European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by kinggogo: 9:56pm On Nov 06, 2016 |
Turn up d heat |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by kinggogo: 9:42pm On Nov 06, 2016 |
Jst dey play us ball lyk small pikin  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by kinggogo: 9:39pm On Nov 06, 2016 |
4 say messi put dat ball 4 d oda side, dem go block am
Dats y e place am 4 where d keeper still dey
Nice assist 4rm neymar tho, dat was d only tin e did ryt |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by kinggogo: 9:29pm On Nov 06, 2016 |
Goallll 4rm d messiah himself |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by kinggogo: 9:23pm On Nov 06, 2016 |
I no believe am Sevilla get ball possession pass us  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by kinggogo: 9:18pm On Nov 06, 2016 |
C ball wey no b offside
Our defence na nothing but a piece of shitttt |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by kinggogo: 9:15pm On Nov 06, 2016 |
|
Celebrities › Re: Nigerianlady Narrates Her Hilarious Encounter With A Cute Guy She Met On Facebok by kinggogo: 6:25pm On Nov 06, 2016 |
Wetin dis gal dey xpect b4  Say una two go kneel down dey pray inside midnyt 
|
TV/Movies › Re: Nairalander Creates A Hillarious Movie Poster Featuring Hillary &donald Trump by kinggogo: 5:36pm On Nov 06, 2016 |
Nice one  |
|
|
Christianity Etc › Re: Pastor Jimmy Luka's Wedding In Uganda Sparks Outrage (Photos) by kinggogo: 5:05pm On Nov 06, 2016 |
Tnx  |
Romance › Re: My Girlfriend Is Bleaching And I Am Calling It Quits by kinggogo: 4:55pm On Nov 06, 2016 |
Y d insults, e jst tabled a matter n u guys r jst throwing tantrums. Sm1 evn said "fool"
Nawa oo, sm1 u've neva met.
Mtcheeww |
Celebrities › Re: Nigerian Burn Survivor Gets An Amazing Makeover Face (photos) by kinggogo: 4:43pm On Nov 06, 2016 |
D awesome power of make up |
Christianity Etc › Re: Do Witches & Wizards Exist? I Don't Think So! by kinggogo: 4:41pm On Nov 06, 2016 |
Then where do u think dey get their powers 4rm cuz whether u believe it or not pipu dat patronize dem speak of their wonders. |
Celebrities › Re: Photos From Seyi Law's Baby Dedication by kinggogo: 4:34pm On Nov 06, 2016 |
Wat da hell is wrong with all dis nl ladies quoting me, r u guys dat dumb or wat  So wen a baby is said to b delicious, u dumbass ladies take it in anoda way U guyz should really go get urselves checked |
Christianity Etc › Re: Do Witches & Wizards Exist? I Don't Think So! by kinggogo: 4:19pm On Nov 06, 2016 |
|
Christianity Etc › Re: Do Witches & Wizards Exist? I Don't Think So! by kinggogo: 4:11pm On Nov 06, 2016 |
U're an aethist, u r bound not to believe in all of dah Buh do u believe babalawos exist  |
Nairaland General › Re: Happy Sunday Nairalanders.. Please Be Your Brother's Keeper.. by kinggogo: 3:58pm On Nov 06, 2016 |
Buh no b everybody wan dey popular na 
|
Crime › Re: Pastor Arrested For Allegedly Impregnating Church Member’s Daughter by kinggogo: 3:51pm On Nov 06, 2016 |
Hmm na dem 
|
Jokes Etc › Re: Abeg Who Is More Dangerous???? by kinggogo: 3:49pm On Nov 06, 2016 |
|
Crime › Re: Snake Killed In UI Today by kinggogo: 3:47pm On Nov 06, 2016 |
Lala is lyk no no no
No fp 4 u
|
Romance › Re: Nigerian Gay Bisi Alimi's Wears Agbada At His Wedding Like A Normal Groom by kinggogo: 3:13pm On Nov 06, 2016 |
1st pix is jst down ryt DISGUSTING!!!
|
Romance › Re: Will You Attend The Wedding Of Your Ex, If You Are Invited? by kinggogo: 2:45pm On Nov 06, 2016 |
Over go dey worry me
Go chop jollof rice clean mouth |
Celebrities › Re: Photos From Seyi Law's Baby Dedication by kinggogo: 2:39pm On Nov 06, 2016 |
I dnt knw wat u mean but just zip it
|
Celebrities › Re: Photos From Seyi Law's Baby Dedication by kinggogo: 2:28pm On Nov 06, 2016 |
What  |
Christianity Etc › Re: "If you Attend Winners Chapel & You Are Poor"-See What This Girl Said by kinggogo: 1:38pm On Nov 06, 2016*. Modified: 2:06pm On Nov 06, 2016 |
Dis b!tch
She doesn't evn attend winners oo
Gals wey too dey run their mouth
|
Celebrities › Re: Photos From Seyi Law's Baby Dedication by kinggogo: 12:50pm On Nov 06, 2016*. Modified: 2:30pm On Nov 06, 2016 |
Dat cute baby is delicious |
Romance › Re: What Is The Highest Amount You Have Given To Your Boyfriend/Girlfriend? by kinggogo: 12:42pm On Nov 06, 2016 |
Well i no get any gf, so moni dey stay for pocket |
|
Christianity Etc › Re: Man Decorates Himself With Dollars In A Church In Lekki (Photos) by kinggogo: 12:30pm On Nov 06, 2016 |
Dis pipu go jst dey intimidate pesin
|
Education › Re: The Most Intelligent People In West Africa Are Ghanaians. -CNN by kinggogo: 12:14pm On Nov 06, 2016 |
Total BULLSHIT!!!
|