makzino d guy no know..I dey pray mke dem gimme hall4 he dey reject am....
EducationRe: Uniben 2012/2013 Session Admission Thread by Karo168: 2:42pm On Oct 18, 2012
@elite chummy do u have a similar probs let talk on 2go:karo13 bbm:2A492630 fb:karo osogba twitter:@k_lloys
EducationRe: Uniben 2012/2013 Session Admission Thread by Karo168: 2:31pm On Oct 18, 2012
Am sowri bertinho if I have offended u..wen I tot of d stress I went beserk nd laid my frustrations on u which ought nt be so...pls accept my sincere apology...@elite chummy he may be right a lot of pips got dere not admitted changed to admitted last yr
EducationRe: Uniben 2012/2013 Session Admission Thread by Karo168: 12:58pm On Oct 18, 2012
@bertinho I rili can't b'liv ur story its kinda weird...u gat admission last year...ur name was on list centre...ur name was on d admission notification page....u where given d space 2 fill ur eligibility form...u had all d proof dat u were admitted nd u were denied ur admission b'cos u didn't have an admission l8r...dude u weren't admitted last year...ur eyez were deceiving u...it happened 2 a lot of pips lasst year nd last 2 yrs nd dere students of uniben nw...trust me I've done d research...I got admission in 1st batch...since aug 3rd I've been researching....u re d onli 1 dat was denied admission b'cos of dat...so I kum 2 d simple conclusion dat u weren't admitted last year or u entad trouble by doing know know nd printing dat admission l8r...FYI all I wrote shud be read wit a calm,gentle voice...2 show I'm in no way mocking u
EducationRe: Uniben 2012/2013 Session Admission Thread by Karo168: 9:20pm On Oct 17, 2012
@orizu d tin tire me oh...but I don hear 4rm person wen dey work 4 admission office just nw say I go use d uniben admission l8r tke don clearance den go 2 abj tke rectify d issue@bertinho I tink ur probs last year was printing d admission l8r 4 dat oda skul...by printing it u accept it.....
EducationRe: Uniben 2012/2013 Session Admission Thread by Karo168: 6:37pm On Oct 17, 2012
Abeg @bertinho no vex ans d qsn 1 by 1 abeg 1)were u denied ur admission b'cos of that mishap 2)Wat do u tink dey'll tell me at d auditorium 3)nd u spent 70k hw
EducationRe: Uniben 2012/2013 Session Admission Thread by Karo168: 6:01pm On Oct 17, 2012
Abeg bertinho reply oh..b'cos sum1 who had dis probs last year told me dat I shud go 2 d auditorium...dat dey'll tell me 2 print d page which I saw my admission notification...which I'll upload nd use 4 clearance...den I'll eventually go 2 abj 2 rectify d issue which I'll use 4 penultimate clearance
EducationRe: Uniben 2012/2013 Session Admission Thread by Karo168: 5:37pm On Oct 17, 2012
Abeg @bertinho re u a student of uniben nw abi b'cos of dat tin u were denied ur admission
EducationRe: Uniben 2012/2013 Session Admission Thread by Karo168: 8:28am On Sep 03, 2012
@jacob u 2 much bros God go mke u bigger oh
EducationRe: Uniben 2012/2013 Session Admission Thread by Karo168: 12:17pm On Aug 31, 2012
@jacob bros tank u oh...u 2 much abeg send me dat ur guy number mke I know hw e tke tidy him own
EducationRe: Uniben 2012/2013 Session Admission Thread by Karo168: 2:49pm On Aug 30, 2012
Una no answer my qsn abeg mke una reason me na...my qsn is on page 233...pls ppl
EducationRe: Uniben 2012/2013 Session Admission Thread by Karo168: 5:18pm On Aug 29, 2012
Ummm...abeg I know I've asked dis qsn b4 but abeg guyz hear me out..I don get admission for uniben but for jamb site na my 2nd choice dey show 4 dere as being admitted wetin dey pain me pass na I no even write my 2nd choice skul putme...na jamb just put am 4 dere...abeg I was surfing sum syts nd found out dis happened a lot especially with auchipoly last 2 yrs abeg guyz mke person who know hw I go handle dis mata reply abeg..pls no sarcasm,skeptism or disrespect..abeg mke una reply
EducationRe: Uniben 2012/2013 Session Admission Thread by Karo168: 1:26pm On Aug 10, 2012
@metaphycist hope I gotcha name right...Dr Sheldon cooper tho a fictional character is a man with an incomprehensible IQ...but a theoretical physicist...nd engages in little philosophical thinking nd admiration of great philosopher but engages more of his tym in explaining d world around by giving concrete evidence...@chocofalls engineering
EducationRe: Uniben 2012/2013 Session Admission Thread by Karo168: 1:15pm On Aug 10, 2012
Dat was Big B.a.n.g theory..hw is bang a rated word NL staffs re truly perverts
EducationRe: Uniben 2012/2013 Session Admission Thread by Karo168: 1:11pm On Aug 10, 2012
Ummmm I know every1 does philosophy in d first year but truth b told dere is a reason I neva applied 4 art/social sciences coursed quite frankly dey piss me off..no offense at all its my personal opinion I lyk 2 indulge myself in chem,math nd physics...2 all D BIG BANG THEORY FANS out dere Big UP..
Uniben's Sheldon cooper
EducationRe: Uniben 2012/2013 Session Admission Thread by Karo168: 12:55pm On Aug 10, 2012
Philosophical qsn re nt answered with biblical knowledge...u apply just common sense...So even man was neva created or the earth was neva made...u'll have 2 imagine dat dey'll be anoda world...cos d same circumstances which had created man will occur again considering dat dey'll be infinite tym fall a whole bunch of scenarios 2 come about nd 1 of dem will eventually lead up 2 d creation of some sort of being...FYI I do nt believe a single tin I just sed
EducationRe: Uniben 2012/2013 Session Admission Thread by Karo168: 9:18am On Aug 05, 2012
Mke oda ppl answer me na my jamb no dey show me admitted in2 Uniben only ABUAD person no fit get double admission again ehhhh..hw I won tke print my admission slip..abeg mke una answer pls
EducationRe: Uniben 2012/2013 Session Admission Thread by Karo168: 9:48pm On Aug 04, 2012
Abeg metaphycist *did I spell dat right* nd Mr rtd Trailer driver abeg answer me 4 jamb syt dem dey tell me admitted in2 ABUAD...but I don get admission 4 Uniben....if I won print admission letter hw e go be abeg mke nybodi wen get info abeg abeg I use God tey beg ya answer please
EducationRe: Uniben 2012/2013 Session Admission Thread by Karo168: 8:29am On Aug 04, 2012
Abeg mke person answer 1 p.uni don gimme admission so na wetin dey show 4 jamb syt...but uniben don gimme admission sha...wen I won print admission letter hw e go b
EducationRe: Uniben 2012/2013 Session Admission Thread by Karo168: 1:50pm On Jul 19, 2012
Abeg Terrikat no justify urself...u have d worst attitude i've eva seen on dis thread abeg pls dont post ur pissing me off...dont easilt get angry but dem U suck....i neva see nytin wen dey write wen dey write wen dey offensive since dat day wen person talk say he overhear person say banking nd finance cut-off na 55 ur body just dey pepper Ʋ​...dey insult ppl 4rm FB 2 NL....abeg go ur bbm abeg with ur bad attitude
EducationRe: Uniben 2012/2013 Session Admission Thread by Karo168: 1:19pm On Jul 18, 2012
Wat of engineering @jazinogold
EducationRe: Uniben 2012/2013 Session Admission Thread by Karo168: 9:41pm On Jul 16, 2012
@beebee i dont tink ny1 knowz d cut-off here...but she shud just pray...58 is kinda high...again i'll advise she praYz...sowri i dont have more info 2 give ya
EducationRe: Uniben 2012/2013 Session Admission Thread by Karo168: 10:41pm On Jul 15, 2012
Lord Jiva did u get dat info 4rm Damscrob
EducationRe: Uniben 2012/2013 Session Admission Thread by Karo168: 8:25pm On Jul 15, 2012
@Bubemi pls respect ya sef...wat u sed to Lord Jiva was totally wrong....u shud be apologizing nt retaliating...I dont easily get disgusted by ppl but GOSH!!angry!!!
EducationRe: Uniben 2012/2013 Session Admission Thread by Karo168: 7:25pm On Jul 13, 2012
Ʋ​ need username nd password
EducationRe: Uniben 2012/2013 Session Admission Thread by Karo168: 5:08pm On Jul 10, 2012
Merit Elks....shu mke we go march enta VC office na...no offence but ur 'reliable' source has proved unreliable cry
EducationRe: Uniben 2012/2013 Session Admission Thread by Karo168: 1:22pm On Jul 09, 2012
LOGIC:hw dey hell did dey get 48.2

1 2 3 4 (of 4 pages)