KelvinGraphics's Posts
Nairaland Forum › KelvinGraphics's Profile › KelvinGraphics's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 45 46 47 48 49 50 51 52 53 (of 133 pages)
Where em Nairaland pretty ladies na? Where em all dis ladies wey dey make some guys turn mumu with their d.p ![]() Time don reach 4 una to send some nairaland guys go yabaleft o. Where una dey, biko lets show this guys that we are beautifully and wonderfully made by God .Lets give them a run 4 their MB and their precious time. Na xo e dey take start o, 4rm Nairaland u fit go rep Nigeria, if u think say na lie u fit go ask their Anna Banner, Dani Gbarego, d current MBGN, ex MGBN and et al. Mizmycoli has set #3,000 up for grab 4 d winner, dis one na money 4 3months data subscription. A residency and work permit in Afghanistan is also up 4 grab courtesy of me and my team live for free and work in Afghanistan 4everWho knows wetin oga Seun go award, maybe marriage proposal from him to the winner i said maybe o![]() Oh my lawd, what a mouth watering offer, even God know say if to say i be lady i 4 contest. Make una hurry now o b4 it becomes late. Dis kinda golden opportunity may not come your way again o. * Boss Dygeasy i hail o. * Teeo na wa 4 U o, dia ris Goduoo * Abu Mikey, weldone * CEO Xnerize, 4 ur mind abi? * Lagunna, i prostrate o |
Dolcilicious:I am just on the winning team... Make nomination/verification finish first then we go know hwfa. But dat name Africanapple is ringing a bell in my head ![]() |
iceberylin:Lmao... Who still dey do honeymoon 4 naija? Naija kinda relationship wey be say d honey go don dey nearly finish b4 the day of d event. things are changing everyday. I have even set up a committe to look into dat honeymoon thing and its possible removal 4rm the marriage constitution![]() |
Dolcilicious:Good... Then promote to the next level... Turn to a manager and produce a winner. I got my eyes on some people tho and i would want us to accomplish it together, u know xay U be my person right 4rm time and i have always being wishing to work wìth U one day, xo i guess this is a perfect opportunity, lets make it materialize.. Welcome to the winning team bae ![]() |
MachineX:My Long lost brother... Hwfa na? |
iceberylin:Iceberylyn my Niggah ![]() |
Dolcilicious:Abeg leave judge 4 nairaland judges. Come and contest again xo that we can correct all those mistakes we made in the previous edition ![]() |
Legendary Deefuray, Good morning. Its just me and U in this bar at dis early hour of the day.... Hmmmm. BTW, wia ris that mkpi Truckpusher dat was following U up and down all through yesternight? Is he still sleeping? |
Caseless:Bro i dey oo. Thanks 4 stoping by to read that guy .Its really been a while oo. I missed you guys wella. BTW. Wia ris my sweetheart Irishkez na. Its like Man Utd did some damages to her real self that yesterday ![]() ![]() |
Dolcilicious:U wanna be a judge?? Maybe U should contact Dygeasy 4 that, ion know if they are still available slots 4 that tho. |
khiaa:Yeah, you are right tho. Maybe when Truckpusher wake's up he will give us his own reason. BTW... What's still keeping ya awake? |
khiaa:Could there be any reason why some1 wont like Americans? Or maybe it could be for the fact that he was deported from there. ![]() ![]() I said maybe o ![]() |
khiaa:Yeah i did ![]() I even thought some witch from his village were chasing him. |
khiaa:Hey Bae. xup? |
AfricanApple:No worry nothing go happen. Iam a good boy |
dechandel:I have doubled d amount already .... Thanks 4 d clue, i have met ur dad and we are still on negotiation tho but everything is going on smooth, i would be paying the money into his act ![]() ![]() |
Truckpusher:But i trained U in xkul, supported and bought your frist truck and wheelbarrow 4 U which i am still maintaining 4 U up till date, what sacrifice did U make?? Truckpusher, Dia ris God oooo |
AfricanApple:Abeg make we test run and see na ![]() |
AfricanApple:Yeah it is very true |
Caseless:Padi mi hwfa nau? |
sameer1212:Oga abeg no dey her back, biko stay 4 front, no me go dey 4 her back ![]() |
chibwike:Hehehe Make we go ask Sango wetin him dey do na ![]() |
KingTom:Africanapple come and answer o ![]() |
chibwike:Lolz... U sure say na me una dey wait 4 so. How u want use graphical image cure ur boredom na?? But no worry, Mr/Miss Nairaland don start... They would be no bored moment again at least till d end of d competition, trust me. Dat boss Dygeasy xabi arrange soji thingz... My wife Cdamsel say she want drop price tag of 100k i still dey reason am weda make i give her d barz and i hear say U want drop 50k, e go make sense o. ![]() |
dre11:Nop, i never return ![]() |
chibwike:I dey bro.. I go tidy some things 4 back jare... How u dey na. E don tey o. |
dechandel:I know it would be difficult but i will present him a mouth watering offer that will make him to think twice ![]() My Cdamsel wey dey reason to drop price of 100k 4 d winner of the event. Na me still dey dull her kuz i never sign d cheque give her ![]() ![]() |
chibwike:Oga diabetis is real oo. I hope Beennkumar hasnt infected U with this his Coke Virus ba ... Dechandel and Beennkumar please run a test on dis guy ![]() |
KingTom:Oga u being shining your brown teeths like a laughing jackass since 7:00pm today . Wetin happen? |
Truckpusher:No be your fault na ![]() If no be KingTom wey carry him oga Olubukato motor jam dat banner wey dey for front of this bar dat indicates that Truckpusherz aint allowed in here U 4 get mouth dey tell me dis thing? U better be thanking KingTOM 4 granting you that once in a lifetime opportunity... D little box u made 4rm ur truck biz is what u wanna spend on dat girl abi? I will advice u save d change and go for a change of truck which will boast ur biz instead of using it to buy her sachet water and fanta ![]() dis gals aint loyal o...Iam advicing U as a brother now, make u no say i no tell U later o. Dnt come beggin me 4 money to weld dat ur sick truck or money to change the tire and tube again ![]() |
Truckpusher: ![]() ![]() Oga wetin happen na... Na permanent site sure pass now o... Even u self suppose do some upgrading. U were suppose to be my mentor but its lyk na me dey mentor U now which is not proper nau... Its just like 2face taking Davido as his role model, e no make sense na. |
KingTom:I kan see. Xo how is ur ministry? Finally moved to d permanent site, abi u still dey roam about dey find your C of O paper? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 45 46 47 48 49 50 51 52 53 (of 133 pages)

.





