Khattab008's Posts
Nairaland Forum › Khattab008's Profile › Khattab008's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 58 pages)
Any economist in da house |
Bash had said it all but please beware 2GO IS VERY ADDICTIVE |
congrats to all dose dat made it i also did made it to econs |
Phoenix if indeed came here not to cause trouble then i urge you throw more light on dat info of your's |
Hasmos Abeg am 99.99% ready let's get going |
Bakr Abas throw more light on dat 27th of yours Olawalexy am doing great only problem is dat dese boiz wan explode my opera Wetin be problem naw please pheonix wat's your reason 4 dat info again At all even dictionary.com don warm me to stop 2 dey search 4 meaning to words again 4 dia site again so Abeg guys even if una go insult each oda no problem but just reduce your grammer use common english and Abeg no more yoruba post 4rm now on if nobody go teach me yoruba |
Jst as eddi said It's very very addictive gat some fellaz here dat are already addicted to it register visit www.2go.co.ng |
Sammy ask your question in d main thread nd get genui answers |
Sammy don't even listen to dese thieves/SCANNER |
Emco79 you will neva succeed in ur devilish plans Please Don't Even Waste Your Time to send your details 2 dis SCAMMER |
Wat da hell is dat Faboben10 Wat da hell is Gud bout d morning All join Gud morning boiz |
Evening boys una jst no wan let person follow ucl finish una jst dey disturb all join sha had a rough day went 2 ma sec school 2 collect ma statement of result and it was cool @Leonidas and co droppin bombs on dat gentle man won't reduce anything instead it will just more problems Lvdlexy:please i want you to reduce your harshness cos It's not gonna help at all dis is a public forum and you r bound to have different type of people wit different character please take it easy and i want u remember dat we expect people like you 2 render help 2 us wen problem might pop up during d reg.One more thing i have to say 2 u is to remember dere is no seniority in d university but dere is respect. @All the absentees r increase y blacksnip,ifkunlete,idboyostic,valendo,shandzy,shizy gurl,segzes,awshishi,shawyze,Bakr- Abas,{thread monitor} and d Ola(s) jst to mention of a few. good night fellaz nd slip tight at least CHELSEA won dis one |
Danny God help u Abeg claim ur admission 4 unad cos me even if na unitanke offer me admission now i go grab am with all hands |
Danny God help u Abeg claim ur admission 4 unad cos me even if na unitanke offer me admission now i go grab am with all hands |
Leonidas Abeg b careful ooh b4 d unexpected occurs |
In recent times boys were much more addicted to hi5 then facebook came but now i think It's now 2go students at all level now talk bout 2go.You see people walkin on d street starin at dia fones all in d name of 2go. 2go The latest Madness in Town |
Boiz jst dey watch 4rm ko no problem sha Gud morning boys |
Monday don show background Good Morning boys |
Monday is jst some hours away 4rm now @Hasmos & Ponpon:Abeg e don do 4 dere "CASE CLOSED" I jst dey de chill jst like Olawalexy after CHELSEA's second defeat in a row.All hopes not lost @Olawalexy:Thanks for dat site i appreciate it |
Ponpon:wetin be ur problem Usman:maybe It's because too many posts are been addressed to dose dat have d answer |
Morning Boys The list is comin very soon |
Hasmos:No jst askin Olawalexy:Thanks will check it out The date of the release of the list is drawin closer |
Olawalexy:Wat bout commercial subjects |
@Hasmos & Big Bug Ben Thumbs up guys i will rili appreciate d course outline of Nupe and Gwari. Thanks in advance |
@All una well done ooh @Hasmos cont the good job |
@All sleep tyt meat no let me check nairaland since morning, Friday drawin closer |
Just received d message also dat d list is out |
Evening guys mi just dey busy 4 kitchen some body just informed us dat a.b.u list is out and i was like mehn wat bout unilorin |
To the dose fastin remember to pray most while breaking your fast |
Abeg which uni is dat |
Good one there Hasmos let's jst hope dis one to reality |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 58 pages)