₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,064 members, 8,515,353 topics. Date: Sunday, 08 November 2026 at 05:34 PM

Toggle theme

KeriBaby's Posts

Nairaland Forum › KeriBaby's Profile › KeriBaby's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 93 94 95 96 97 98 99 100 101 (of 106 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 3:36pm On Sep 18, 2015
Lmao e get who no fit book flight here? grin
kayceefree:
Hello feollow batch B 2015 prospective nysc corp member. Kindly call for your flight booking 08033419484 online realtime.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:32pm On Sep 18, 2015
Lol.good luck
blym:
ain't hiding, have secured enough apartments, rooting for mansion/estate for page 2000, fridge no go do me nw, na cold'room i go use store foods.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:22pm On Sep 18, 2015
Bought it 1k
haywire1:
Hw much?

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:15pm On Sep 18, 2015
Okay no wahala
Olami90:
Yea...buh I heard na one of vry low quality....so dat one go be like support to d one wey u go tak wit u...

I dey guess sey one one mumu cloth material tennis dem go giv....if na dat one, na rubbish tennis.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:13pm On Sep 18, 2015
Blessedgurl na movie u dey watch here so
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:58pm On Sep 18, 2015
Lol I mean say na Nysc dey dull of us now...we are all ready and waiting for dem
DonPsymon:
I meant during the journey and during reg o... No b that type wey I go d do keep and carry brief case during reg cheesy

+ Lai lai... Na Akwa Ibom stream 1 get me... Nothing like nysc dull me o... And I don ready like I dey here so cheesy
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:53pm On Sep 18, 2015
Yeah enough privacy u are gonna have your own room na... Keep a fridge in there to store ur food grin grin[quote author=blym post=38133456][/quote]
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:45pm On Sep 18, 2015
Great point so dem go give us white sneakers for camp too.

I go leave the other for house then
Thanks
Olami90:
So u go fit rock dat one afta camp na.. U fit use dis and manage d one wey dem go give for camp togeda....

I fink e no go gud mak u go wreck all same tym...except if u will b okay goin wit all
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:43pm On Sep 18, 2015
Carry the bag always ke..
What of during parades grin grin

U don ready for camp ehn
Na Nysc come dey dull u now
DonPsymon:
Traveling box go be wahala for me o... Need to carry a shuttle bag wey go always hang for my back cheesy before I no come know where I forget am since I can be careless at times...


BTW I don buy the bag already
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:32pm On Sep 18, 2015
Historians... Anything notable happen this year?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:31pm On Sep 18, 2015
Una be guys sha... Me dey carry better traveling box...

DonPsymon:
I the tell you... Me sef na just 1 shuttle bag for back that's all.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:23pm On Sep 18, 2015
Lol thanks hun... Why u say make I no carry the other one go camp na
Olami90:
#thumbsUp....it is exactly same material...jst lil difference in d design....
(D mouth tip design jst differ)

A good buy bae...#A peck for u wink

Buh no carry d other one go camp ooo
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:22pm On Sep 18, 2015
See u na!! Even if I become one of dem...I'll poison u and take over grin
haywire1:
Instead of u to fight to become one of my wives on throne grin grin grin


#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:21pm On Sep 18, 2015
Haywire1 u want to spoil our good name here ba...
haywire1:
Welcome on-board, do u weed?


#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:20pm On Sep 18, 2015
Hahaha abi na
blym:
Only when d dream is natural odawise wen beings' r controlling, d tin fit expensive pass diamond
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:17pm On Sep 18, 2015
I wee plan my own coup and take over @ haywire1
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:14pm On Sep 18, 2015
Yahhhh Independence don reach o
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:14pm On Sep 18, 2015
Oya be dreaming is energizing and free too
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:09pm On Sep 18, 2015
You want to buy land ba

What do you need a land for

Its not African for a woman to own a land

It is not our culture grin grin
goldenone:
.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:05pm On Sep 18, 2015
Somebody that went to school in *Ameachi munagors voice* grin grin
pheyiniyi:
Hello every1,is there any solution to dis issue,most of my mates are ues with there exclusion letter registration,they were unable to verify there name on senate,wot do u ppl think dey can do to dat
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:03pm On Sep 18, 2015
It's same abi Olami90
Also bought that other one from my friend sha

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:26pm On Sep 18, 2015
Olami90 I don buy ur shoe o.... Got it for 1k too grin

Time no dey
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:16pm On Sep 18, 2015
Lmao me go like share flat with some chick's jare... Living alone sucks...I was always bored back then in school... Three bedroom flat with 3 chick's it would be way more fun
Blessedgurl:
Me sef don dey see myself in a self-con living the life in Ogun state.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:14pm On Sep 18, 2015
Haywire1 who weed don help grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:12pm On Sep 18, 2015
Hahahaha if u got it flaunt it grin
Blessedgurl:
Keribaby how you doing. The way you advertise your AKWA IBOM makes me wanna go Haywire1 on NYSC for not giving me the option to choose it.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:58am On Sep 18, 2015
A










K










W










A










I










B











O











M
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:27am On Sep 18, 2015
Gerarahia jare undecided
GERARAHIA:
ur lips looks kissable
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:06am On Sep 18, 2015
Lmao Dead grin grin Nairaland o
GERARAHIA:
u called me..
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 9:47am On Sep 18, 2015
Lol I know na
ademasta:
Ur sister for this thread
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 9:47am On Sep 18, 2015
That kind thing
wailing:
Been thinking about KeriBaby kiss kiss

Could this be love undecided
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 9:43am On Sep 18, 2015
Who's this grin
Faithluv5:
I just dey observe dis thread from a distance. Been gone for long and no1 missed me sad hmm,hapi bday mobi18
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 9:42am On Sep 18, 2015
Lol I see
Harinholar:
....whodohgeepee by moniker.....

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 93 94 95 96 97 98 99 100 101 (of 106 pages)