Khattab008's Posts
Nairaland Forum › Khattab008's Profile › Khattab008's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 (of 58 pages)
All dis type of big bash people Sef i don't know why people still attend 2 dem just the other day i saw one geogentle D IMHOUSE INFORMANT.Who knows if big bash na dat unilorin senior lectures wey come here dey look 4 40 candidates come dey vex say dem don spoil hin show Abeg big bash no bash me throw me bomb, mtchew you no even know where i dey type 4rm.Me na Osama boy no try Ooh. |
@modkiller no at all i will prefer 2 go wit waybgold or just be maself ritualist,adultnapper only you Abeg e be like say i no go dis unilorin Sef.Kidnapper hope say u no join those people way land eagle square with two bombs wey kill some people abi na mend member you be Abeg make know which one you dey |
@modkiller no at all i will prefer 2 go wit waybgold or just be maself ritualist,adulterer only you Abeg e be like say i no go dis unilorin Sef. |
Unilorin-"Better By Far" so definately the list go far 4rm now, hmmm just jokin.But remember NO DIE B4 D LIST COMMOT ABEG make sure say tension no kill u just let your mind be at ease |
Just stay focused guys 2 me i feel everybody who actually feeled dat form (scored above 50 in d post utme) stands a chance of gettin admission in2 unilorin so just cool down and remain prayerful.With God Everything is possible |
Just stay focused guys 2 me i feel everybody who actually feeled dat form (scored above 50 in d post utme) stands a chance of gettin admission in2 unilorin so just cool down and remain prayerful.With God Everything is possible |
@love4sat thanks for your reply wil try later and return to you my decoder is strong 4669x and a dish of 1.8 pan (stronger) and am currently facin 26e badr 4/6 and i stay at suleja niger state close to the f.c.t |
Happy golden jubilee you guys will all have something to celebrate when unilorin's list come's out good luck. |
dose pix r really good pronoting nigerias image i guess |
i have already tried that one any oda thing abeg quote Try using this TP 12728V and SR30000 I am sure you will surely hit green on this frequency in no time happy hunting ![]() |
My box is strong 4669x and am currently facin 26e badr 4/6 and i use 1.8 stronger dish thanks in anticipation waitin 4 ur reply all d oda channels i got 4 sirius 4 where scrambled |
Please gurus help me i have previously tried all the methods you guys had said about this W3a but to no success infact yesterday i even tried to track sirius 4 on 4.8e but all the channels that came out were not except 4 tv1 that displays no video/audio when i blind scan notin came out i tried to nail the bird w3a but no show i tried all the frequencies i saw no this forum(not only this thread) but no show please guys give me very comprehensive directions to go about it |
I don't think dere is any need to be anxious at dis very moment cos i know very soon dat list will be out just be patient guys |
@kunle i totally agree with u |
@kunle i have no problem wit him at all just noticed his long absense and mayb he had filled da form |
Compared to that of unilorin i wrote at minna this same year there's notin university of abuja hav to offer unilorin gave out details of their post utme and statistics includin no of people that sat 4 the exam but this uniabuja nothing like that unilorin's website is being updated every day if not mistakin but this uniabuja it seems it's every year cos if check you will notice that the breakin news is the admission list of the 2008/2009 session. |
I sat for this year's post utme exams of university of abuja but to my suprise a university located at the capital of our great country nigeria is that poor that they could not even provide us with essential materials (just common photocopy of question papers) for the exam despite the two thousand naira draft the time they announced for the exam (2pm-5pm) later turned to (5pm-6.30pm) and classes (primary school classes) had no lights i wrote mine at the demostration primary school and ma course economics please else got a similar experience at the just concluded university of abuja post ume they did not even collect our jamb slip maybe they have our details but at least there were not to collet only their bank draft. |
Where dat guy "BLACKSNIP" i no dey see him post again |
No i meant my O level result reads 2010 although i did not score much in the post utme(68) but since my o level result reads 2010 but if name eventually is on the list does it mean i still can't be admitted? |
I pity 4 dose that scored below 50 i wish i could give den my score since i am not eligible 4 admission dis year kai |
2010 is in the portal list should i ![]() |
guys please help my results were awaiting b4 now should i edit it or leave like that i mean A.R urgent reply |
this uni is one of most poorest in 9ja see dia website abeg which subjects econs students go write imean the sub combination |
na so so liars full dis place neco neva jor dem neva even know men them go release d result |
make tension no kill una b4 d list comot |
gud luck guys God dey with una |
no need 4 comparism mikel is far beta dan haruna luqman even without scoring goals |
abeg my broda mikel never still make this thread wen him go hit the net now haba |
O boy no be small tin ooh but it remains my german club |
All waitin in anticipation wishin all gud luck |
Ok e don do abeg i no even get daughter sef am just a son to a father so ceah you get me abeg free me no problem we don settle ko me and u no get p |
Me no understand dis unilorin policy oooh but still i go still dey keep the faith even doo i no be arsenal fan at least wit God everything is possible hmm |

