NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:15pm On Jun 07, 2015 |
Ahmed4002: even your boo own dexcira. you know sey na me channel delta state thread.
she get sweet voice richybanky hope u saw this
Tell me you've seen leemah4u that's when I know u r winning |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:14pm On Jun 07, 2015 |
Emmydny: I dey Abeokuta oooo.. where dem post Yu go.? I de abeokuta too o
Ogun state internal revenue service
U na ministry of communication or where |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:13pm On Jun 07, 2015 |
richybanky: Hmmm, so u get her number?
Make I just dey watch u no Mind that guy I just de watch am too |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 2:03pm On Jun 07, 2015 |
richybanky: My sexy alhaja, hope u ar now okay sha And by d way, shey u plan d clinic tins ni  na wetin people wey no strong de go through o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 1:45pm On Jun 07, 2015 |
Ahmed4002: Good then. Will call you much later after your evening activities y not immediately |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 1:44pm On Jun 07, 2015 |
leemah4u: I faint am ni o hmmmmm like seriously Kpele dear |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 1:42pm On Jun 07, 2015 |
ladokuntlad: heys
if anyone of u disturb d peace of dis great room.
u will yarnsh up.
inshort everybody yarnshup.
RSm take ova.
uuuppp
dddoooowwnnnn
Amama supepe ee
supepe amaa
mis mangu camp oooo.
if u ar in plateau state quote me. n he has been inducted already |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:47am On Jun 07, 2015 |
femolala001: Lmao!! I really slept truout the lecture days... laziness at its peak |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:46am On Jun 07, 2015 |
babatawa: haha calm down o.... no just beg ha o Make she go beat soldier n show me pix |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:45am On Jun 07, 2015 |
sparkleRed: This camp has made me very violent and temperament mtchewww hope u don beat two soldiers If not forget about violent |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:44am On Jun 07, 2015 |
femolala001: I was always hiding in d camp clinic if I don't wanna go for afternoon parade. Thanks to a corp doctor in my platoon! Whenever she is on duty, no parade or lecture for me! n u r happy Smh |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:43am On Jun 07, 2015 |
joyjoomla: Weytin do u.......! U fake am abi u faint am.  she go c Hw d place look like |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:42am On Jun 07, 2015 |
joyjoomla: That mama rock die, I too like her swag even d way she twist on d dance floor na killer. Her gramma too make sense. I de platoon 7. D funniest platoon u could ever be. Serious for notin except play.
3 cheers to the articulate Eno Ekang Eno! our own platoon 7 ginger die... If we come meditation na their voice de loud pass |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:40am On Jun 07, 2015 |
erisegun: lolzzzzzz* kontunu? See ur head* that Ahmed4002 lazy die |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:39am On Jun 07, 2015 |
erisegun: wetin carry u land4 dia U faint ni? she go c ha boyfriend wey collapse |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:39am On Jun 07, 2015 |
Ahmed4002: but I gave you a little tip nah 
how are you feeling now.
Make we call Red Cross no o call the soldier |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:38am On Jun 07, 2015 |
leemah4u: d 1st day we were pursued out of d hostel, even if u re not kitted it's not as if I wanted to go out no Mind am jare He's too lazy |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:38am On Jun 07, 2015 |
Ahmed4002: lol. when dem doublezero7 said you were wore your kits immediately the first day. I know sey its fresh otondo.
even the ginger sparkleRed have calm down.
girl relax your self. you must not be an active member of all activities beside nah same certificate at the end of service year.
kpele and get well soon so na through hide n seek u take finish ur camping Abeg no teach leemah4u bad thing o Leemah4u please continue the good work |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:36am On Jun 07, 2015 |
leemah4u: That was how I landed in d camp clinic Hahahahaha u go visit person there ni abi doublezero7 collapse for parade |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:34am On Jun 07, 2015 |
spartoo: after all d ginger  na mouth she get If to say na ogun state camp she serve she for relocate everybody wey she know come |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:32am On Jun 07, 2015 |
joyjoomla: Una won incite me against una e-booship again abi. Me don decide to leave una alone. But if una make me start again.........e go hot dis time o side eyes him to sambisa Go n sleep |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:31am On Jun 07, 2015 |
sparkleRed: I didn't use medical report marital ground or which other ground
Demonic attack?? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:29am On Jun 07, 2015 |
joyjoomla:
 U nva even spend a night there n u r dark! Anyway we wll b happy to see a totally black sparklered. We wanna celebrate u......our African Queen after d three weeks we go de reason inside she n babatawa who go good for guiness black is beautiful advert |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:26am On Jun 07, 2015 |
Nigerdeltaboi: i remember on dude writing 'demonic attack' as reason for relocating ,funny enough he got relocated.  hahaha no b small demonic attack |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:24am On Jun 07, 2015 |
pinkiepetitee: dun worry more to come  no Mind ha she n babatawa go soon de contest who dark pass E just de pain me say I no c ha when she still fair |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:23am On Jun 07, 2015 |
Ahmed4002: no time. Do that Asap , wishing you the very best dear. Hope you get a reason for relocation
 na maiduguri dem go fling ha go watch n c |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:22am On Jun 07, 2015 |
sparkleRed: Best platoon 4 my eye ni oo lol activities starts 2day
Welcome party and all No artist sef mtcheww boring hw una go get artist wen una de d other end of the country |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:21am On Jun 07, 2015 |
ijecks: eh ya sparkle red sori, the northern area is something else na so pesin go black finish,na even pimple do me welcome party like seriously ni U wey de form fyn babe no pimple for dem babatawa, erisegun, xray2 and Ahmed4002 that year BTW pix of d pimples or na boil do u |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:20am On Jun 07, 2015 |
sparkleRed: Am relocating! Gettn d form 2day! on which ground
Beta come ogun |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:19am On Jun 07, 2015 |
sparkleRed: I dey do oo, I dey chip in gyration songs...and dey ginger my platoon! Which happens 2 bed best playoon! #platoon 3# Shey na d one wey u de do ontop bunk for room ba |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:18am On Jun 07, 2015 |
Ahmed4002: where is sparkleRed that have been clamouring that she go parade. do this and that ?
any update of 
nigerdeltaboi how far, where your Ppa she de room de sleep when she suppose de parade That babe sha |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 1:42am On Jun 07, 2015 |
Ogbenijhybo: mr Ibu n Osofia u de mind two of them with their big belle ni |