NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:24pm On Apr 20, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:24pm On Apr 20, 2015 |
clans: Lol..u no serious where u keep the receipt |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:23pm On Apr 20, 2015 |
Luchiana1: fin sec, treasurer, P.R.O Abeg Erisegun merge d list |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:22pm On Apr 20, 2015 |
misspetit: Megawax8 is my boo georjay is my friend So..... no nid to draw d battle line  when did dis start Have u started hiding something from me |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:18pm On Apr 20, 2015 |
Luchiana1: in king Philip voice anoda person wey don use em own collect akara ...dey shd..but to save u d stress for dem to sign quick quick is good u carry ur receipt u u de here de pretend as if u no use ur own ba Make I snap pix of ur own give u ni wen I buy akara that night na im that woman take wrap am for me |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:16pm On Apr 20, 2015 |
kowopefarm: Abeg any funaab student sabi whether them go give us I'd card? do u have any id card at all from school |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:15pm On Apr 20, 2015 |
Emmydny: I go nid collect manual from Yu oo no need it's free for all |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:15pm On Apr 20, 2015 |
limpopo: i think we need to first setup Electoral Committee. Na dat committee go lay the rules and regulations and guidelines pick ghost moders to serve as committee members |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:14pm On Apr 20, 2015 |
limpopo: who go fear am? Lai lai i no fit y |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:18am On Apr 20, 2015 |
chidexSmokey: Ehn,u saw me but you dnt knw d one I gave her...urs is nxt to be sold. I don finish my clearance even if u sell am beta self  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:17am On Apr 20, 2015 |
chidexSmokey: *rotfl* na so the thing dey start o. Shey na you dey do baiday? I'm to collect the gift on his behalf |
Literature › Re: unHOLY MATRIMONY by kingphilip(m): 11:17am On Apr 20, 2015 |
candy: I'm so sorry I've not been able to update in a while, so much taking up my time. The good thing is that I have managed to type a few updates, left with editing. If I can make out time to do that today, I will bombard ya all with lovely updates that will wow you.
Thanks for the pms and mentions, thanks for caring so much about ma well being! take ur time dear |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:16am On Apr 20, 2015 |
Luchiana1: ..goose pimples...we r gettin closer..waoh camp here we come. Cant wait u min am |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:14am On Apr 20, 2015 |
spartoo: na run u dey run so oo u dey lucky cos I trust erisegun on dis one even tho him no sabi catch woman  him no get power |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:13am On Apr 20, 2015 |
Emmydny: I go nid collect manual from Yu o no need it's free |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:12am On Apr 20, 2015 |
chidexSmokey: Na ur own I later give the woman as she no gree collect my own eh talk true |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:11am On Apr 20, 2015 |
Emmydny: e don dey comot for line. BT we still dey manage am sha na wow o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:11am On Apr 20, 2015 |
frenzydilz: I no need dey d situation to know na. When u begin call anoda person babe "ur possession" wetin else remain 2 know? no b another person babe again o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:09am On Apr 20, 2015 |
megawax8: you trust i won't dear fear fear Erisegun see d kind boo wey misspetit get wey no get power |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:09am On Apr 20, 2015 |
xray2: Haha you be rapper? u see wetin I talk that guy no get muscle |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:08am On Apr 20, 2015 |
tolustx: Hello Miss Holuwhatowseen. How are u today. na everybody u de hello ni |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:07am On Apr 20, 2015 |
leemah4u: receipt ke, hw do I get dat, I only have d tellers but they shld knw there is no way u can do course registration witout paying Another receipt seller to akara woman Erisegun o these akokites r making me laugh |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:07am On Apr 20, 2015 |
spartoo: AMEN!!!!
*heads to mountain of fire church to go and pray about it* Come back here faith without works is dead |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:06am On Apr 20, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:05am On Apr 20, 2015 |
Estellar: Absolutely kisses ha lips U were really wonderful |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:05am On Apr 20, 2015 |
megawax8: *yawns* i can't start fighting a battle i've won already
abi dem dey replay champions league final??
Cc kingphilip, xray2 (NTA2), spartoo, erisegun, HATERS u can't declare the winner The ref does Gracyel please who won |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:04am On Apr 20, 2015 |
xray2: You entering the zone again no Mind am him no like to de hear word |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:03am On Apr 20, 2015 |
Walexsammy: buh the allawe make sense nah na true sha I fit manage am |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:01am On Apr 20, 2015 |
tolustx: U nur enjoy rara. Na dat tym u go know say I nur gentle. I go track u down wit ur ip address, come show u pepper. lagos pepper abi Ibadan own |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:00am On Apr 20, 2015 |
joyjoomla: Philip......see una life out side *smh4u
Thanks dear. C u soon Electronzeez chidexSmokey is giving joyjoomla green light o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:59am On Apr 20, 2015 |
harleybee: Morning. My night was splendid!
Happy birthday ladokuntlad. God bless your new age. Have fun!
wishing u da best of d week See as u calm down customize this color |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:58am On Apr 20, 2015 |
Estellar: lolzzzz hello hun gudam Hope u enjoyed d nyt as I did |