Kinggogo's Posts
Nairaland Forum › Kinggogo's Profile › Kinggogo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 (of 45 pages)
Dis pipu dey teach utd hw to play ball |
Man u mst fall 2day |
U r so much naive if dis is d best u cn cum up with aj ![]() |
E no dey eva pass 1-0, well e beta. Dem mk us knw say dem fit actually win smthin. Supa chickens |
Dis una match dey over boring ![]() |
Classic Messi |
Sevilla jst had to lose again very very stup!d team. If na Barca dem go remember say dem fit hustle play ball.I dnt jst knw d kain stup!d luck wey dey alwayz follow Ramos and Madrid. Well hope yall Madrid fans enjoyed dat last cup of luck last nyt bcus it's ur last. Cuz d way I dey c am una dey go trophyless dis upcoming season |
Yeah ryt, after doing all dis in pre season last summer, what later became of him when the season started. Nothing but jst a shell of a player we saw 2ruout last season dat had completely 4gotten where d net is. |
Yeah me too, i'd want ter stegan to b patient jst 4 dis upcoming season but i'm not sure e will cuz he's hell bent 2 bcum our 1st choice in all competitions. I jst hope lucho finds a way to resolve it amicably |
Hey guys dis our gk issues don start again oo. Ter stegan and Bravo both wnt 2 start all competitions. It's a really complicated issue. Whats d way forward to dis problem guys?? For me ter stegan should b d one to start all competitions now but bravo is a gud guy and still performing very well. http://www.barcablaugranes.com/2016/8/2/12361398/report-barcelona-goalkeeper-bravo-ter-stegen-transfer And congrats to d cule dat jst graduated. May God keep blessing us |
Guys am i d only 1 dat dnt fancy Messi going blonde?? Criously not to sound lyk those madrid guys i think smthing is messing with messi's head. He looks completely different 4rm d normal messi we've all grown accustomed to I hope e goes bak to his brunette and shave off those weird beards b4 d strt of d new season |
E won't ooo, e no go ever miss Ryt 4rm matchday 1 u go c as e go start 2 dey drag 4 pichichi award. |
If FIFA gvs d balon d'or to tapnaldo or penaldo or whatever d hell he's called then Fifa is just full of crap . Cuz d way all dis media sites r just licking his feet as if e was d one dat scored their winning goal ystrday. As we all saw ystrday typical tapnaldo, always taking d glory when it should av been d whole team. Nobody should even tell me dat e gingered d whole team, oh please spare me dat crap it was just all drama. Shey Portugal no get coach Oya had it bn it was France dat won it nko His film acting would all av bn 4 nothing and una no 4 don dey make dis noise way una dey make now.Suarez/Messi 4 balon d'or . If u no agree go fvck urself ![]() |
All Madrid/Ronaldo r really unbelievable set of human beings. Person wey no evn play up to 30 mins 4 1 final is now a beta player dan sm1 dat played and xperienced 3 consecutive final heartbreaks. Messi will always and forever b a better player dan ronaldo Whether u guys lyk it or not everytin about portugal during dis concluded euros was jst pure luck |
No 1 Always arguing about football related issues in class especially the messi/ronaldo debate |
![]()
|
Guys all I knw is dat ronaldo and Portugal will/must not win dis tournament |
Funny little boy He's probably tired of d mum's own ![]() |
Dis guy wud rather wish he's dead |
Sorry but ur post is hilarious Then luk 4 a gal dat shares strong feelings with u dat u'll eventually marry not d wan 4 adultery ![]() |
d whites r crazy ah swear |
As if dey r d 1st set of women to get married Dem tire person abeg |
Pls people what's d best customized theme launcher dat can b downloaded on dis phone apart 4rm d wan it came with Tnx |
Angel |
http://www.goal.com/euro2016/en/article/hate-ronaldo-all-you-want-but-he-would-never-quit-like-messi/1m4unmcaxy4li1150pmabotuus Anoda pathetic post 4rm anoda goal.com writer Peter staunton |
We don't need nolito he's 29 already We need young bloods I still don't understand y we avn't sold Douglas and his bench brothers already oo |
Op don carry me go back memory lane wen we go dey yab ourselves wen mama n papa no dey around . C dis wan U knack ashawo finish 4get ur prick under pillow ![]() E dey pain die ![]() |
Oya had it bn it was France dat won it nko