|
Romance › Re: 5 Things Women NEVER Tell Their Men by kilode100(f): 9:26pm On Jul 24, 2015 |
donholy28: op which girl dey feel insulted when u give her money?...they never mention how many guys don already enter her....they never mention how many times dem get belle I wanted to ask same questions o... I dey craze make I return money ni?? I dey thief sef if you no keep your trouser well  |
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Celebrities › Re: Hulk Hogan Fired From WWE Due To Racial Comments by kilode100(f): 8:28pm On Jul 24, 2015 |
Old cargo. |
|
|
|
|
Politics › Re: Army Retire 11 Generals by kilode100(f): 5:15pm On Jul 24, 2015 |
merits: nawa 4 u ooo,so u don open leg 4 general aspa sugar dady wetin go remain 4 fiance nw as d general don patrol d sambisa 4 rest n eat d main tinz,ur fiance don surfa i pity d poor guy.plz dont alow him 2 pay bride price oo.jst let him continue d general left ova The General no get that kain power jare., He no dey do pass 3mins, so no harm done  |
|
|
|
|
|
|
Politics › Re: Army Retire 11 Generals by kilode100(f): 4:34pm On Jul 24, 2015 |
My former Sugar Daddy dey that list o.. Eeyah.. |
Sports › Re: Fashanu Says Oliseh Is Our Messiah As He Shows Nairalander Around His Mansion by kilode100(f): 4:31pm On Jul 24, 2015 |
|
|
Sports › Re: Fashanu Says Oliseh Is Our Messiah As He Shows Nairalander Around His Mansion by kilode100(f): 3:58pm On Jul 24, 2015 |
|
Celebrities › Re: Nollywood Actor, Segun Arinze Is Back by kilode100(f): 3:52pm On Jul 24, 2015 |
firstEVA: who's that fat woman in your dp? Na ya mama?  |