Kebsy's Posts
Nairaland Forum › Kebsy's Profile › Kebsy's Posts
1 (of 1 pages)
Oh God see people wia dey ontop on dia game.....wen I go learn ds kind one? Baba God join me wit ds kind friends jor |
Can someone help me to count d arsenal player in dat first eleven with latest medals? Do ansa is NO...dia club bad luck folo dem go national level...tufiakwa |
Jezzz ntn wia person nva c or hear for ds world...ds one name change too abi? Ashawo don finish? Dead body nd him prick go rise like hydraulic ram... |
Talent don pay ds gal oooo |
Hmmm naso we dey hear...if ur ex don do wayo..AL men are evil...wen u d enjoy love men are for real..abeg wia my small pin charger |
I was expecting kaka or Alves to stand up and say Every match Nermay played ws hit back to back.. Frm laliga to copa dey ray to champions league final. .iyalaya any body ocheeeee |
Nob olamide say him love Lagos? Y badoo no call all ds plc Jst d observe ni |
Na all I do ooo Except tire own wia mumcy don beat me lyk die ma knw d folo dia emeka go road ooo.. Dat swing own eh....na me nd one Yoruba gal for my area funke. ..na dia we take strt our papa nd mama luv oooooo |
Na true say unemployment plenty for naija |
Fire service jst b lyk police Wen arm rubber d rub u knw go c dem until bros dem don finish work don go bfor u go see dem |
D December wia d finish soon? Hmmmm |
Bomb dey ds guy head.. Abi him brain wet? |
1 (of 1 pages)