NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:11pm On Oct 14, 2015 |
True talk right here mcdonald59: no one should even mak u choose BTW ur life and ur property......dats y wen dey are caught pipo beat dem to death....u strt pitying dem, but u don't knw d kind of emotional and psychological pain d hav caused people..... wen d hurt u dis way (taking d life of a loved one) and u see dem steal even 100naira armmed and u kill dem, pipo wil strt saying u killed a man cos of 100naira. not knowing wat dey hav made u go thru in d past. we shouldn't evn be discussing dis here... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:10pm On Oct 14, 2015 |
Hahahaha Whr dem post u go Drama everywhere Simple to wait till Wednesday dey cannot DonPsymon: Its true o...
Saw mine too... When I wanted to print it... It disappeared...
 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:07pm On Oct 14, 2015 |
 Bleep auto correct goodyboo: sowi dearie...na God savvy pass.
just console urself in d lord.
may his soul rest in peace...Amen |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 4:58pm On Oct 14, 2015 |
Babe I am coming to Uyo tomorrow o U go gimme trips ba  goodyboo: na u alone wey I sabi for here wey hate me like nsitipe
Enugu all d way |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 4:52pm On Oct 14, 2015*. Modified: 5:08pm On Oct 14, 2015 |
Rumours everywhere!!
Hahaha
I can't stop laughing
Donpsymon chook mouth for the matter
This guy dey claim on fbk say him go their school ICT go check him fate
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 4:33pm On Oct 14, 2015 |
And his plans are always the best His will be done itoski: u see ur choice might be different from what d Master Planner has for u  |
NYSC › Re: First Class And Second Class Upper Students by KeriBaby(f): 3:59pm On Oct 14, 2015 |
A very nonsense thread
Smh big time!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 3:56pm On Oct 14, 2015 |
Djflamini may God strengthen your family Accept my condolences  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:53pm On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:51pm On Oct 14, 2015 |
Wetin happen first hilsocial: Thank God o. Make una follow me thank God. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:45pm On Oct 14, 2015 |
 See this man You try wella Sanchez01: Please guys, kindly copy me when the page gets to 2997
Cc Keribaby Elmisti Dejt4u Haywire1 Goldenone Mobi18 DonPsymon |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:13pm On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:11pm On Oct 14, 2015 |
This page don tey sha |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:05pm On Oct 14, 2015 |
Exactly my sister He cannot change now goldenone: I put my hope in God! He has never failed me and he wont fail me on this! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:05pm On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:30pm On Oct 14, 2015 |
IsiAbuncha shey u want make I put u for pray  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:50pm On Oct 14, 2015 |
I have heard that too It makes sense too Sanchez01: Someone once told me it's acted based on school quota. There's a limited, somewhat few, number reserved for students of a particular school. For example, say the quota for Unical students to choose Lagos is 15, once 15 students from Unical choose Lagos, others will move elsewhere for students of other schools to do the same. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:48pm On Oct 14, 2015 |
 Thanks boo Sammie2310: This land is definitely not for sale
It's for keribaby
and for her alone |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:46pm On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:46pm On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:42pm On Oct 14, 2015 |
Una don ready to buy land |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:42pm On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:26pm On Oct 14, 2015 |
Lol True that Harinholar: The to legs should be in Akwa-ibom oooo Lagos stress tho.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:25pm On Oct 14, 2015 |
 Hehehe Abi na Olami90: My dear, u better close dose legs nd put am for aks bfor ur skirt/trouser go tear and u see us all looking @ ur laps for tv widely open for adamawa.  |
NYSC › Re: Your NYSC Questions Answered by KeriBaby(f): 12:09pm On Oct 14, 2015 |
You didn't get the chance to select other states because you are married and that's automatic deployment to ur hubby's state of residence michiwano: For those who registered online for 2015 Batch A, did you get to select which state you wanted to be posted to? Or was it something new that started with Batch B?
I registered online in March with the hopes of getting in Batch A but I wasn't able to get my fingerprinting done. Now I've done my fingerprinting and printed my green card which states Batch B, 2015. However, I don't recall being asked to select the state where I want to serve.
I'm married and had to provide proof of marriage and proof of residence for my husband so I'm hoping that I would be posted to Abuja where my husband is. My understanding is that wives are always posted to the state where their husband resides. However I heard this morning that you had to select which state you want to be posted. This new information has me a bit confused.
TIA for any responses. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:04pm On Oct 14, 2015 |
 Anyhow they like make dem do we dey go whr we choose Olami90: U too get am dear....
Imagine dem go jst dey deploy nd for 6days(and wen som even said dem no fit follow d states). Not real jore.
If na d tym wey self deployment no dey now, dem fit prog d system nd scatter d states. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:02pm On Oct 14, 2015 |
Seun305  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:01pm On Oct 14, 2015 |
 Everything good One leg dey Aks another dey Lagos  Harinholar: sup dear.... What gud? #Akwaibomalltheway# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:57am On Oct 14, 2015 |
Na so i hear Olami90: Dem go send mail ni?  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:53am On Oct 14, 2015 |
 Welcome to the league chimajii: Thank you.. . @keribaby . . I don check didn't see anything of that nature |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:46am On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:44am On Oct 14, 2015 |
 Yes yes goldenone: The jet that will take us straight to planet 3k! I bet we will get there before 21 |