NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:11pm On Jun 07, 2015 |
Owliver: you didn't see my mention where I posted that I was at the back of platoon6. That I was the only one that flied my polo on kaki... I waited. una miss una self nw |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:07pm On Jun 07, 2015 |
ijecks: i don finish camping tins i dey haus dey rest goin back to jigawa dis wknd it's so soon o Add one week join nw |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:04pm On Jun 07, 2015 |
Appliedmaths: The thing vesk me ooo, I just lock up. E Don pass sha. Na to teach dey my mind now. na school dem post u go ni |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:53pm On Jun 07, 2015 |
Dparagon: I dey surprised when King Philip tell me the same thing. You dey near mourinho bunk for our room for hostel? if u de enter una room na him bunk de near door by ur ryt Him de obs crew BTW reach me for whatsapp we get enough talk o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:51pm On Jun 07, 2015 |
alex81: lol 
dat tin dey pain ooo. Lol they were good but attracted hate to themselves thereby leading to their downfall |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:18pm On Jun 07, 2015 |
Appliedmaths: Oliver no gree show face after we chat here on nairaland. u sure say that guy no get enough cockroaches for him cupboard |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:16pm On Jun 07, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:15pm On Jun 07, 2015 |
erisegun: i dey on leave nah. u never start work u de get leave |
NYSC › Re: Ogun State A15 Lets Meet Here by kingphilip(m): 7:10pm On Jun 07, 2015 |
haibe: lol u beat me to saying this.. the match pain me sha u bin put money ni |
NYSC › Re: Ogun State A15 Lets Meet Here by kingphilip(m): 7:05pm On Jun 07, 2015 |
swillonch: Twas really Great n Funky@ d Ogun State NYSC Camp Hall yesday. was it d welcome party |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by kingphilip(m): 6:36pm On Jun 07, 2015 |
Beamborla:

Change is constant, baby but some kind change isn't advisable n acceptable |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by kingphilip(m): 6:24pm On Jun 07, 2015 |
Gazaliah: I Neva go against any on A15 thread...but I did not get crush for anyone.
#Shikenah oh was it babs01 |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:22pm On Jun 07, 2015 |
richybanky: abt Estellar ni nau cus she's already engaged  Lemme invite the gods for u to share that story |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:21pm On Jun 07, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:19pm On Jun 07, 2015 |
richybanky: Hmmm bt u go enjoy abeokuta pass dat waterside me na normal indoor person n flexing no de my blood N dem my ppa say if person de hq na 8-5 daily o meaning say for other branches e fit no b so Maybe if I de that waterside branch na to de close early nw |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:14pm On Jun 07, 2015 |
richybanky: Hmmmmm OYO is ur case  Oyo can't b my case when I'm in ogun |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:07pm On Jun 07, 2015 |
richybanky: Na to mingle wit d ladies ni nau for inside Mapoly and Funab Chicks wey be say dere blood go neutralise ur own  my Estellar is sufficient for me |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:06pm On Jun 07, 2015 |
richybanky: Bt na like village oooo, u wey be Abuja guy dat place go first taya u no worry as long as food n accommodation cheap there I am good to go good to go good to go |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:06pm On Jun 07, 2015 |
richybanky: I no enter clinic throughout d camping I just dey see d building whenever I go for SAED lectures (Boring lecture) inside gals hostel  I go there once n my only regret was collecting injection o ontop say I kick leg for stone o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:04pm On Jun 07, 2015 |
ijecks: lol free dat tin jawe hope u don collect ur rice n chicken |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:03pm On Jun 07, 2015 |
segenton: which platoon u dey? platoon 8 ogun camp |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:03pm On Jun 07, 2015 |
erisegun: I dey tell u* 007 belle no b here o  n him never drink for one week o If him com drink nko |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:02pm On Jun 07, 2015 |
erisegun: e mean say ,no mata d condition or situation* u gaz put nigeria first* u gaz dey loyal to ur country Ehen nw Y u come stil de house u no go go resume |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:01pm On Jun 07, 2015 |
joyjoomla: But u b d chief says who
E b like ebonyi garri don de affect u ba |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:01pm On Jun 07, 2015 |
ijecks: hahaha,u no serious, i don dey treat dem naw,almost back to my normal sef so when we go really see ur pix self |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:00pm On Jun 07, 2015 |
Emmydny: I dey opic I come opic last week Monday nw
I for know I go hala u fa
BTW u still de abk or u don leave |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:58pm On Jun 07, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:40pm On Jun 07, 2015 |
cymanu2001: Sorry bro..try to endure but pls drink alot of water. when u turn doctor |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:38pm On Jun 07, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:38pm On Jun 07, 2015 |
richybanky: Lols, u better dey enjoy ur abeokuta dey go, wey be say u go dey carry head enter Mapoly and Funab and mingle wit d students my allawee don reach me for feeding n transport wey I go begin spend unnecessary ontop place wey me know nobody |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:36pm On Jun 07, 2015 |
richybanky: Pple like to dey carry rumour, no follow werin den talk.. Network dey dere, my padi wey be say he dey always dey online I go like make my ppa carry me go that side too o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:34pm On Jun 07, 2015 |
doublezero7: E don tire me sef! We wan organize party for camp now, no alcohol! I'm as confused AF! Ahmed4002 fit smuggle some in nw |