KelvinGraphics's Posts
Nairaland Forum › KelvinGraphics's Profile › KelvinGraphics's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 64 65 66 67 (of 133 pages)
charijee: Hello Prince K......birthday things loading.............how far naMy dear i dey ooo. The birthday thingz no be small thing ooo Chaii. But i know U guys got my back so i no the fear. How U dey?? |
Neldrizzy: oya show mee the pixThe pix don corrupt o ![]() |
Ishsoph: Woman wrapper keeduI am waiting for you to retire first na?? ![]() U wey i meet for the business no want retire, so how are U encouraging me to? ![]() |
@JefferyJames this is officially for you and everybody in here. If i no see una ba ehn.. Make i no talk first. Brother IshSoph i hail www.nairaland.com/attachments/1725678_img20140922wa002_jpeg61848ff4ee991fd7d8d42c4a89b08bd4 Abeg make una come o Wia ris Snowprince07 and Noble4D make una dey prepare o Whispers to the **Na una two go dey wash plate ** |
Hello Charijee and Irishkez |
Did i see SexySapphire here?? SexyS wetin happun na?? |
Neldrizzy: Lolll... Bro watin i do naa... Since i joined NL, dis is the 1st time yu'r quoting me.. Hope am safe ?Chaiii ![]() U want me to show U pix of me quoting U severall ba? ![]() Hwfa?? |
Sycluxxx: i hear sirLolzzz.... E no easy o bro.. Chaiii ![]() |
priscaoge: Good gurlNope, let Farano be your Assistant... Let TemiGracie be incharge of gifts charing. |
temigracie: ..Issonfair ooo...**Lolz** U have to talk to Ma'am IdowuOgbo be that. Kuz she is the cash madam. Maybe she can make U the Finance Minister if she deems U fit |
Neldrizzy: definitelyMa niggah weldone ooo I see U ![]() |
@Xcapist... Thanks bro. I see U... I am really honoured... Xo officially U are my e-twinny abi? ![]() |
priscaoge: Hahahahha, na 4 front I go sidonHehehehe.. Baby oku werekwa ya nwayo o. ![]() ![]() Kachisbarbie kum hold Oge o ![]() I tell U xay G.E.J Dey away of my birthday xo why Nepa no go behave... Even America self dey aware ![]() |
farano: Chairlady of food and drinks should be mePriscaOge has assumed that post already dear ![]() Choose anoda position |
Sycluxxx: KelvingraphicsThanks my Niggah ![]() ![]() ![]() |
Ksslib: That post too long to quote.Thanks bro. Make U enter studio go begin cook up some stuffs on that day o. |
Idowuogbo: The day Shekau decides to give his life to Christ Jesus.He has done that already. I saw him in church last sunday. Infact if U see d way he was dancing eehn |
Idowuogbo: I'll b waiting baby boy!Kan somebody shout halleluya ![]() It seemz my ministry is swiftly moving to the permanent site that word 'CASH' turnz me on more dan anyting![]() Xo when im i receiving d alert?? |
Idowuogbo: LmaO! Haba,habatically... A bold onset is half victory na...Oya you sef try ya luckI want woo U when i grow up |
Sarimah: hmmm....no formal introduction sefI did, maybe u have 4gotten again kourtesy of ur old age ![]() |
Sarimah: huh? Dah means september is our family monthYes o kuz iam planing to wed Cdamsel b4 d end of this month |
Leetunechi: boss.I am about to drop 10k 4 ya |
charijee: Do him the honours by inviting himSure i will dear. If he is not there den there wont be any show. U knw they say d best is always reserved 4 d last. |
KingTom: No I swear it was you. Anyway since Kelvingraphics has refused to introduce us, I'm Tom and you my angel are... Oga TomTomNa 4 we dey o. If we gather beat U ehn, u go even prefer make Bulldozer jam U. ![]() Hwfa na. Wia U go since? |
Dygeasy: UUPDATE!!Chisos! Na how many of us want kpai ontop Dechandel matter ![]() Egbami o. I don die o See gobe. |
dechandel: HehehehehLolz... I aint good at punching o. I aint no boxer ![]() |
Zeemoore? |
Sarimah: u shall live longAmen o. And U too o ![]() Do U knw we share same birthday month?? Even my junior sis Elantracey NL account birthday is dis month ![]() |
Elantracey: you want your wife to come n strangle me abiStrangle U kuz ur bro gave U a peck ![]() |
claireshan: I am not availableOya na... Iam all earz dear. |
Sarimah: hey...former daughter-inlaw.. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
englishmart: if I no attend this birthday eh! Walahi, I go kill myself.Nwanne mmadu.... I see U bro. U are mouthed. Bia, isi na inozi Obodo oyibo?? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 64 65 66 67 (of 133 pages)
cus am very sure


