Kelindoe's Posts
Nairaland Forum › Kelindoe's Profile › Kelindoe's Posts
1 (of 1 pages)
forward to ksadoh@yahoo.com |
that's kind of you, please forward it to my email: ksadoh@yahoo.com. thanks |
na wa oo, na the same thing this addidas dey give self? them no get style atall? anyway no be the jersey be the cup na make dem play well be my own. |
na waoo, na everything dem dey show for public self? abegi make dem go sitdown dem too like to show off jor. |
u be nigerian or na brasil u 4 come, see ur face like cafu. instead make u go dey learn how to play football, u come dey claim king of pop abi na king of poverty u wan talk self. anyway, inasmuch u say u wan be like michael jackson i wish u safe journey. |
good for terry g or whatever his name is. what is his biz with another man that is in his house. he should learn how to mind his own biz. |
if na true talk, fine. but wen be the last time wen u hear femi music. anyway na dem no how demdey do their thing shall. |
what is the name of this company? please i will like to know what you are into before i apply for the job. i dont know maybe you are into indian hemp or tobacco for instacace. |
chairman, u 4nny o, abeg how much go my monthly or weekly or daily salary? abeg i need ur reply b4 i apply 4 dis ur job in fact i am from N/delta so no just panic at all. |
who d heel re you? you must be a nigerian outcast. what do u mean by clever whatever? you better not let don papa j see and if he does appologise to him quickly. |
1 (of 1 pages)
na waoo, na everything dem dey show for public self? abegi make dem go sitdown dem too like to show off jor.