Kenswinzy's Posts
Nairaland Forum › Kenswinzy's Profile › Kenswinzy's Posts
Saw metaphycist today. D guy dey humble, gentle and very handsome. Although i fine pass am sha *luking* |
Abeg na how una arrange d document cos i dey confused o. |
Abeg were i did my online clearance, dey said dat i dont need d local govern. stuff. And is d jamb result compulsory? |
C as dis thread fast. Na beans? Abi metaphysict dey sell puff puff 4 here again? |
datogen: A Lion having a bad day, feeling like pouncing on anything that runs into his path.d elephant suppose carry expo na. |
Kenswinzy.: |
Abeg which auditorium dem go hold d clearance *warming up**streching my legs and twisting my neck* |
Akhigbode01: I hail oooo....Hope dat mechanic guy has finished Repairing dat ur Volkswagen motor? Sorry...car!!........cos we are going to Rock Benin with it o o o!u mean d volkswagen d Germans customized fr me? because na bugati we go use rock benin o! |
Jessicavizzy: ...lol..my dear i dnt use BLACKBERRY..Z 4DOS Dat have money..ayam using NOKIA TORCHLIGHT INFINITY...*SMILE*....jessi jessi we r on d same key o. Can i get ur no.*shy* |
blocx03: On a road walking(jogging)4m ilorin 2 benin,GOD c us through out our stay in uniben,may we not b INTIMIDATED by cultist,money or anytin in christ namer u frm kwara state? |
How is u all doing? I hope u slepted well? Enywayz gud morning nl !!!!!!...... *lost my voice* |
On my way to benin. But d tyre of my private jet don flat. Thank God say nothing happen o. |
Abedfff14: E b lyk say u wan learn lesson lyk dat of taraba state gov.abeg small small ona lie. U know y? because na holyghost go b my pilot and angels go be d hostess. So d only lesson i go learn na d comfortability and enjoyment*arranging my traveling bag* *going to d airport now* |
I go arrive benin airport wif my private jet. I u wan c me, go wait 4 dere. Probably u will c me next year. |
Metaphycist: Metaphysics is a branch of Philosopy wic deals wit nature,cosmos,humans,existence,life n afterlife.bros dis ur inspiration too much o! |
obago: Obago or Abago? I don't care that is ur own spiritual headache.obago pls make una settle na. Eventually u guyz may bcom besties in skul. Abeg! |
obago: when are u going to tell us ur own?kenswinzy: d ken stands 4 kenneth but dat swinzy na jara *smiles*. |
Dis goes to all of u on nl land b4 we graduate frm dis site abeg make una tell us d inspiration behind ur name lyk obago, where d oba dey go? Metaphycist u r not excluded o! |
Abeg na y una wan use words of wisdom kill oba_go(opp: oba_went). Abeg obawent, u too 2 dey luk 4 trouble abeg make una settle or i go use shakabular blow u, metaphycist and vizzy o! |
Una gud evuning o. I just dey pass na i say make i greet una o. My elderz (metaphycist and d rest) i salute o! |
Jessicavizzy: B4 u think of saying an unkind word,Tink of SomE1 wo Can't Speak..B4 u complain abt d taste of ur Food,Tink of Some1 wo Has Notting To Eat..B4 u cmplain abt pipo Around u,Tink Of Some1 wo is crying out to God 4 A Companion...B4 u Complain Abt LIFE,tink of Some1 wo Went Too Early To Heaven or Hell...B4 u complain abt d poor state of ur accommodation,Tink of Doz living in D streets...B4 u Complain of ur old Rickety car,Tink of Doz Wo Walk D same Distance With Their Feet...B4 u get tired and Complain abt d course given 2u..tink abt Doz Wo wia not Given@all...B4 u complain abt D MONEY..think abt Doz wo Have D money and are willing 2pay Anytin..But no Admission Given... I DOESN'T MATTER WHERE YOU ARE COMING FROM.ALL THAT MATTERS IS WHERE YOU ARE GOING..WHEN DEPRESSION THOUGHTS SEEM TO GET U DWN,PUT A SMILE ON YOUR FACE AND THANK GOD THAT U ARE ALIVE because LIFE IS A GIFT-LIVE IT,ENJOY IT,CELEBRATE IT AND FULFIL IT...Gudmorni 2u all..u r right my sis. I just lost my frind and classmate on monday and its very very painful and sad but i thank God am alive today. |
Acceptance fee on my mide. Who go follow me go rob for aluu?¿ |
Pls wen is d dead line for d payment of acceptance fee? I nd ur replyx. |
Am in my sec. Sch for my statement of result. All my old teachers dey postrate greet me o. |
Thank God say i no add money on top. My pale dey read dis thread too. And i no know. |
Abeg na my bro help me for putme registration. E no dey around now. I no get atm and d online clearance wan scatter my head o. Its too complicated if person do mistake na 45k na e throwe. God help me o!!!..........! |
Pls guys can i pay d moni in bank cos i dont av an atm o. I don dey confuse infact my head don burst! |
Tgirl-temmy:abeg wen nd were u hear dat one. because i checked and did not c enything o. |
Bertinho: Uniben starts clearance nov 1st..jst abt 2 leave d skul premises nw..bt kip ur ears down nd eyez open..becos dier head de shak anytym...abeg gist us abt wat dey said. U just say na 1st of nov. Wat did dey say is happening? |
If uniben no tell us acc fee. Na ram 4 sallah na i go use d money buy o. If u wan book down flash 0809ja. |
abayskia: i go jes enta forest dey do research abi,imaen talking about job prospect of forestry and wildlfe graduateu no dey watch wild life documentary? I mean u too can b going to forest to video wild animals lyk lion and teach us about dia behaviour. Dats wild life for u o. |
abayskia: Pls o,i was give forestry and wildlife,does any1 knows anytin abt d course or do i av a course mate here,pls tell me i want guys to enlighten me about dat course cos it last 5years,i initially applied 4 pharmD bt was given forestry n wildlife in d 2nd batch admissionmy guy ur course simple na. Open dic u go c d meaning of wildlife. Nd u will b doing research in thick forest were u can find xtremly dangerous animals. |