NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:56am On Apr 20, 2015 |
xray2: And we all know wetin dey end am....FRIENDZONE!!! I com begin imagine if that guy na zonal officer hahaha Na him b friendzone zonal officer |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:55am On Apr 20, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:54am On Apr 20, 2015 |
joyjoomla: Bi like say someone sent u n philip to me.
Oya *back fire by fire* Smh |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:22am On Apr 20, 2015 |
Harleybee gudam
Pecks ha on both cheeks Hw was ur nyt |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:22am On Apr 20, 2015 |
joyjoomla: Weytin b ur own?
Or una don bcom Ladokuntlad P.A because of plate of rice. *smh4u* Ehen nw U no know |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:21am On Apr 20, 2015 |
chidexSmokey: Okay. King Philip has limits so dnt worry. Lol. Amen.wish you same too Electronzeez joyjoomla is pming ur boo o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:19am On Apr 20, 2015 |
erisegun: megawax8 enter field abeg* no Mind dem dem just de waste time |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:18am On Apr 20, 2015 |
joyjoomla: My man.....d best place to strt frm is frnd zone.
*go kiss high tension* Grabs Estellar n kisses ha E de pain u |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:17am On Apr 20, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:17am On Apr 20, 2015 |
spartoo: owkay... but th bible says we are all kings on dis earth so I am also a king  shhhhhhhhhh |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:16am On Apr 20, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:15am On Apr 20, 2015 |
femolala001: They both call themselves king! Dats why I'm asking?? I don't brag mine is factory fitted |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:14am On Apr 20, 2015 |
spartoo: make them go meet their ancestors naa or th gods of th land to settle dat one y |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:13am On Apr 20, 2015 |
xray2: How you wan take know who love u pass and can go any length to have you. ? Abeg make dem fight no Mind ha |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:13am On Apr 20, 2015 |
Luchiana1: why u just dey evrywia..u b mtn-evrywia u go. na so now |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:12am On Apr 20, 2015 |
xray2: That guy na coward ..just watch he ain't gon do shiit u sure |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:11am On Apr 20, 2015 |
misspetit: Pls make una no fight ooo no beta separate dem o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:11am On Apr 20, 2015 |
xray2: King of their village  says who |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:10am On Apr 20, 2015 |
erisegun: if d guy deck ur head wit blow eh! Six months u go still dey4 gbobi hospital4 yaba whr dem go hang ur head* for where after I don chop jazz |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:08am On Apr 20, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:08am On Apr 20, 2015 |
femolala001: Between king philip and doublezero7, who is the real kimg here? na me nw U no see say my own na factory fitted ni |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:07am On Apr 20, 2015 |
erisegun: oya georjay see ur papa house here**draws line*megawax8 na ur papa house b d other half*whrs graceyl nah*na wen person need am she go dey find wetin no loss up and down*smh4 dat geh* e go b for them today |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:06am On Apr 20, 2015 |
xray2: Haha yes esp if na those kind movie wey pikin dey like hide watch for corner  huh |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:05am On Apr 20, 2015 |
Luchiana1: happy birthday hip hip hip hurray tnx dear |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:05am On Apr 20, 2015 |
xray2: Lovely time together doing what? And still sleeping? Oh lawd!!!!!! Must ve been hectic all night yes o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:04am On Apr 20, 2015 |
sleekyonyx: #no2frndzone# Shego warn ya sef o  hahaha |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:03am On Apr 20, 2015 |
MizJayne: Jane Amos is my name LASU Educational management Wish to serve in lagos from this I can guess U were born in lagos too Please serve in sambisa so as to have a tour of nigeria |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:02am On Apr 20, 2015 |
erisegun: yes o*me sef go buy bolli dat day*na her reciept dem tak sell 4me* I later use clean yansh wen I shut put finish*
Bia, se e need mak we carry small small nylon go camp ni* on to shut put tins Abeg show ha where u shot put am make she check |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:01am On Apr 20, 2015 |
GO2K: Goodmorning good people morning bad person Hw u de |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:00am On Apr 20, 2015 |
xray2: You know im not your friend. #SAYNOTOFRIENDZONE that's the koko |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:00am On Apr 20, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:59am On Apr 20, 2015 |
xray2: Ijecks see u u forget say I de around wen she fall ur hand |