Dating And Meet-up Zone › Re: I Need A Strong Naija Guy: Casual Intimacy Only by kateflow(f): 1:25pm On Jul 27, 2007 |
trendy abeg oo no be me |
Dating And Meet-up Zone › Re: That's My Picture by kateflow(f): 1:22pm On Jul 27, 2007 |
imao  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Anyone Online by kateflow(f): 1:17pm On Jul 27, 2007 |
how are u doing |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by kateflow(f): 1:13pm On Jul 27, 2007 |
y i go run |
Dating And Meet-up Zone › Re: Anyone Online by kateflow(f): 1:09pm On Jul 27, 2007 |
he didnt say anything ooo  |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by kateflow(f): 1:07pm On Jul 27, 2007 |
abeg i don goooo my oga dey complain |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by kateflow(f): 1:05pm On Jul 27, 2007 |
na wa
no go let senu catch u |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by kateflow(f): 12:58pm On Jul 27, 2007 |
somze wat are ur requirement |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by kateflow(f): 12:55pm On Jul 27, 2007 |
somze na u are talking get ready so that i will give u the requirement @ronnie administrator  |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by kateflow(f): 12:41pm On Jul 27, 2007 |
u see your life, na nigeria mentallity wey get na him dey worry u
must u be my husband before u will pay for me abi |
Romance › Re: Why Did You Break Up With Your Ex? by kateflow(f): 12:39pm On Jul 27, 2007 |
chuckdee4: I never seemed to have the kind of time she requested of me, was just too busy for her, maybe if she had gotten a job and started doing stuff with her life, we would still be together but oh well and who is she |
Dating And Meet-up Zone › Re: Im Curious. . . My Turn To Advertise by kateflow(f): 12:38pm On Jul 27, 2007 |
creamish u never still see customer |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by kateflow(f): 12:27pm On Jul 27, 2007 |
@ronnie
dey went to seun marriage
somze shey u go pay for the catering school |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by kateflow(f): 12:19pm On Jul 27, 2007 |
@ronnie wassup
somze the akamu turn water as i dey make am |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by kateflow(f): 12:11pm On Jul 27, 2007 |
am cool and u
how enjoyment |
Nairaland General › Re: Douzy - The Individual by kateflow(f): 12:06pm On Jul 27, 2007 |
lol |
Nairaland General › Re: Just In by kateflow(f): 12:04pm On Jul 27, 2007 |
lol
so wassup |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by kateflow(f): 11:53am On Jul 27, 2007 |
somze na wa for u ooo
@all wassup |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by kateflow(f): 7:28pm On Jul 26, 2007 |
watever gudnight my husband don come back make i go give am feeder  |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by kateflow(f): 7:17pm On Jul 26, 2007 |
somze u are covered by the blood of seun abi  |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by kateflow(f): 7:10pm On Jul 26, 2007 |
thunder fire u for that place wey u dey |
Romance › Re: Why Did You Break Up With Your Ex? by kateflow(f): 7:07pm On Jul 26, 2007 |
y i go answer |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by kateflow(f): 7:02pm On Jul 26, 2007 |
somze, to much akamu and akara |
Romance › Re: Why Did You Break Up With Your Ex? by kateflow(f): 6:58pm On Jul 26, 2007 |
somze: ehe, u don talk true  y u been dey speak parables before? 
Meanwhile u don find new one? y u dey ask |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by kateflow(f): 6:57pm On Jul 26, 2007 |
somze , now i know wats wrong with u  |
Nairaland General › Re: Douzy - The Individual by kateflow(f): 6:54pm On Jul 26, 2007 |
wait first make she come na that time u go know say khaki no be leather |
Nairaland General › Re: Just In by kateflow(f): 6:51pm On Jul 26, 2007 |
fella ,that is u don dey smoke ganja with dry ogogoro |
Romance › Re: Why Did You Break Up With Your Ex? by kateflow(f): 6:50pm On Jul 26, 2007 |
wetin be lie for there the guy no fit handle me for bed |
Nairaland General › Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by kateflow(f): 6:48pm On Jul 26, 2007 |
hmmm acid i still dey wait for the gist |
Poems For Review › Re: For the Most Beautiful Girl In The World by kateflow(f): 6:47pm On Jul 26, 2007 |
thanx somze |
Romance › Re: Why Did You Break Up With Your Ex? by kateflow(f): 6:43pm On Jul 26, 2007 |
i mean he was a lazy type |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by kateflow(f): 6:40pm On Jul 26, 2007 |
jehovah jireh
no be only light na candle |