₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,934 members, 8,520,216 topics. Date: Tuesday, 17 November 2026 at 01:59 PM

Toggle theme

Kingphilip's Posts

Nairaland Forum › Kingphilip's Profile › Kingphilip's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 197 198 199 200 201 202 203 204 205 (of 603 pages)

NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:30pm On Jun 07, 2015
richybanky:
Aswear u wicked pass Adolf Hitler grin cheesy
no o I just de Trace him footsteps
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:27pm On Jun 07, 2015
doublezero7:
cheesy Mad man! Tho, I wished I cld collapse! Kano sun is so bleeped up! Feeling sick and so so black now!
u think say babatawa wey black like charcoal na so dem born am ni
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:15pm On Jun 07, 2015
richybanky:
U mean nollywood grin grin cheesy
no o Na real life
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:13pm On Jun 07, 2015
alex81:
senior Boss happy sabaath to u too. U go church?
I go o
U nko u go
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:08pm On Jun 07, 2015
richybanky:
Lols, her voice dey ginger me tru tru, u sef go sabi wetin I dey talk nau abi u never call her on fone before ni
na once I call am die wake up that's y I never still call am again o
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:07pm On Jun 07, 2015
richybanky:
Sharp guy

Na y I dey always look at d guy like say he never sabi wetin go dey happen for lag cheesy
no worry when the card show I go help u invite am I wan c that look for him face
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:06pm On Jun 07, 2015
mayorsweet:
Hmmmm undecided
this early Sunday morning u de hmmmmm instead of preparing for church
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:57pm On Jun 07, 2015
joyjoomla:
Uhmm, she don see jinger, dt's wht she want. I gbadun u joo my miss swag.
r u serious
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:56pm On Jun 07, 2015
Appliedmaths:
Stream 1. Ekiti and u?
me na ogun stream 1
Hope u c owliver for camp
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:53pm On Jun 07, 2015
alex81:
lol cheesy
Happy Sunday boss
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:52pm On Jun 07, 2015
sparkleRed:
My camp roommate re d best kia! Comedy of life, vulgarity of life grin
na u de spearhead the thing I guess
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:49pm On Jun 07, 2015
richybanky:
U wan make I die ni
na u say ha voice de kill u nw
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:48pm On Jun 07, 2015
richybanky:
U wan make I die ni
na u say ha voice de kill u nw
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:47pm On Jun 07, 2015
richybanky:
Na onlyll to make mouth u sabi do jare
says who
U never c me in action na im cause am
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:46pm On Jun 07, 2015
richybanky:
Forget abt Ahmed, na lagos d babe dey stay and her side no too far to wer I dey stay for lagos.. Na lagos tins grin
him go de run on e-boo ur own go b live boo

Correct guy
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:44pm On Jun 07, 2015
femolala001:
Hmmm... Up barca! When will ur platoon be cooking in the kitchen? I know ur foodflask will be filled up throught the day when collecting meals!
u self know say him de chop wella ni
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:42pm On Jun 07, 2015
alex81:
yeah cheesy

as far as macgregor is conserned we av only two platoons...
Platoon 8 nd d others grin

yes haters make una go jump inside river niger! grin lol
but lagoon never full nw
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:41pm On Jun 07, 2015
richybanky:
Hmmm, her voice always kill me on d fone grin very sexy voice she got
n u still de alive
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:39pm On Jun 07, 2015
dammyllare:
camped in plateau buh now fully in Oyo to serve my father land
hmmmmm all these people wey redeploy na wow for una o
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:38pm On Jun 07, 2015
richybanky:
Na so una dey talk am, till anoda pesin go carry load enter ur babe belle grin
hope the person don book sufficient space for yonder
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:37pm On Jun 07, 2015
richybanky:
Am telling u, dat mean say u don dey do dis kind of tin tey tey grin cheesy doublezero7 talk say b babe dey very very cool, I knw say she's a lovely gal wen I never see her smiley
u don de fantasize already

Make sure u enter kano go c ha before Ahmed4002 intercept u o
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:34pm On Jun 07, 2015
Electronzeez:
boss femolala, you are tele-greeted sir. Yes boss, how ur side?.

Btw, barca won....i am happy, it was a massive celebration here in nassarawa camp.
u no remember make me n u celebrate together
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:30pm On Jun 07, 2015
richybanky:
Ur boys? Even ur boys fit dey do some kind funny moves, fear God and after God fear ladies grin
them know wetin I fit do them
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:28pm On Jun 07, 2015
cymanu2001:
Black gold kaduna NYSC camp on point, the camp admin is so understanding.. corpers are freely watching UCL final live in mami market. Its so fun. Corper wee..!!!
every camp did same nothing special about ura
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:24pm On Jun 07, 2015
Electronzeez:
Watching barca and juventus, ucl final......reporting live from nassarawa camp

MODIFIED; my platoon won the carnival ceremony today. Repping platoon 2.the victory was flawless, beautiful concept, great members and of course the best of team work.
mtchewww all these PDP people self
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:23pm On Jun 07, 2015
richybanky:
Bt I go like hear leemah4u voice on d fone sha cus I knw she gat a lovely, sexy voice wink
if u like no record the voice so that any day wey sleep fail to come u go use am as lullaby
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:22pm On Jun 07, 2015
richybanky:
Dey dere make u dey form Jet Li wen anoda pesin dey rock ur babe for inside camp grin cheesy
nobody fit attempt am o

U know hw many of my boys de dat camp de watch ha ni
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:21pm On Jun 07, 2015
erisegun:
almost ke? Abi u actualy fainted
u want make she kukuma tell u say she die

Free ha nw
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:20pm On Jun 07, 2015
richybanky:
Wat did u want me to do for d guy huh huh Send almajiris to treat his Bleep up abi grin i trust my dexcy wit everything so nothing to fear abt
smh4u
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:19pm On Jun 07, 2015
richybanky:
Lols.. I kuku see am bt act like say something enter my eyes grin
liverless somebody gerrout jor
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:18pm On Jun 07, 2015
Ahmed4002:
lol. Just call for assistance and some inquiry while I was at the Camp.

she belong to you brother
tell him u even pecked ha jor him no fit do anything
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:16pm On Jun 07, 2015
richybanky:
Ewwww, for u to knw say she get sweet voice dat mean say u dey call her well well bt I tink say u dey redeploy back to Abuja so free my dexcy for me
u mean this is all u can dohuh

U disappointed me o Chai

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 197 198 199 200 201 202 203 204 205 (of 603 pages)