NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:45am On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:45am On Oct 14, 2015 |
Hahahaha Oh okay I didn't know that But yeah when e reach our turn e go randomly pick us into what we want Walspring: A system can be programmed to carry out a random thing but I don't thing the random will work when it gets to my head because the all system will crashed and shut down beyond repair |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:44am On Oct 14, 2015 |
Hahahaha You and Don ehn donasere: Wen no be say my lappy no gree load am??
If u see am for ur own na ur luck b dat!
Maybe na peepz wey no get dia choices dey c am!
Donpsymon wetin u feel? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:43am On Oct 14, 2015 |
Ah 12pm dey perfect abeg o From now till next week Wednesday Walspring: For how many days
By 12pm too small joor |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:42am On Oct 14, 2015 |
I no believe the random thing too How can a system carry out an action randomly  Mrbllymer: i no dey bliv dat random shii xcept em do am as we wr registering, not after all registrd. . |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:40am On Oct 14, 2015 |
 6am-12pm Walspring: When make we Break the fasting |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:39am On Oct 14, 2015 |
Hahahaha E go happen soon Silly questions itoski: babe u Neva hear any corpers where talk say state dem carry am go REJECT am  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:36am On Oct 14, 2015 |
 I tap into your faith immediately  Walspring: But their children have 100% assurance for self deployment..
Dunno about you but with my faith I have 100% that where I picked as my first preferred state is where they will post me to.. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:34am On Oct 14, 2015 |
 I can't wait Sweet drama Make people no go kill themselves sha DonPsymon: Honestly 
Its just the first day of the remaining 7... Shey you don the see drama?
Wait till you see that link I told you bout  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:33am On Oct 14, 2015 |
Filled up yea? How are they selecting people for each state Randomly? Or based on first come serve This people are confusing us ifeanyija: When ur choice of states is filled up they will take u to another state, that's wat they meant, they didn't rule out selfdeployment. They don't want to give 100% assurance |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:30am On Oct 14, 2015 |
 Na God hand we dey DonPsymon: Its not there jor...
Honestly... Its not there!...
Na folks wey dem don throw go Borno... Na them d see that notice. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:30am On Oct 14, 2015 |
I have eaten Make we fast tomorrow  Na so u go end up for Zamfara itoski: hope u Neva eat breakfast...cos u need fast join  I already know d state dem post me to  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:28am On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:28am On Oct 14, 2015 |
Exactly I am telling them twas't there when we registered Anyways let's all be prayerful It's all in God's hand now ifeanyija: Notin like that, it appeared later wen they removed some states, I think it's their site error cos it's doesn't look like a msg to pcms, cos no 1 could be able to read that in one seconds. Maybe they didn't clear d msg after registration ended |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:26am On Oct 14, 2015 |
Lol I don refresh tire Lemme stop looking for something that I would never find mbok DonPsymon: They don't know...

I jes see the thing for my friend own now... And he register when dem come re add the states. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:25am On Oct 14, 2015 |
 Let us keep praying jare hilsocial: wia una de see all dat cos my dashboard is neat. Prayer continues . |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:24am On Oct 14, 2015 |
Hahahaha Don o DonPsymon: Lol... I checked for like 3 of my friends already... Both with my phone and PC... And saw that message on only 1 of my friends. He selected Lagos, Enugu, Rivers and he registered late  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:23am On Oct 14, 2015 |
 Are u scared? This discussion is not hurting anybody na kaymighty007: if u av bin waitin all dis while for Wednesday to com, so I c no reason why u should develop HBP now dat it's near..... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:23am On Oct 14, 2015 |
Donpsymon is really having fun with this gist
U dey use people BP catch groove |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:22am On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:19am On Oct 14, 2015 |
 E no fit show for our own jare DonPsymon: Lol... Its UC I used na... Nothing came up  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:18am On Oct 14, 2015 |
Okay nothing like that on mine tho Used a laptop to check nothing still ifeanyija: now, it will appear for jst one seconds and disappear, I stopped the loading, try and use ucweb u will see it |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:13am On Oct 14, 2015 |
Hahahaha You don kolo finish DonPsymon:
Just in: if you saw that notice on your dashboard, kindly prepare for Borno 
NYSC the use style console you now...
As you know, they started deployment today... So its jes stylish consolation...
Might as well join the consolation crew...
Take heart eh
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:10am On Oct 14, 2015 |
Hahahaha Who no like better thing IsiAbuncha: If NYSC Should post ya'll according to your first choice;
Abia - 100 Adamawa - 50 Akwa-Ibom - All of una!!! (NYSC Officials see the list dem do like dis ) Anambra - 100 Bauchi - Nobody Bayelsa - 25 Benue - 25 Borno - No corper found (in 2nd or 3rd choice sef na just only by error) Cross - Rivers - 50 Delta - 100 Ebonyi - 25 Ekiti - 25 Edo - 25 Enugu - 100,000,000 (DG see the figure him just do like dis ) Gombe - Still Searching Imo - 50 Jigawa - 50 Kaduna - 1,000 Kano - 1,000 Katsina - 500 Kebbi - 500 Kogi - 50 Kwara - 10 Lagos - (Na only people wey runs dey get am, no even bother sef) Nassarawa - 100 Niger - 500 Ogun - 25,000 (Just because e near Lagos, some take am as alternative) Ondo - 10,000 Osun - 500 Oyo - 10,000 Plateau - 1,000 Rivers - (People think say as you enter the state government go give u oil work sharply! I laugh ) Sokoto - 1 person Taraba - 50 (Those wey never hear of Gembu and Zing naim choose am ) Yobe - Only Cattle found Zamfara - 100 FCT Abuja - 1,000,000,000,000,000,000,000,000,000 (OUT OF RANGE and still counting/ The DG be like “These peeps are jokers! )
Nigerians too like better thing, Make we dey look, 21st no far  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:09am On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:05am On Oct 14, 2015 |
Saw it on the day of registration or now ifeanyija: True |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:01am On Oct 14, 2015 |
Hehehehe This thing dey vex some people sha Y'all shouldn't take this thing too serious Wednesday is here already DonPsymon: Lol 
We're not alone 
#TeamDidntSeeIt during reg and on dashboard  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:00am On Oct 14, 2015 |
Pages must turn Mrbllymer: Topic, (The 3choices just for surveying)! ! ! Peeps just dtey make issue outta nothing, wats the essence of surveying? Atleast we heard 1 of our choices should appear so what else? ! ! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 9:57am On Oct 14, 2015 |
Hahahaha Go and read previous pages jare IsiAbuncha: If I bite ur eyes ennnn! This time & energy u use type wetin u reply me, if u use am tell me wetin dem dey discuss e bad? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 9:56am On Oct 14, 2015 |
 Correct Ese00: Nothing is showing on my dashboard. I have nothing to fear. Abuja A listers, where u guys at? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 9:54am On Oct 14, 2015 |
You don't know and u dey quote Bible IsiAbuncha: What are/were they seeing sef? What's the discussion about |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 9:53am On Oct 14, 2015 |
 DonPsymon: I registered on the first day so 
Didn't see it  |