NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:43pm On Oct 14, 2015 |
 U even get empty litre? pbs4real: oya come make I give u 20litres  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:43pm On Oct 14, 2015 |
 I can only imagine elmisti: Mehn, Hilary is so prepared...buh den, her past is haunting her smal smal....come and see matured questioning |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:42pm On Oct 14, 2015 |
Hehehe U never see anything jatau7: make dem go sleep abeg....keribaby na wa ohhh...see now dem don carry my own lite....y u dey follow me up n down like dis |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:36pm On Oct 14, 2015 |
No dear I ain't watching This stupid people don take light and nobody remember to buy fuel cuz light dey since How's it going elmisti: If you want to know what a presidential debate look like...Tune in to CNN now and see the USA presidential debate ( Democrat)
*orders 10 trucks of pop corn*
Hilary clinton all the way!........keribaby, u watching? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:34pm On Oct 14, 2015 |
 Sanchez01: Don't mind her... Blame it on 'foreign' effect. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:32pm On Oct 14, 2015 |
 pbs4real: Shebi nah me u dey talk to like that I go catch. U dis evening, jez stay indoors oooh  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:31pm On Oct 14, 2015 |
 Howdy dear Mrbllymer: 2915 pages already! Wow! By friday 3k don set!!! I hail una. . . . Evening e-fams . . Hw una day? Mistabiola, wetin dtey happen? Lautech no gree give us SOR! Gazaliah, he don tey wey i c ur green lyt, ow scoring? Or u yaf retired? Keribaby i 4 follow u go Akwa-ibom, bt ur e-boo na my personal person! Harinholar, wetin happen u no gree come type 4 hia! Chimaji i dtey envy ur pot belly, all e-couples make una continue 4 camp! Blessedgurl where art thou? Ademasta una workers don strike? Aare2050, ur e-boo no allow u comot? Left mansion yaf strike? Elmisti! Ow weed market? Haywire, ow bizness? Evening once again to y'all. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:28pm On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:27pm On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:27pm On Oct 14, 2015 |
Hahaha And she was still claiming right Smh Sanchez01: Don't mind the poor lady. She was expecting to see pure gentlemen and ladies here, not knowing that the composition of the folks on the thread are actually unwell folks . You needed to see me laugh when she was busted. I laughed really hard but later pitied her |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:20pm On Oct 14, 2015 |
You can like to gimme wahala pbs4real: u can make mouth,if I hit leg for ground now u go pick race  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:19pm On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:16pm On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:15pm On Oct 14, 2015 |
Hehehe You dunno me *hits chest*  itoski: Boss na just two bottle beer wit one parcel of my usual medicine....no worry I go package keribaby for Ghana mustgo bag send go dump for Afghanistan |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:14pm On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:13pm On Oct 14, 2015 |
hehehe You cannot do anything  elmisti: *heading to the store*...
#shopping list
*duct tape
*thick rope
*plastic bag( enuf to pck u in
*5kg of gas
Dnt worry, I will make it slow and painless
#remembers am in charge of ya welfare.....*breaks down into tears*......ChEEeeesus!....how can I get rid of keribaby na!......
#even restraining order is nt possible again sef*.....Mobi!...she is our legal burden...I think we can mange her blackmail as lng as her boo pay our 130 mill |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 6:58pm On Oct 14, 2015 |
Don't do that again mbok U want dem to ban him? goodyboo: lol.
the mods travelled dats y I did that. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 6:58pm On Oct 14, 2015 |
 Lol goodyboo: see me see married man oo
wat du u wanna see again.
Keribaby... come n hear dis. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 6:58pm On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 6:56pm On Oct 14, 2015 |
 I am on it Just trying to recover from the pain d first one gave me Sanchez01: So Keribaby told you she is on a road work quest and you believe ? Person wey like sleep pass anything |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 6:55pm On Oct 14, 2015 |
Goodyboo why did u mention d mod na  Not cool |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 6:55pm On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 6:30pm On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 6:25pm On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 6:23pm On Oct 14, 2015 |
Lol true that itoski: special candidates #VIP LIST# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 6:20pm On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 6:19pm On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 6:18pm On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 6:16pm On Oct 14, 2015 |
I didn't come in through Cert or basic or even merit list That's why we gats pay IsiAbuncha: Dem chop ur money belleful Didn't you pay for jamb regularization number when u were in final year? If u paid, then u didn't need to pay dat 12K again |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 6:14pm On Oct 14, 2015 |
Don't mind him DonPsymon: Lol baba
Goodyboo don do me o...
And if your wife see this thing eh  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 6:13pm On Oct 14, 2015 |
Wicked boy itoski: hehehe...too much sleeping on Vitafoam....I recommend u start sleeping on d floor or bench  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 6:12pm On Oct 14, 2015 |
As long as it can gimme babies And his tongue is okay abi? IsiAbuncha: Cc goodyboo , KeriBaby
Oya answer |