NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:23pm On Jun 03, 2015 |
Electronzeez: quit smoking ogun weed, who be your sweetie.
warn yourself o. e b like say dem tune down nasarawa sun for una ba
No worry I go come raise am up |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:22pm On Jun 03, 2015 |
Electronzeez: loooooooolz, i din't see your own name too, i did not even see any name starting with the alphabet w but i think i saw alphabet E, not erisegun though. na d fake one u c |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:19pm On Jun 03, 2015 |
Walexsammy: who. Are d we?, the last time I checked our list, ur name ain't dia bro....keep working harder thou Beta tell am o |
NYSC › Re: Ogun State A15 Lets Meet Here by kingphilip(m): 12:14pm On Jun 03, 2015 |
haibe: u dey enter camp tomorrow evening? hw ur registration go |
NYSC › Re: Ogun State A15 Lets Meet Here by kingphilip(m): 12:13pm On Jun 03, 2015 |
spartoo: na tomoro evening oo... hw ur journey nw |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:12pm On Jun 03, 2015 |
Sambest2: Make I hail awon goons mi. Happy new moth to the house. @ Stream1 how is the PPA experience @Stream2 na tomorrow na ... From a former colleague cum B'15. tnx for dropping by boss PPA for us resumes 15th sha |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:08pm On Jun 03, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:47am On Jun 03, 2015 |
tolustx: . We don reach 8.00am today, 1st june. The journey make sense sha. Omo d camp dirty die! Karaye camp dirty die! start operation keep karaye camp clean nw |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:24am On Jun 03, 2015 |
doublezero7: Yeah...we got to Karaye camp before 8am this morning! Its been fun so far tho!  hmmmmm enjoy d camp well o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:19am On Jun 03, 2015 |
mayorsweet: Wat na Am gonna reign with Jesus eternally when the time comes...Sora e ooo hmmmmm mayorsweet day don break wake up |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:03am On Jun 03, 2015 |
erisegun: u sure say u dey follow us go heaven if Jesus cum 2day so I peep book of life him name no de |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:42am On Jun 03, 2015 |
erisegun: *in mama peace's voice* " e konsign u " ? in aisha voice walahi e konsign me o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:33am On Jun 03, 2015 |
erisegun: pls do  y u talk so u don try am b4 ni |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:33am On Jun 03, 2015 |
erisegun: pls do  y u talk so Shey u don use am before |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:32am On Jun 03, 2015 |
mayorsweet: Likewise here...but i get some parol wey dey keep me busy sha  hmmmmm God de watch u for HD o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:13am On Jun 03, 2015 |
mayorsweet: God dey watch u...Kontinu  u know say na truth I de talk nw |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:02am On Jun 03, 2015 |
mayorsweet:
O Senge Menge when we go come chop rice |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:01am On Jun 03, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:00am On Jun 03, 2015 |
Owliver: no time for that one oh. Dem don even tag me on the first thursday. I was caught with little bottle of magic moment during cds orientation hahahahahahahahaha. Mo ra ye oshi o u fit open wholesale Depot of magic moment nw That one too no b additional development |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:56am On Jun 03, 2015 |
Owliver: ah na boss oh. Unlike we wey let the holy spirit put us for hin own choice of ppa. Where is urs sef? na ogun state internal revenue service o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:56am On Jun 03, 2015 |
Owliver: so fast ahan. Smh him wan find good thing sharp sharp |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:55am On Jun 03, 2015 |
Owliver: lolz. Camp commandant na. That's my own cc meaning o hmmmmm |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:54am On Jun 03, 2015 |
mayorsweet: I go help u find JIK too  jik no de effective jor |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:05am On Jun 03, 2015 |
Owliver: sorry sparkle your almost there. Wish you a great time in camp. abi make u tell ha make she no find trouble |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:20pm On Jun 02, 2015 |
Owliver: yes true talk. Education is major investment there. The way the village kids say "corper" when they see us meeehn its cute hahahahaha. Got me feeling like a boss Owliver deceiving themselves since babatawa begin wear pampers |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:24pm On Jun 02, 2015 |
sirRiddy: Hello to all stream 2 corp members. Please who knows when we would be leaving camp? cc sodiq yinka u go lazy o go complete ur 3 weeks jor |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:40pm On Jun 02, 2015 |
pdirisu: Tank God for journey merices.. Ogun corpers let's meet in camp 2morow... r u serious I de around too |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:26pm On Jun 02, 2015 |
judette: Hello fam, op everyone z sound and kicking. Just wanna say journey mercies to all camp travellers. Have fun in camp. u de so |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:24pm On Jun 02, 2015 |
erisegun: leave am* d guy lazy die na so I c am o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:23pm On Jun 02, 2015 |
erisegun: wetin make me wey dey travel 4rm lag to taraba 22hrs do nah ur own beta nw All the travel wey u never travel since wey u small nysc do am for u |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:16pm On Jun 02, 2015 |
erisegun:
see dem
*yeye yeye  u de mind d kerekere love too |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:15pm On Jun 01, 2015 |
|