Kenzysmith's Posts
Nairaland Forum › Kenzysmith's Profile › Kenzysmith's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 286 287 288 289 290 291 292 293 294 (of 295 pages)
In my room sipping my origin wetin for the next person head wey dey go break for anoda rerun which way nigerian una non dey always get single sense |
Make this people leave jonathan alone na the poor dey rest for him house una carry road project go he land go do just to cause propagda knowing fully well u won,t finish the project so dat his own people will turn against him asking him question y he didn,t do their road wen he was a presido |
Am a pdp supporter buh this man called fayose is talking out of point this is suppose to be the governor of a state shake my head *spit* |
If na so dem be do for my university na me say I for still dey sch up till na cas na so so carry over all the way that nice shall there must be change in the education sector |
08162797881 |
[quote author=RobinHez post=43788648][/quote]lol fuuny pic |
4nobody4every1:cleavage dey fall |
The witches for that guy village done dey carry he brain dey dance skelewu |
Abeg I dey confuse o non be dakuku amd wike dey contest dis election y ameachi carry this matter for head like lapalapa |
Na wa 4 ashawo o this one wey dem done ban me 4 times in 2months shey I done turn ballotelli ni Y ALLWAYS ME Nairaland |
This one were then done ban me reach 4 times in 2 months shey I done turn balotelli ni Y ALWAYS ME |
Bubu non get mind to try am na so this non be news@all oga bubu when will u visit nigeria |
Tokt:scientist all over the world re wondering hw long it will take for a human being to live without a brain pls tell them ur ryt age sir |
Pls ma come and save our economy we need u bubu don,t kw to grow the economy he is just touring around the world ma we re sorry for our mistakes |
Am igbo buh this people calling for biafra non get single sense at all. |
LecciGucci:scientist all over d world has be wondering hw long it will take for a human being to leave without a brain pls tell them ur ryt age sir |
That court wey He order for rerun he non go beta for them person done already win election una still dey order for rerun again wen even a blind man kw say wike go still win again.now see as dey cut human head like christmas goat we still need the british to rule we just too quick rush get independence look @sa today BaBa God ve mercy |
Op u non get sense at all ur if any of ur student kw say post this for nairaland them go tell their mama n papa say they wan go anoda sch say them get sense pass who they teach them. |
anonimi:spot on boss na our eyes have all open we non want apc for rivers non be by force |
Cheap propergadna |
Ameachi The betrayer of his people just for his political greed he has brought shame to us the south if na delta this guy dey dem for. Stone am die if he virtually step into our land |
Oliseh should shut is mouth even though they didn,t pay u should tanks amaju for giving u the chance to sit on eagles hot seat and enjoy ur ist salary pay for the past month wetin he even they coach we need a foreign coach am in support with d nnf let nigerians leave amaju to take our football to the next level is it bcas he is not for from the north or south dat all of u re all fighting him |
Codedrock:scientist all over the world are wondering hw long it will take a human to leave without a brain pls tell them your ryt age sir |
Op this your feel make devil tell God say I nor lie reach this nigga make dem exchange him name with ur name |
One of the thing he have to do is to step down we didn,t vote for him to tour the world buh to settle nigeria issues infact the nort are not civilised to rule us all we re saying let give other region the chance to rule us |
tomtween:oga try show some respect na na whole a minister u wan spit for him face pls he the lion of obioma |
Ok this picture shows vert clearly that frank artus is a first class bleacher |
mcvaeey:return to sender ode |
Ley roy face thou that guy face be like who dey masturbate |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 286 287 288 289 290 291 292 293 294 (of 295 pages)
