NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:06am On Apr 24, 2015 |
richybanky: Lols.. Sleep no gree come ni ooo go jog round lagoon e go come |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:05am On Apr 24, 2015 |
mayorsweet: She's just a friend friendzone of d highest order I gbadun u jare u no want make she friendzone u first |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:04am On Apr 24, 2015 |
That guy fear pass anything |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:03am On Apr 24, 2015 |
dassypearl: no even try come cos me sef go chase u back ni iffa hear u wey I know |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:02am On Apr 24, 2015 |
mayorsweet: U too like to dey poke nose  I wan join u jolificate nw |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:01am On Apr 24, 2015 |
Gracyel: Which kin yeye break?? abeg, me no dey go that kin break o. Ahn ahn. Warn those young men o.... Or else or else wat boss |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:00am On Apr 24, 2015 |
mayorsweet: Morning e-pal...Welcome back  Thank u boss |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:59am On Apr 24, 2015 |
sleekyonyx: u too? lolzzzz all this people wey de like learn Hw to compose good sentences |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:59am On Apr 24, 2015 |
sleekyonyx:
 n my sweetheart is Around Gudam sleeky Pecks ha two cheeks n kisses ha lips Hw was ur nyt |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:58am On Apr 24, 2015 |
Owliver: exaggeration. Rule number 3. it isn't him just de assume |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:57am On Apr 24, 2015 |
richybanky: I go burst hin belle den con do introduction wit u  Smh na u wan take over ni |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:56am On Apr 24, 2015 |
mayorsweet: SparkleRed...i sight u Morning bae while I was away did it click between u too ni |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:55am On Apr 24, 2015 |
richybanky: Hehehehe, u wan make she give me red card? Den am coming to meet u ni yen den if she send me away  that's ha prayer o Dexcira good morning |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:54am On Apr 24, 2015 |
SparkleRed sweetie I missed u o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:53am On Apr 24, 2015 |
mayorsweet: See ya life...Onishina  u de mind that guy ni |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:53am On Apr 24, 2015 |
Owliver: no na she wan go sleep. Not me hw u take knw |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:53am On Apr 24, 2015 |
Estellar: Lol. My boo will delete u tell am joe |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:52am On Apr 24, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:51am On Apr 24, 2015 |
mayorsweet: Owliver no put 'i' for dat yokit...d guy for chop ban for violating rules  him put o Na me commot am make d guy no mistakenly ban me too o U know say as I de defend so him too fit samma me one |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:50am On Apr 24, 2015 |
frenzydilz: Lol...which rule na?  u no de shame see d kind specs u de wear for midnight |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:49am On Apr 24, 2015 |
mayorsweet: Hmmmm stretches two legs far apart n my belly touching the floor and my head bowed I salute my Mayor.. Gudam boss |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:48am On Apr 24, 2015 |
richybanky: Chai, after I don make 10 10 copies.. Money don enter Bush bring am make I help u burn am Gimme list of documents to photocopy mak I make 2 2 jare |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:46am On Apr 24, 2015 |
dassypearl: Google is ur frd bro Baby look at Hw ur beauty dasel around like a pearl U really know d perfect description of u.. I guess that's y u used it as ur moniker |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:44am On Apr 24, 2015 |
femolala001: I want come sleep for ur house! no o We no get space We just sack our gateman sha if u fit manage him house |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:43am On Apr 24, 2015 |
Estellar: Oh thank God* XOXO pecks ha on d forehead U r all I care for hun |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:42am On Apr 24, 2015 |
dassypearl: I pray ur baby catch sef r u seriously serious ni U want his baby to catch him, divorce him n you'll take over richybanky u r really lucky o U just got a ready bench |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:41am On Apr 24, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:40am On Apr 24, 2015 |
Owliver: yokit abeg this guy need ban for exaggerating. he broke a rule allow d guy sleep jor |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:39am On Apr 24, 2015 |
Emodeee: no, d ugly gal dat resemble u.
Sm1 said u av a fine ass and i wanted to c d ass, i checked ya dp and i couldn't find it, whr is it? u go lik fight pass quarrel sha o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:39am On Apr 24, 2015 |
Estellar: mé vwe? No try me o tell am jare |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:38am On Apr 24, 2015 |
Estellar: Already there waiting for y'all that's my cherry |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:38am On Apr 24, 2015 |
richybanky: U no look like pesin wey go fit fight  na wow for u o Shey u don start again ni |