NYSC › Re: Ogun State A15 Lets Meet Here by kingphilip(m): 9:44pm On Jun 03, 2015 |
JAMEENAH: Alihamdulilah, i had a stress free reg bt d kiits worse it. All d same av sorted out maself. u swapped or amended at d mami |
NYSC › Re: Ogun State A15 Lets Meet Here by kingphilip(m): 8:48pm On Jun 03, 2015 |
haibe: rain don spoil my camera jare.. if u see wetin we face under rain yesterday. . Can't take pictures. Network bad here sef kpele boss |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:48pm On Jun 03, 2015 |
|
NYSC › Re: Ogun State A15 Lets Meet Here by kingphilip(m): 8:02pm On Jun 03, 2015 |
spartoo: platoon 4 hmmmmm any which way b a good boy n no look for trouble o |
NYSC › Re: Ogun State A15 Lets Meet Here by kingphilip(m): 8:00pm On Jun 03, 2015 |
spartoo: I jst allow touch me small make it no b like say I dey intimidate am I de there that time o We run enter stadium then |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:31pm On Jun 03, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:30pm On Jun 03, 2015 |
doublezero7: Lol! U be be baba oo! Me just dey try! Tolustx sef don turn tout for camp! Everybody just dey post soldiers! Na only Leemah4u go parade yesterday! If u see as white and white fit am ehn!  pix or |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:20pm On Jun 03, 2015 |
manneger2: nwanyi imo dey owe me 350 collect am from am, lol u suppose knw say una be stream 2... .d camp no dirty wen we enter oo n as una de go una no clean am |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:18pm On Jun 03, 2015 |
doublezero7: Lol...no shii now! We dey wait!  u de even de happy |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:14pm On Jun 03, 2015 |
pinkiepetitee: daz wher tolerance comes in. U will get along with dem soon.
Ehn what excatly did dey do dat is annoying?am guessing dey woke up as early as 1am all in d name of dressing up for parade  u de mind that guy ni |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:13pm On Jun 03, 2015 |
Electronzeez: Different story here bro, water and light de waste for here. A clean environ with friendly soldiers.
My biggest fear now is not to hit one of the corps memebers in ma lodge on the face. Annoying is an understatement in describing some of them. check ur temper bro |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:13pm On Jun 03, 2015 |
Ayima: Good morning to all my people, i have you guys are enjoying your service, may God always help you guys. amin n u too |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:12pm On Jun 03, 2015 |
manneger2: omo i no folo cook ooo, my platoon babe dem cook hmmmmm |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:11pm On Jun 03, 2015 |
pinkiepetitee: u dey mind kingphilip  they say seeing is believing maybe you'll like to c before u believe |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:10pm On Jun 03, 2015 |
pinkiepetitee: dis one wey u don 'analyse' everyth finish so na true say u wan do covety ni |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:09pm On Jun 03, 2015 |
joyjoomla: You just start bah.......... him never spend reach 24hrs de complain o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:07pm On Jun 03, 2015 |
Gracyel: All d way? Are u saying you guys didnt stand under d sun?, U werent chased to parade ground as early as 5a.m? , didn't have to wake up as early as 3a m to have your bath?. Didn't have boring lectures? You didn't have a health challenge? I can go on and on o no o the sun is to b expected but though it wasn't much 5am I wasn't chased out in fact I stroll to d parade ground Me de wake late o de bath at to 5 self Never had a boring lecture because I don't listen to any |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:01pm On Jun 03, 2015 |
Gracyel: Hehe.. So na me do my own for village abi??.. Iffa catch u hw sagamu de nw |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:01pm On Jun 03, 2015 |
erisegun: me ba dey wait 4 her own story too* she don do frog jump tire no remember ha fone |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:59pm On Jun 03, 2015 |
erisegun: lmao......"babeless" u say* dats very funny  u de mind spartoo |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:58pm On Jun 03, 2015 |
erisegun: *spreads orogbo leaf*
*let d stories dat touch start rolling in*  wey Nigerdeltaboi de overhyped here since |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:56pm On Jun 03, 2015 |
Estellar: Leave dat babeless dude ''spartoo'' na really wetin de disturb am b dat |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:55pm On Jun 03, 2015 |
Estellar: We hear thee bros...... Thank u no Mind d aproko master |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:53pm On Jun 03, 2015 |
joyjoomla: Baba......Estellar na cool, calm, loving, lovely, even lovable easy-going modest girl. Tho she stubborn bt she b one kind hearted n peaceful geh, she no b d kind rugged or nasty geh una think we go de play play boi oo. Ama de salute d geh n dsame time smh 4 Kingphilip.
kingphilip gv us ur I.V.................. spartoo say e won b chairman of d occasion Sodiqyinka won say he won do special guest of honor Queen sleekyonyx don buy new gele (head gear) Owliver won sit de observe frm d high table, Sparklered won gyrat for una reception. Smilingjimmy de cry she won do best lady Pinkpitit won do covety Erisegun won eat rice Babatawa won drink una wedding Origin And doublezero7 don offer to manage una event for free
So una see nao... **d earnest expectation of d sons of man wait for ur manifestation oh kingphilip n Estellar.** n what's ur role in this The bribeprice payer  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:51pm On Jun 03, 2015 |
Owliver: hmmm I see... You want to surpass me ehn. surpass u in |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:48pm On Jun 03, 2015 |
judette: I balance well
I balance well do u balance well |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:47pm On Jun 03, 2015 |
Owliver: you know as camp matter be na. I slept on my fone and it got spoilt loolz* for now am offline. Msg me here 07030671004. d first time I'm hearing dis story |
NYSC › Re: Ogun State A15 Lets Meet Here by kingphilip(m): 3:46pm On Jun 03, 2015 |
spartoo: went well... Which platoon u de |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:46pm On Jun 03, 2015 |
Owliver: lolz* that's the most amazing thing I wished you did not say. Since you like it issokai. Have fun continue showcasing ur fearfulness |
NYSC › Re: Ogun State A15 Lets Meet Here by kingphilip(m): 3:45pm On Jun 03, 2015 |
spartoo: went well... Which platoon u de |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:40pm On Jun 03, 2015 |
ijecks: aww no i did not,i like there I like ur courage dear |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:37pm On Jun 03, 2015 |
Owliver: omg* pls tell me you redeployed. na everybody de fear like u |