NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:26am On Apr 24, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:26am On Apr 24, 2015 |
richybanky: Wait oooo, shey na anoda plan to hit page 2000 be dis 
#OperationDisThreadMustNotHitPage2000 go sleep jor see ur big head lik my own |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:25am On Apr 24, 2015 |
frenzydilz: C fine legs...pull am comot abeg u de eye d legs ni |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:25am On Apr 24, 2015 |
Owliver: lolz winch one is jisos again now Well, you didn't look fat though. Have a great night. Bye u de go sleep ni |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:22am On Apr 24, 2015 |
Estellar: What's this? Did u guys plan this? How can u and d others b leaving? This is not right at all. Make i clear u n others my mind, make una just stop this stunt o, e no o work shhhhhhhhhh baby I'm here for u All of dem can go for all I care |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:21am On Apr 24, 2015 |
frenzydilz: As in eh...c interrogation. Like policeman that guy go lik thief for nyt |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:20am On Apr 24, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:19am On Apr 24, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:18am On Apr 24, 2015 |
lagmostkuit: Banking/finance, Abia state uni see my department brother from another mama |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:18am On Apr 24, 2015 |
dassypearl: I will not oo cos u are pulling my legs here  I'm not nw Just help me talk jor |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:17am On Apr 24, 2015 |
femolala001: I don pack my load already u no get where to sleep abi land Lord pursue u ni |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:16am On Apr 24, 2015 |
dassypearl: beauty If u don pull my tiny legs finish lemme know plsss no nw y I go pull ur legs nw Me no want make fyn babe like u fall |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:15am On Apr 24, 2015 |
Emodeee: Badt gal. U sef dey support am. Wait, u sabi gv mouth job? hmmmmm just patrolling |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:14am On Apr 24, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:14am On Apr 24, 2015 |
lagmostkuit: Thank God reuniting this e-family!
So happy no one left again as farewell messages were busy flying around.
Now I can comfortably say Good night 2 y'all Love y'all and love my boo sofdoc more.
Thanks 2 kingphillip 4 coming back and also 2 xray2 for not taking d rash decision, if not, I 4 deactivate my account.
Good night e-famz so u de eye xray2 before Xray2 take ur chances before this crush die o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:13am On Apr 24, 2015 |
dassypearl: yes I av Can u please re introduce o That day u were making it I was busy looking at ur pretty face |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:12am On Apr 24, 2015 |
xray2: done the formal introduction?  y u wan know |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:12am On Apr 24, 2015 |
Owliver: yh I have. You cute with fine boobbs. Are you fat? na jamb questions b dis ni |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:11am On Apr 24, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:09am On Apr 24, 2015 |
Owliver: lolz. As for your DP I for like carry you like that o but you too fat. Smh.  ewo pretty3 where r u when I need u most |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:08am On Apr 24, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:08am On Apr 24, 2015 |
lagmostkuit: You monitoring spirit!
Watchu looking 4 here? r u seriously serious |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:07am On Apr 24, 2015 |
xray2: Make he hear na. . If E divorce you.. I go happily take you in hw many u wan get |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:06am On Apr 24, 2015 |
lagmostkuit: So u know 
I just say make I lie small  u don turn linus ni |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:06am On Apr 24, 2015 |
lagmostkuit: Ssssshhhhh...
no allow sofdoc hear am oh! I go tell am |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:05am On Apr 24, 2015 |
frenzydilz: C fine legs...pull am comot abeg no Mind am jor |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:04am On Apr 24, 2015 |
Emodeee: u fat small joorh. No be u shw ur cleavage dat day? Na wetin even mk me follow u. U nor too fat, u r moderately fat. Bt u no get bobby. na wow o U well so abi u don high |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:03am On Apr 24, 2015 |
Owliver: Lmaoooo* iz normal na. iffa hear I read sotey I tire Na erisegun own n richybanky own I enjoy pass so brief n hilarious |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:01am On Apr 24, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:01am On Apr 24, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:00am On Apr 24, 2015 |
Owliver: Why the exodus after the "come back of the owliver" Lmaooooooo* wtfk is going on now nawa oooooo only u fit over shadow everybody nw |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:00am On Apr 24, 2015 |
dassypearl: beauty If u don pull my tiny legs finish lemme know plsss change this ur  Face to that of ur dp |