Keshi5's Posts
Nairaland Forum › Keshi5's Profile › Keshi5's Posts
1 2 (of 2 pages)
Dis one na isi mgbaka,wen God go bless dem wit dir heart desire mak dem no complain ooooooo. |
No comment |
Gov meche my guy u2 try,but dir ar so many sick eople loiterin the ABA road of ur state pleadin4 help 4 dir treatment u no help dos once wey no get helpers,na ojb wey ppl don almst donate d whole money 4,u go trow dat kind money4.....hope dis is not a gimmic4 ur vice president stuff |
Cecineman tell me wer u deyyyy ahuu yagayagayo,if e no go4 brain quite(4*)"""danfoo drivers" dis guy don ova take IGBO,wait a min does it mean dir is no place2 get garri4 d mugu,wen he was shoutin&tellin/makin noise abt dis his story.AFIFIA di njorrr |
dis one wey evry body dey blame d goal keeper na medicine after burial.we don lose b say we don lose.dis 9ja junior team na fools all of dem b...wen dey dey mak mouth dey vow say u go win uruagua,2 me i saw it as mere braggin&now e don happen.mak dem win na.ndi araaaaaa!!!!!!!!!! |
May his gentle soul rest in d bossom of d lord.4 dos islamist(umu nwanne boko haram) na God go judge dem |
So sound sultan na muslim?na him wey him dey sing orokokibokibo wit flavour wey b confirm orobo master, Haba!!!! allah don finish u b dat.&chichinatu or chichiaziat good luck2 u&ur hubby |
Don jazzy na baba God go bless u&all dos good spirited 9jas dat donated2 his translant.abeg dis followin artist still dey alive sooooooo,1.port 1st son duncan mighty,2.nyanya.3.ice prince.4.dani duro master davido.5.edris abudukareem.&so on&so forth........ndi aka aradite,okwu ba n'ego guy e disappear |
1 2 (of 2 pages)