Kenzysmith's Posts
Nairaland Forum › Kenzysmith's Profile › Kenzysmith's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 285 286 287 288 289 290 291 292 293 (of 295 pages)
Nigeria police body too dey smell that their uniform dem non dey watch am |
Ok na I ve heard na hw many people that watch done help low mentality |
This guy ve finally pick up his call from the village |
Fresia01:am into modelling stuff I re cute young gals for this stuff |
You kw wat go to ur his house ask him to ve a sex wit u without condom then come here and ask this question again I will surely give u a good reply |
Poverty u ve no place in my life I reject u In Jesus name |
Fresia01:I can still make u a model if u still ve dream to be one |
Decent girl not dat flavor sex machine |
Omo this guy just shot himself on the foot this guy should not just bother to contest again cas oshobaba go specially carefully treat his case |
1 I don,t go out at night 2 I don,t eat outside 3 I hate sex is irritating ............if I hear |
Iwobi this iwobi that hw I wish we had dele alli I would understand this average mediocre player non go allow person hear word |
This guy matter don tire me wetin he even play self y nigerians no let me drink my kunu put am for drop cup |
This guy mata done tire me wetin he even dey play self just because he play for arsenal nigerians carried the mata for head like dandruff |
this op is just bringing issue without bases delta ve 2 airport an international@asaba and local.airport@osobi na so so airport na do full delta state |
Borrow borrow make me fine yoruba people non go stop |
Amebo anybody send u picture of them all I don,t believe it |
There for lock up like 2months weda. He go at least get small sense |
Na wa o so timi get haters hw many hits songs he done even get self buh me and their timi bro nah friends sha for all nation university that time for ghana |
Is beta to sell her for het to dump her in the river |
Omotola non go lie say he neva cheat on this man before erve even if the man kw self her beauty non go let the man leave am |
120million what that camera can kill he dey see that kind money nie he still dey do camera job that dude need to be lock up shey he feel snap angel were dey Heaven ni |
Na who oxford biscuit done help ever since I dey hostel for second sch by their product do birthday buy their product even uni buy their product dey neva even give me One for free all d same pele |
thisisayus:davido I just spotted one here sir |
When this boy go get sense naaaaaa if he non show money he show gold watch y this guy they behave like who enter riches newly abi na so yoruba people dey behave am just asking and wondering |
When this boy go get sense naaaaaa if he non same money he show gold watch y this guy they behave like who enter riches newly abi na so yoruba people dey behave am just asking and wondering |
kikiotolu:I swear shame self go dey hold me wella she stand wit me I go dey help her dey shame her own shame for free |
axortedbabe:pls mind ur language don,t call somebody mother an olosho she ve passion for wat she is doing |
And her children will be @home thinking they ve a mother shake my head for this woman her hell fire she wan enter devil self go increase the heat as dem dey increase fan |
Wike quiet ur mouth we the people of portharcourt is force to support u because of the way ameachi join the north to humiliate our brother out of office the only way to tell him we re angry with him is to vote massively for u who kw u before people kor pipe hole ni |
Wike quiet ur we the people of portharcourt is force to support because of the way ameachi join the north to humiliate our brother out of office the only way to tell him we re angry with him is to vote massively for u who kw u before people kor pipe hole ni |
If he likeb make he carry buhari dick do mike I done tire for this psquare matter |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 285 286 287 288 289 290 291 292 293 (of 295 pages)