₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,273 members, 8,430,137 topics. Date: Friday, 19 June 2026 at 11:01 PM

Toggle theme

Kingphilip's Posts

Nairaland ForumKingphilip's ProfileKingphilip's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 265 266 267 268 269 270 271 272 273 (of 601 pages)

NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:32am On Apr 24, 2015
richybanky:
Maybe u dey do dirty business for dis forum ni yen, na y u no wan disclose ur identity grin grin baddest guy everly liveth cheesy
na so
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:30am On Apr 24, 2015
Owliver:
Loooolz* watin all of una dey find go there una go see yam. Smh* sad
only yam
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:30am On Apr 24, 2015
frenzydilz:
Overgladness dey worry me grin
for what
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:29am On Apr 24, 2015
Emodeee:
at least follow me bk lah so we cn continue d convo in private. M gonna av a beautiful dream o. Ur fine face nor be here o. Whr av u been since i registered on nairaland? M glad i found u.
ah u wan carry am go ni
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:28am On Apr 24, 2015
richybanky:
Yes I sabi dream well well, I do d introduction for dream, na make e come to pass remain now grin
n d wet weed. Is at work again
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:27am On Apr 24, 2015
sleekyonyx:
Morning dearie, trust u had a lovely nite. missing u guys too grin pls xtend my love smiley
Come extend am urself
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:26am On Apr 24, 2015
Owliver:
oboy I no dey use pix ooh. Na only FB I dey use pix for internet. That's how I roll
Ehen
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:25am On Apr 24, 2015
dassypearl:
Oyo state
wow is that so

Oyo here I come
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:24am On Apr 24, 2015
richybanky:
Nobody den send me, I just dey ask her question woman wrapper grin
says who
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:24am On Apr 24, 2015
Owliver:
haha* its not gonna last don't worry. Camp is 12days from now. Be calm. Pretend you never knew anybody here. Problem solved
says who
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:23am On Apr 24, 2015
richybanky:
Whatsapp beat bbm any fucking day
u no go know where u stop to continue from
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:22am On Apr 24, 2015
mayorsweet:
U go see how dat Erisegun guy go wear Boxers enter here yawning as if e no sleep for 2 days
don't b too sure him no sleep for 2 days o
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:21am On Apr 24, 2015
Kingemmy01:
Chai! Na God save me. Na only my statement of result I don make copies sha. D rest, na to make like 3or 4 copies each
na so o
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:20am On Apr 24, 2015
sleekyonyx:
Morning Philz, where did u go to huh
just a few hours break jare

But I'm back jare


U missed me
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:20am On Apr 24, 2015
dassypearl:
delight ko decandle ni Plss go and sleep jor and stop looking for wat u didn't lost here
is that so
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:19am On Apr 24, 2015
Owliver:
just check daz all. Prepare yourself for ban
iffa hear
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:18am On Apr 24, 2015
richybanky:
Dat means say u too na bad guy.. Don tey wey I hear frm u bro grin shey u no use as pix for ur profile ni, make I go check am
check check
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:18am On Apr 24, 2015
frenzydilz:
D guy bn dey inspect d babe body na come even know say she no get boobs
na see through him eye b ni
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:17am On Apr 24, 2015
Owliver:
say your state. Don't be too sure
my guy my guy
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:16am On Apr 24, 2015
mayorsweet:
All Erisegun likes no go wake up now...Dem be Jonah incarnates...Soldiers and Man O'war guys go show dem pepper for camp grin
no Mind them wen page reach 1699 u go c them as if de blow alarm for all of dem
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:15am On Apr 24, 2015
Gracyel:
Femi Warn yourself o. You, Ahmed4002 and Xray2. Afterall, Phil and Owliver are back. Why do u guys wanna leave na?
embarassed
make dem waka de go
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:14am On Apr 24, 2015
richybanky:
Lols.. She don reconsign back smiley
eh
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:13am On Apr 24, 2015
sleekyonyx:
Good morning e-famz!

It's 11 (Eleven) days to camp!

May5th seriously loading.....

Call up letters loading....... 3 days 2 go!

July4th loading........A15 party *Anticipate*

Wishing u all a nice day... much luv!
wishing u same sleeky

U really deserve a special mention jare
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:12am On Apr 24, 2015
mayorsweet:
cool Dis guy don dey learn Yoruba ooo..Chai! U don hear all 9ja language finish...Kontinu
iffa hear

I never learn am o
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:12am On Apr 24, 2015
Owliver:
Lmao* you even upload your pix looolz. E sure for you na. Badt guy carry on na you win
iffa hear
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:11am On Apr 24, 2015
Estellar:
u sabi dream o!
na Joseph b him middle name nw
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:10am On Apr 24, 2015
dassypearl:
am sure we can't prefer d same state
he can because of u
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:09am On Apr 24, 2015
frenzydilz:
Section wetin?
section 1 of d NL rules
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:08am On Apr 24, 2015
Estellar:
Whatever u say dear, i'm with u
I trust u boo me
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:07am On Apr 24, 2015
Owliver:
27th no far again sha. We shall all know our destination. Me and dispreal dey go taraba. By the special grace of almighty God. Amen
hmmmmm
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:06am On Apr 24, 2015
richybanky:
Hehehehe, u too fine pass to chase me back
r u sure
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:06am On Apr 24, 2015
Kingemmy01:
Abeg, try and summit ur phone b4 u break am
na so o

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 265 266 267 268 269 270 271 272 273 (of 601 pages)