NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:21am On Apr 20, 2015 |
erisegun: leave am* e go hear ween* Mornin boss* fear fear lik dem |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:19am On Apr 20, 2015 |
xray2: Yes oh ..been feeding on fish from mama segun all these while  no wonder |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:18am On Apr 20, 2015 |
joyjoomla: Very promiscuous. Cc estellar com see wht he jst said na me n Estellar nw Olodo if she wakes up ask ha |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:17am On Apr 20, 2015 |
xray2: Bros, no bother yourself pm'ing her ..she get boo  every opportunity na pm dat guy de pm o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:17am On Apr 20, 2015 |
femolala001: Lol! Shey na u be the dear wey I dey ask question? I talk am |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:16am On Apr 20, 2015 |
megawax8: LOL....u dey find beef abi? no na tolotolo him de find |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:15am On Apr 20, 2015 |
joyjoomla: Nope, not my real name. I use Joy for most internet reg dt do not nid my real identity. Joomla is a popular web design software. Am a wed designer.
My real identity.....? I may PM u wt it soon. Jst pray king Philip wl not block d path b4 it reach u. Nawa for dt boi *oro e ti sun mi*
Hope ur night ws cool n calm. Wish u blessing n fruitfuness 2ru d week. Gudmorning is it a must u will use every opportunity as toasting Avenue ni |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:14am On Apr 20, 2015 |
erisegun: lol......I dey fear u sef*u nur dey tire ni that 2000 must be reached by fire by force o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:14am On Apr 20, 2015 |
tolustx: Ogbeni. When u sef come become 'anything in skirt' like richybanky? Ehn? U drag sleekyonyx, kiss am, drag dexcira, kiss am, u go still drag leemah4u, SparkleRed, smillingjimmy, Gracyel, etc. I promise u, b4 u drag all dos ones finish, u go don enter big trouble. Maa ba bo. u for get boo Na she for b next o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:13am On Apr 20, 2015 |
erisegun: *spreads ugwu leaf* oya clans,start talking*no time to check time abeg* she don run |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:11am On Apr 20, 2015 |
xray2: Georjay ...he called you mad man ..you go gree? him too de fear |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:11am On Apr 20, 2015 |
femolala001: I just get luck say my skool dey lagos! Na why I dey feel reluctant and lazy to go. But by tomorrow, I should be done with the clearance. Na call up letter me dey jejely wait 4 nw! Ok nw |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:10am On Apr 20, 2015 |
megawax8: happy me *dancing* hmmmmm him no sabi dance self |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:10am On Apr 20, 2015 |
erisegun: hehehehe if I talk am* luchy go kill me live* y una de fear to tell me |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:09am On Apr 20, 2015 |
frenzydilz: Niggz dey dey practice romance 4 anoda person e-babe. U go wash car tire  How u take knw U de that situation before |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:08am On Apr 20, 2015 |
megawax8: nahhhh, it for 18+ and i doubt ur allowed to watch or evn see  chai dem just give erisegun uppercut I no fit laugh |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:06am On Apr 20, 2015 |
erisegun: una fight go swift* abeg mak una enta open field go fight* Graceyl, cum & do wot u knw hw2 do best on NL* (referee of life) your head de there |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:05am On Apr 20, 2015 |
chidexSmokey: Happy birthday Ladokuntlad. You will live to celebrate many more yrs ahead in gud health and prosperity. Amen dear Same to u |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:05am On Apr 20, 2015 |
joyjoomla: That tin wey u just read no de anywhere in d world xcept NL A15 thread...........*go hug transformer* so as dem friendzone u u begin write poem |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:04am On Apr 20, 2015 |
Gracyel: Dem never start d fight na. We are still preparing the e-field. BTW, its Gracyel not Graceyl  score keeper hope u r ready |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:03am On Apr 20, 2015 |
megawax8: ok o...
I was once told ' do not argue with a mad man cos he would bring u down to his level and beat u at it'
make i just dey watch u sha fear fear enter ring jor Erisegun dis guy de fear o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:02am On Apr 20, 2015 |
georjay: you sure...cuz bursary no ask me for skul receipt o....nd besyds ma faculty officer don tell me say na only gown teller and alumni receipt remain for d clearance stuff...so i no undastand u o fear fear I just de joke ni |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:01am On Apr 20, 2015 |
misspetit: Lolz don't be afraid .....I slept good Huggs and kissess pecks ha on d forehead Megawax8 do ur worst |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:59am On Apr 20, 2015 |
xray2: Operation snatch dexcira I'm with u on this one |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:58am On Apr 20, 2015 |
joyjoomla: Drop ur pin here u want make e chook u |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:57am On Apr 20, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:56am On Apr 20, 2015 |
luvlycutebay: A wonderful morning to you all. I greet every living being in this house, I pray evil will never before us and our loved ones today. Have a streessfree day. #offtowork# same dear Wishing u a stressfree Monday |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:56am On Apr 20, 2015 |
Sambar: 4 wia? No b my mouth dem go hear say our teacher's mother don die make erisegun tell u himself na so ni |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:55am On Apr 20, 2015 |
georjay: dont let one doro megawax abi megaphone spoil our ministry o no worry just enter the ring |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:54am On Apr 20, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:54am On Apr 20, 2015 |
joyjoomla: Cc: ladokuntlad
Don't let king Philip come to that place, odawise ur cake is in trouble. Happy Birthday bro. Wish u d best of God in live. tnx for d wishes bro |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:52am On Apr 20, 2015 |
erisegun: pix of d deep kiss or ......... no Mind d Joseph the dreamer |