Khd95's Posts
Nairaland Forum › Khd95's Profile › Khd95's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 153 154 155 156 157 158 159 160 161 (of 320 pages)
I just want u to knw that Ghana nd Ghanaians ve always been an enbittered jealous neighbor,ordinary our jollof rice dem dey beaf am,imagine. Buhari will live,if u cant deal with that,u can help ur self with a blunt kitchen knife |
Congrats aki. From the babes nose,i think d boy go tall pass im papa wella ![]() |
Dementted question ![]() so because they ve been chased out of sambisa,they cant run to chad to carry out attacks.pls just goan ve sense,..this is january is to early to be stvpid |
Ok |
Op,do u knw the meaning of "averted" ![]() Anyways thanks God |
Shey na d tuwo chinkafa u dey boil wey we no go hear word ![]() |
"Iam looking for a fvck to give" u nor get the pix,op ![]() |
Naija i carry one nyash giv u biko ![]() but she dis 'kekecopter' can fly ![]() |
Ok |
crazygod:whats contradictory here ehn :/ |
Just goan sidon one side. So because buhari "took nigerian problem to mecca"that ur god will raise more troubles for naija...mtchewww |
Person wey born this mvmu boi think say im born pikin,kaaai. ![]() Afrocandy,just negodu...i wish tokumo brain dey ![]() |
Ever since that infamous chidinma okeke saga. Anytime i hear cucum..befor i even hear the.. Ba sev i qo just they wish say laws fit dey wey fit make abokiiis dey slice the cucumbers dey sell for their customers ![]() ![]() |
South africa again ![]() ![]() come,wetin dis pple want..be like say dey need to be told who nigerians are again ![]() we no dey collect another person shiiit na,b4 boys for that yonder go turn kolo for that land,make southie govt do the needful ooo |
kettle84:pls name obianos projects,biko dont forget that late last year an award was given to governor ambode as the best security conscious governor,nd RRS,also won an award. In conjuction with kebbi state governor,governor ambode launched LAKE rice,at a cheaper rate which ur bloodas will buy nd resell. If ure not living under the rocks,u will know this. Talking about infrastructure,many shanties were pulled down by Governor ambode to make way for better edifice,including the faamous oshodi under brigde pls just name a project ur scamming governor has executed that made national headlines. Iam waiting |
kettle84:whats this one saying. Lagos is the only state that breathes without fed govt allocation...is it easy to run a mega state,u talking bout infrastructure,i think u need to leave the shore of ur village nd enter lagos haba,have u forgoten the ugu scam obiano started,or the 10kg rice that was packaged inside 50kg bag ![]() |
So na d political version of headies be this ba ![]() Come,where ambode nd capt alli they are not nominated |
Thank God them no achieve their aims |
So na like dis we go start new year for nairaland ![]() bum bum,brezz,baby mama etc ![]() |
TrapQueen77:baby daddy kwa ![]() U dont want 9yards husband material ![]() ![]() |
Those who give a fvck will come soon. Nd when dey do they are coming to defend this 'men of God' |
Cowards ![]() ![]() after our gallant soldiers chased boko boys from sambisa forest,they knew the creek is their next target,thus their seeking for dialogue,hahahahaahhaa happy new yr nairalanders |
So,make i fry beans ![]() |
Celebrate not,all the money they ve stolen from u/will steal from you will cover up for that data. Just watch |
In ycee's voice* Who is ur daady ![]() |
ALMUSTAQIM:only u ftc,stc,ttc haba are u dis greedy ![]() This is new yr oo,abeg fear God nd change ur ways |
Baba every day of 2016 was a meomorable one oooo shey na person wey hospital bed wan complain of cost of tomatoe ![]() Abi na those wey die go complain of hike in price of rice.abi those wey run mad go complain of reccession every breath i took in 2016 was memorable mehn,God thank u for ur awesomeness nairalanders happy new yr faa |
Girl wey be say she black pass tinted glass b4,see as money make her light ![]() Money sweet abeg,aunty mercy flex ur marriage dey go jerey |
Estharfabian:they both cook for him,seperately the mother still makes conscious effort to please him,even when not neccessary |
EgusiSoup:may day! May day!! May day!!! Wailer spotted,with a mega phone disturbing the peace of the neighborhood. I repeat may day!!! |
FALCONEYrebirth:the old woman would ve none of that,nd the wife is sick nd tired of the whole thing. The woman even go to the length of selecting tie for him,cos 'he is the only male chi' nd d guy will just smile like one mumu goat from kano ![]() |
Estharfabian:me sef tire,the most annoying thing is that his wife nd his mum are in some sort of tight competition ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 153 154 155 156 157 158 159 160 161 (of 320 pages)




