₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,311 members, 8,421,279 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 07:49 AM

Toggle theme

Kays1's Posts

Nairaland ForumKays1's ProfileKays1's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 21 pages)

Jokes EtcRe: "forgive Them, Father, For They Know Not What They Do!" by Kays1(m): 10:01am On Jul 17, 2008
lol
Jokes EtcRe: It Could Only Happen In Nigeria,: I Bet! by Kays1(m): 10:01am On Jul 17, 2008
who be this ?
Jokes EtcRe: Ben~jay Speaks To God by Kays1(m): 10:00am On Jul 17, 2008
Na three yarn na , **hiss**
Jokes EtcRe: Hello House by Kays1(m): 2:32am On Jul 17, 2008
Wetin she dey talk , ?Umm na God dey protect person for here ,
Jokes EtcRe: The Sound Of Music by Kays1(m): 2:11am On Jul 17, 2008
Na you be her P R O , or you dey look for Job ?
Jokes EtcRe: Kids Are Just: Kids by Kays1(m): 2:03am On Jul 17, 2008
You too sabi book Iysaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa
Jokes EtcRe: The Sound Of Music by Kays1(m): 2:02am On Jul 17, 2008
Whattttttttttttttttttttttttttttttttttttttttttttttt SeanT hOPE NO PROBLEM ?
Jokes EtcRe: Kids Are Just: Kids by Kays1(m): 1:49am On Jul 17, 2008
u wana dare ? or how do u mean we shall see ?
Jokes EtcRe: This Is Not Ify's House by Kays1(m): 1:44am On Jul 17, 2008
yea sexy mammy
Jokes EtcRe: The Sound Of Music by Kays1(m): 1:42am On Jul 17, 2008
i dunno girl
Jokes EtcRe: Kids Are Just: Kids by Kays1(m): 1:33am On Jul 17, 2008
@Abby , im sure if i want to ,
Jokes EtcRe: This Is Not Ify's House by Kays1(m): 1:32am On Jul 17, 2008
Okay mammy
Jokes EtcRe: The Sound Of Music by Kays1(m): 1:31am On Jul 17, 2008
Oh Yeah, you serious about that , ?
Jokes EtcRe: Kids Are Just: Kids by Kays1(m): 1:00am On Jul 17, 2008
Me die of jealousy ? Una fit chat nii, But me go take pics with Abby next week if una make me vess , Then we are talking about levels
Jokes EtcRe: Kids Are Just: Kids by Kays1(m): 12:32am On Jul 17, 2008
@Ben , Nice move , but if God go catch you , you go talk wetin go vess my baby , @Abby , my mind tell me say u self go check that id , God dey see us o , babygirl , dont do what i wouldn't do o , I beg ,
Jokes EtcRe: Obama by Kays1(m): 12:22am On Jul 17, 2008
lol
Jokes EtcRe: Kids Are Just: Kids by Kays1(m): 12:17am On Jul 17, 2008
Ayangba na ur time oo
Jokes EtcRe: Obama by Kays1(m): 12:15am On Jul 17, 2008
me taliban , u n ko Alkeeda huh
Jokes EtcRe: Kids Are Just: Kids by Kays1(m): 12:14am On Jul 17, 2008
Ummm , see moves
Jokes EtcRe: The Sound Of Music by Kays1(m): 12:12am On Jul 17, 2008
haa why ?whats lol about that ma?
Jokes EtcRe: Kids Are Just: Kids by Kays1(m): 11:40pm On Jul 16, 2008
did you say ?
Jokes EtcRe: Ituen The Bushman by Kays1(m): 11:39pm On Jul 16, 2008
This niger delta boy wetin be ur problem , abi u think say na oil dem dey fight for here ?Umm no rebel oo
Jokes EtcRe: "forgive Them, Father, For They Know Not What They Do!" by Kays1(m): 10:56pm On Jul 16, 2008
Anywhere i dey
Jokes EtcRe: Kids Are Just: Kids by Kays1(m): 10:51pm On Jul 16, 2008
Taut , see as e dey talk **hiss** no be me u go take learn guy , you small for my number ,
Jokes EtcRe: It Could Only Happen In Nigeria,: I Bet! by Kays1(m): 10:48pm On Jul 16, 2008
Yes na my slippers, before , i give you , you come put padlock . greedy boy @Softboy
Jokes EtcRe: Kids Are Just: Kids by Kays1(m): 10:16pm On Jul 16, 2008
Wetin the 1 de talk ? **hiss**
Jokes EtcRe: Obama by Kays1(m): 9:59pm On Jul 16, 2008
@Ben ,Tufe
Jokes EtcRe: Obama by Kays1(m): 9:59pm On Jul 16, 2008
take time oo , No match Cobra Tail o , **hiss**
Jokes EtcRe: The Sound Of Music by Kays1(m): 9:58pm On Jul 16, 2008
ok ma
Jokes EtcRe: Kids Are Just: Kids by Kays1(m): 9:57pm On Jul 16, 2008
No make he no dye play with that kind shit , or Are you trying to kolo or you are kolo already , **hiss**
Jokes EtcRe: This Is Not Ify's House by Kays1(m): 9:56pm On Jul 16, 2008
Okay Ma dia , how are you doing today ?, kiss
Jokes EtcRe: The Sound Of Music by Kays1(m): 9:29pm On Jul 16, 2008
Good for him tru tru *hiss

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 21 pages)