Kb77's Posts
Nairaland Forum › Kb77's Profile › Kb77's Posts
Bro u are perfectly right ooo is true I just call an confirm it may GOD continue to Bless buhari make e stii luk warri (too) I can see some change nw |
Fat lie my guy not when there are many dogs around the building okay xo Bleep patient dog okay |
EDUCATION IS NOT THE key IF U ARE civiliZ here in Naija in the country bro help ur self if not u gana regrets dey are many graduate der beging for food unemployment is d most popular probs in nija imagine sum banker even receive peanut salary I fear 4 along dix will continue if u complain. U receive sack anoda guy man continue skill labours is not suffering or foolish is BRAIN-SLOT |
Wike won't last long bcox is deliberate doin wicked spoiling PDP name more more dix year won't pass dat basterds makin people parent turn jobless once wit out no gud reason or evident mak oga buhari com kill dis beast ooo dix na boko guy ooo |
Story 4at lie dem no watin dem dey dooo u can run bt u can't hide u can't see son1 eat beans and shit yam impossible so say dix to d donsssss |
Na wa +++++OOOOOO hmmm okada sef na anoda piple wen dey play wit der life like chicken. God RIP rest oKADA be Wise una nr dey agree why ![]() ? |
Olopka were ur gun na abi na fire wood u dey carry well u get mouth dix man might be an arm robber dat use to operate in d nite see e face like OBJ son na boka haram police b dis |
Dem dor put sand 4 ur soup b4 so mind ur. Fucking business okay b4 u spoil e home wit ur good thinking in a bad way 4uk d shut until u move out frm e crimb |
Dem dor put sand 4 ur soup b4 so mind ur. Fucking business okay b4 u spoil e home wit ur good thinking in a bad way 4uk d shut until u move out frm e crimbs |
26 .My friend don try dix joke again oooo |
Was d meanin of this Daura President. U guys call presido ? |
Na warri me dey stay oo close to mamy mrkt we're b here oga snapper u wan run mad ooo u can't fool all d piple al d tym okay junky |
LET THE LORD JUDGE THE CRIMINAL |
This is the change way now |
Watin do. E teeth is like ur own ? |
U wen no rich english go teach am na. Wit ur old face lyk OBJ |
Let The Lord Judge The Criminals :-XLet The Lord Judge The Criminals |
