Kinggeecee's Posts
Nairaland Forum › Kinggeecee's Profile › Kinggeecee's Posts
1 (of 1 pages)
And still yet Local Rice still the sell 400 per mudu...where are dey producing d rice sef am here in Jos buying Foreign rice 600 per mudu..social media with lies sha..God bless Nigeria! |
Nigeria oo...am tired of Nigeria i want to go back to my country in ekiti state everything is jst so mushh striking they ve turned ronaldo on our education dem dey use us dribble�God bless Nigeria!! |
We for unijos dem jst dey rush us exams cos of dis shitty stuff called strike .leaders of 2morrow our fushure(fals voice) na him dem dey use play cha cha |
I dnt know him sha.. |
Rugged man has a rugged name..why him dey para na |
what ever |
estrange wife of a thief |
1 (of 1 pages)