Kays1's Posts
Nairaland Forum › Kays1's Profile › Kays1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 21 pages)
Na soft feelings dey , Na why u no dey yarn well abi , Park well joo |
Who's this allabos guy self, U no dey talk well abi ? |
@allabosky or wetin you call your self or na ALLADIN , which Village ? **hiss** Village Ko , Village nii who give money sneakers, |
Remind me of 2 days ago at a restuarant here in SA , Former delta state Grvn. dey rush rice like shoe shinner , I nearly ask him to eat one more plate , But the guy na rugged man , only him waka and him wear face cap cover face , but me still sabi am , Please Niaja try and give una goverment food oo cos now isee why dem dey lut money . |
No be lie , na serious madness be this , |
She won shit with clothes on , Unbelievable !!! ![]() |
**hiss** |
LMAO , error lady , what a remark , !!! |
lol , beware of dog chain ? |
No wonder , seeyour teeth like shovel , hiss |
whats funny now? **hiss** |
Most Handsome, Ituen , OBJ cousin , |
who be this now ?? why you open close up **hiss* |
Hey clemcy , whats up, how about my old G's on here , Ituen ,Jeovy ,benjazzy , ??sup bros's |
Hellooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo ![]() |
**hiss** |
oKAY YIM , kaymoney6 Thats the id , diamond . |
Diamond you are back huh ?Do you have instant messenger on aol,yahoo,hotmail ? Maybe we can talk learn more about each other aside all jokes oo . |
Do you really want to know ?, Okay go obtain form for Ikoyi Prison , i go tell you |
Heya Diamond sorry about that baby my phone wont stop ringing ohh calls que after calls , Do you have instant messenger on aol,yahoo,hotmail ? Maybe we can talk learn more about each other aside all jokes oo . |
Oh yeah , ?Well we shall see how it goes when you finally made your decision , I would love it if you choose Canada because i will have a Tour ahead to North America's Belize, Panama,Mexico,USA So if you are in canada it wont be a prob for me atall , Damn mammy Australia is damn far tho friends told me its nice out there , in Aus . |
Its cool out here in Ghana , Naija is too roudy for me diamond , But no where would be like home u know ?Anyway i like it here , |
Yeah i am here , Well i have been into this for a while now , back from Naija. |
I run a travel Agency here mammy , ticketing and stuff and some other little commitments to help fellow broda , |
So you have never been to 9ja before ? |
Hen hen , me i am better off your housemates huh.Atleast i am better than some one , I can cook anything especially Eba . |
Me too i wish you were here so i can bake you rice eehhhee and i can fry water too , Ready for stomach upset sha |
You are funny , I think i love chatting with you diamond , hope u know that fact hen , ![]() |
Diamond .its okay im not angry wid you atall , I have always learn how to respect ppl aside joke same time i am no nonsence guy , Sure we are cool , we are friends Gabby |

**hiss*