NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by kingphilip(m): 10:05pm On Jun 08, 2015 |
Gazaliah: Abeg,na you dey cause all dis? Don't talk not until B15 TT is out so you will be able to raise any issue by them but before that,the thread can't be shutdown cos of you..
Did A15 stop unnessary post in A15 when they wan surpass C14 total post  I'll only answer ur questions when u show me where people complained about the irrelevance of the post This thread is for B15 bros n not a chat group Common open a whatsapp group n chat there instead of wasting ur time here on talks that add no value to my posts |
Christianity Etc › Re: Buhari’ll Deliver On Campaign Promises – Kumuyi by kingphilip(op): 5:06pm On Jun 08, 2015 |
richybanky: No mind dat yeye nysc anthem  DG go add months for u o beta behave well |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by kingphilip(m): 4:55pm On Jun 08, 2015 |
Gazaliah: I don tell am say you will offer a bribe and that should collect the bribe...So therefore,na that place you go get the smack down  I don warn una stop all these chit-chat n focus on nysc issues |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by kingphilip(m): 4:50pm On Jun 08, 2015 |
erisegun: one small black boy wey resemble erikina eh |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by kingphilip(m): 4:50pm On Jun 08, 2015 |
haywire1: Babatawa na one pre-mature being hoping to serve in borno 
# well it's good sha |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by kingphilip(m): 4:49pm On Jun 08, 2015 |
babatawa:
 Why ur mouth seal nw Abi Gazaliah carry superglue jam am ni |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by kingphilip(m): 3:17pm On Jun 08, 2015 |
kolaawole: Aren't u guys going to organise a get together party like they did in batch A thread. I there a lot of pple here dying to meet Babatawa
cc 2el Stancity Gazaliah etc who b babatawa wey person go de wan c am |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by kingphilip(m): 3:09pm On Jun 08, 2015 |
Beamborla: Haywire, Can you imagine  I told u he doesn't deserve u sweetie |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by kingphilip(m): 3:04pm On Jun 08, 2015 |
Beamborla: Unijos. Some of mates have done theirs.
It started right after our exams...I'm feeling so unserious do urs o nw
I guess the names school usually send the ones that r done with their clearance |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by kingphilip(m): 3:02pm On Jun 08, 2015 |
Beamborla: What's the meaning of cheating?  Don't have that word in my dictionary
Errrm...quick question, guys. I'm yet to do my clearance, hope it won't affect me  go n do ur clearance now n b on safer side Ask ur people from school if it has started |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by kingphilip(m): 2:57pm On Jun 08, 2015 |
Gazaliah: Thunder that will strike you down is at the gym na my gym him come n I don bribe am |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by kingphilip(m): 2:57pm On Jun 08, 2015 |
Gazaliah: Bring up NYSC issue we can discuss for us not to derail from the thread objective..smh for you.... y should I na una go do am nw |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by kingphilip(m): 2:55pm On Jun 08, 2015 |
Beamborla: And Gazalia won't see us?  sure he won't
His two other wives will keep him company |
Travel › Re: 10 Stunning Natural Swimming Spots In Nigeria by kingphilip(op): 2:15pm On Jun 08, 2015 |
Amusaopeyemi: 31.1°C  ?? I don't know how to swim again abeg.
There is a river in ijebu Waterside too, the water is so crystal clear. Spent hours swimming in it with my friends when we went there in December. What part of ogun state do u stay |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by kingphilip(m): 8:19am On Jun 08, 2015 |
babs01: I be northern boi them later carry u go maiduguri ni |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:14am On Jun 08, 2015 |
Emmydny: na osun I dey nw.. na by motor na I bin think say u come back to mx
No p nw enjoy ur stay
Na Saturday or Sunday u de enter ogun |
NYSC › Re: Ogun State A15 Lets Meet Here by kingphilip(m): 8:11am On Jun 08, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:11am On Jun 08, 2015 |
tunbebes: We be stream 1 jor..lol. just remembered self
So wetin u participate in for camp nw |
NYSC › Re: Ogun State A15 Lets Meet Here by kingphilip(m): 8:06am On Jun 08, 2015 |
spartoo: tnx bro.... I'll do my best Good boss Win it for us Take sufficient pix too n let's tell nairaland u made us proud |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by kingphilip(m): 8:05am On Jun 08, 2015 |
Beamborla: What I do? 
I was Just about to report kingphilip to you  Hay wire is a withness  forget third parties babe that guy isn't worth u jor Oya come let's go have a chat somewhere noiseless |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by kingphilip(m): 8:04am On Jun 08, 2015 |
babs01: Tan God, wia dem carry u go? na ogun o
U nko |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by kingphilip(m): 8:03am On Jun 08, 2015 |
Gazaliah: Good Morning E-fam.......
Nobody can cause disunity on dis thread..#FACT..
We decide to campaign for AYIMA ,that's why the house got dry yesterday..
We go rock the thread today from Morning till Midnight.....
Beamborla,I see all wetin you dey do oooo  I'll go with what someone pointed out some days ago
Irrelevant talks should be stopped n nysc gist be allowed to take over |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:58am On Jun 08, 2015 |
Emmydny: 15th me too na same day o
Hw u de take travel back |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:57am On Jun 08, 2015 |
erisegun: hmmm.... Really? no Mind d guy
I no know who send am self |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:56am On Jun 08, 2015 |
erisegun: bros, body no b fire wood nah Ok o enjoy d leave well sha |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:54am On Jun 08, 2015 |
tunbebes: Really. It's clear here nah, na iphone my roommate use take am. You sha see 2 ladies for the pics, that's the Koko jor.  I just de see two ladies quite alright but me no c their faces well nw n the room come dark self Now I no fit know who fyn pass between two of una Oya snap another one today |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:51am On Jun 08, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:46am On Jun 08, 2015 |
doublezero7: Lol! Sure now! I go reason wit am!  but him no get liver o
So no too put hope |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:37am On Jun 08, 2015 |
sparkleRed:
 u know u can talk to me nw instead of that face |
|
Christianity Etc › Re: Buhari’ll Deliver On Campaign Promises – Kumuyi by kingphilip(op): 7:21am On Jun 08, 2015 |
richybanky: Baba just fulfil 70% of ur campaign promises, I and d pple I convinced to vote for u will never regret been under d sun or in d rain casting der votes for u...
God bless PMB God bless Nigeria if na to serve nigeria now U no go remember under the sun or in the rain |
Literature › Re: Tade - The Rise Of An Activist. by kingphilip(m): 3:10am On Jun 08, 2015 |
I no get comment for this short piece o
BTW Mike keep up n please make the updates lengthier |