NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:33am On Sep 19, 2015 |
Mobi18 I dash u this land  Invest wisely o! No sell the place |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:31am On Sep 19, 2015 |
Una love for this thread dey pain eye jare Fake fake e-love whodohgeepee: When ah start to dey play love wiv ma lovely faithluv5 make una no complain o! Harinholar, keribaby and ademasta! Una hear! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:30am On Sep 19, 2015 |
Hilsocial u no dey try o! The chick wey get crush on u She no dey like land? Abi she no want any investments  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:29am On Sep 19, 2015 |
Good luck with that I never see who trust don help o Harinholar: .....Lolsssss....I trust him jorrrrr |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:28am On Sep 19, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:25am On Sep 19, 2015 |
2015 finish fast o!
Na next year we dey so
Anybody dey see future here?
Need to find out somethings o |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:24am On Sep 19, 2015 |
Lol real men don buy land for plot 2k for their wives and wanna be gfs o U carry story come give us here ademasta: This hectre of land(2.5acres) is dedicated to building Harinholar(my portable beauty)'s shopping mall... Any trespasser, holyghoooost fire! Any land snatcher, holyghooost fire!! My wife snatcher, holyghooooooooost fayaaaaa! Baby mi feel relaxed, me gonna arrange my boiz to begin the construction works! Cc Sholiyz Mobi8 Blessedgurl Keribaby This is how a responsible man takes care of his wife! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:22am On Sep 19, 2015 |
This hectares of land I dedicate to all those people wey no fit keep up with the thread
God dey my people |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:20am On Sep 19, 2015 |
Yes ooo
I
Buy own plot finally |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:20am On Sep 19, 2015 |
We go soon dey Holla Happy New Year  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:18am On Sep 19, 2015 |
Make una kontinue to dey fight untop woman matter  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:15am On Sep 19, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:14am On Sep 19, 2015 |
2015
We
Almost
There |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:08am On Sep 19, 2015 |
Story story ademasta: Hmmm... U knw i am an engineer, a registered one at that! I know what is good for u... This is what happened, when i carried out a 'strenght of materials' analysis of the soil type of the land, and the topography as well, i discovered the land has a lot of tensional stress and there is 100% probability of it sliding in d future, wch can lead to serious tsunami...and u knw i cnt afford to lose my girl. Tho i pity those people that got plots of land dia...anyways, i just finished assessin ppk2015 and it very very good. So that's where we are going. Am sorry dear, it's all for our good. Blessedgurl Mobi8 Sholiyz Sholizy Donasere Faithluv5 Make una help me explain beta to my baby o... E gbami o, i cnt afford to lose her o! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:05am On Sep 19, 2015 |
2010.... The year I got admission into the prestigious University of Port Harcourt  Greetings to all Unique students in the house |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:14am On Sep 19, 2015 |
Good morning everyone
Una don do me strong thing o!
Una don buy all the land finish
To those people who shared their plots with me I love y'all
Fruitful day ahead |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:43pm On Sep 18, 2015 |
Hahaha it wee not work for himself DonPsymon: Lol baba 
No kill Keri o  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:25pm On Sep 18, 2015 |
Let dem chop my money  DonPsymon: Somewhere in Nigeria: Mama put is reasoning how she'll chop keribaby and omitooguns money in AKS camp mami mkt |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:17pm On Sep 18, 2015 |
Una get mind to dey try load Haywire1 card o |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:08pm On Sep 18, 2015 |
True talk. Still unconfirmed tho DonPsymon: My dear 
AKS first choice won't be a bad idea at all o 
Being that many PPAs will be available then. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:02pm On Sep 18, 2015 |
If it's true ehn Then all the glory must be to the Lord DonPsymon: *Dancing*

Shawwal1 coman see  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:58pm On Sep 18, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:58pm On Sep 18, 2015 |
|
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:38pm On Sep 18, 2015 |
 okay sholiyz: No Vex dear, told him online via watin skype or what? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:27pm On Sep 18, 2015 |
You gotta be kidding right now  has anyone else heard about this? [quot e author=Ayima post=38143882]A friend of mine registered today, after registering nysc told him online clear that he is stream2 that stream1 is filled up.Someome should also confirm from another source please.[/quote] |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:24pm On Sep 18, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 6:47pm On Sep 18, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 6:25pm On Sep 18, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 4:44pm On Sep 18, 2015 |
Statement of result or Transcript majidyusuf: it's compulsory |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 4:27pm On Sep 18, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 3:54pm On Sep 18, 2015 |
Choba junction... Go in d evening ifeanyija: abeg where did u buy it? Direct me |