KelvinGraphics's Posts
Nairaland Forum › KelvinGraphics's Profile › KelvinGraphics's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 133 pages)
zicoraads:Lertee is my Man Utd sister, xo which levelz nau?? ![]() Nope, u musnt really be tagged b4 u get to listen to the V.N. Abeg drop ur own xo dat make NL galz begin drol around U ![]() |
Hi Alhaja Lertee |
Xsenga:Let me type them out... E fit reach 50pages o ![]()
|
Xsenga:Plenty thingz o. Tell me U dnt know them? |
ggrin:Oriye owambe 100% |
Xsenga dia ris Goduooo This thing that U are doing to me eeehn ![]() |
Ggrin ur weyreyness na right 4rm origin ![]() But i love the Originality in ur voice, no faking at all in it, its just original. Me likey. With this ur voice U go doppe as a Radio Presenter oo. WazoBia FM dey look 4 person with dis kinda voice and flow. U are just Superb |
I VOTE: * JENNIMMA * ROZZAY * VIVLY * ROKIATU * TEMIGRACIE * MAUREENSYLVIA * AFRICANAPPLE * ANNYPIE * FIDIRA * OMOLOLA1 * ANGELAMINA * MARTHAK I am generous like that ![]() |
dechandel:Lolz.... I go enter ghost mode and U no go see me ![]() |
ochon: . Na so you like women reach ni?Mehn this story no sweet o. Guys don dey arrange for things wey dem go flex for December but na God go punish them. Na so them being obtain me one certain time like that, around December time for 2011. Omoh, na that day i know say i dey Lagos. The story being no funny at all |
Krystalxxx:I wasnt laughing at my step grann ooo.. Just that your post cracked me up so i just had to do the needful. I will discuss that with my wife, maybe she would accept for us to make more babies. U know i can do anything to please my step-Granny. VoiceNote kwa, ejoor o. I no get better voice biko. ![]() |
Elantracey:Pls be singing *I dont wanna wait in vain 4 ur voice* ![]() |
Krystalxxx: ![]() ![]() ![]() Yes ma! Yes ma!! Yes ma ooo!!! U kalled me 3 beautiful times. Mama, pls stop shaking ur head b4 it falls off, u know say U don old o ![]() ![]() But Mama, i am already married with 2 abi na 3 adorable kids na, all this ones na just side chicks ![]() **looks 4 helmet b4 them girlz burst my brain ** or do u want me to go Polygamous??My matrimonial bird is just for 2 and not 4 3 ![]() Pls trigger on another bullet, the other one no help ![]() Good morning ooo. HOW u dey? |
ochon:I dey bro. I hear say Surge Knight and Puff Daddy dey struggle 4 ur signature. Mehn U don Shakur be that ooooo ... How thingz dey treat U 4 dat side? |
dechandel:Biko kwa, mu na oku mmuo enweghi mmeko o ![]() Ema binu, I no want make anybody sue me 4 damages to his/her ear drums. Inugo? |
teeo:Guy me no know o. Didnt see dat moniker since i kame back 4rm my Sabatical xo i pressumed the moniker is gone. May the moniker R.I.P we are really missing it |
|
teeo:Chaii! See question na. As the minister of Nairaland ladies affair wey i be na Teeo, dia ris God ooo |
Oga Teeo and Chief Ochon, i see una oo I loyally dey hail o |
EzePromoe:Who be ur mentor?? Shey na u dey follow me 4 back dey count the poles ni?? Oga i don turn pastor now o... Iam now a new creature brov. I would advise U forsake ur old ways and seek this new phase of life that iam enjoying. Nwanne, nothing beats being free ![]() Good to see U again, i been thing xay u don commit e-suicide o, u knw say na wetin dey reign now be that. we dey even look into creating an e-funeral committe here soon. BTW, how are U feeling this contest so far? |
iceberylin:Abeg help me tell Dechandel as e be oo ![]() |
dechandel:Liar kwa? Too bad say my free 10mb don finish, i for give all this Ear Treatment Hospital's some patients this morning ![]() But dnt worry, i go get free MB by next year xo i go upload then ![]() |
Na who mention my moniker for here ooo... Una want make my voice crash nairaland ni? Una want make people go deaf ni... Joor o CC: Naijaboiy Dechandel |
EzePromoe:Ashawooo ![]() ![]() Hwfa nau? Long time o. Where u enter since? |
KiddaBlingzz:My Oga hwfa nau? |
missberrypop5:Baby Oku |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 133 pages)



