KingsleyJay's Posts
Nairaland Forum › KingsleyJay's Profile › KingsleyJay's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 40 pages)
Cathaliya: King J,Sweetdreams 2u2 sweery Dream of jetli ![]() |
^^^ Na only missionary cathaliya sabi |
Dannyxy: sexy table own sweet pass,that cathaliya na novice,she no sabi anything I don't believe this So u sef don taste sexytabhi too Who hit it first....you or isotope or kslib ![]() |
sexytabhi: Naughty boy..you just want to scatter my relationship..*looks left,looks right* Me sef need a kiss smiley ![]() ![]() ![]() |
Kslib: @bolded,u wan ruin isoph marriage?Lol! I know na But I get hin medicine......isotope na my guy And I will tell him all u did wit his babe 2day Apart 4rm d under table part Make I see who hin go wage war against Me or YOU ![]() |
Danny u say make I no quote u again Oya make u and cathaliya do that una quickie fast I wan lock gate Na so her thing take sweet reach? |
sexytabhi: odikwa very risky o...Because u too sexy ooo... ![]() ![]() |
Cathaliya: Definition of coward please....Shebi na u say u wan go sleep now Oya march dat ur okpelenge nyash out of here I wan lock gate |
sexytabhi: yeye,petrol inside fire,you won't succeed never ever.No b me u go deceive na I know u love kslib but u r wit isotope becos u pity him I understand Kslib! Aw far? U don commit touchery finish? I wan lock gate ![]() |
Kslib: Na wetin go kill you,you dey find..Shebi u know that tusa'tusa wey dem de call SNIPER? D one that is mixed wit kerosene for killing mosquitoes....... Na for my village I take discover am ![]() |
sexytabhi: Just tell me to use the kiss smiley shikena,is it too much to ask?Geez! U shameless lover of isotope Kissing another man in public Under d table 4 dat matter ![]() |
Yay!!! My sniper is here ![]() |
Dannyxy: naaa i won't,i don't fight with my guyz because of foolish girls.it's nt me nd i won't start today.Cool Dats y I told u 2 let it all out dis nyt and to make sure u sleep good and dnt wake up wit hate in ur heart later 2day I guess u misunderstood my post |
Kslib: Kingsley,stop taking sides..Ahn ahn! Bros Y u de talk lyk dat nau Na d guy 1st attack me na besides I've not used a single curse word on him yet and I dnt intend to....... Read my 1st post to him, it didn't warrant d harsh reply it got And I can b vry controversial @ tyms |
Dannyxy: Ehm,do u really want to diz kingsley gay?huh?Lame Try another ![]() |
Danny, read my 1st post to u again... I was jst giving u a friendly advice and u had to attack my post WARNING me off ur post*lyk who does that? *I'm easy goin and dnt respond well to threats And oh! I hit below d belt so please do well not to warn me next tym Thanks 4 ur co-operation ![]() |
Dannyxy: there is a reason WHY I Said u shouldn't quote me diz nyt,4 peace sake lets leave it like thatOops!!! I quoted u again, whatchu gonna do Capslock me to death ![]()
|
Cathaliya: ouch......All this kind thing can pain For nairaland. ![]() Badt gal......u help me rememba my gyration days |
sexytabhi: I do not need to complete that,it is exactly that word you got in your mindROTFLMFAO!!! R u criusly CONVINCING urself that u love him?hahahahahahahahahaha Chai! Kslib don steal person babe ooooo Honeymoon neva even end |
Kslib: @bolded,you don use laff kill me his night... Lmao!!!Lol 4get isotope jor, na woman de always help am fight, d bobo na my guy but he's a weakling *he's gonna murder me 4 dat last sentence* ![]() ![]() ![]() |
sexytabhi: bad niccar giving bad advice ,what do u stand to gain?Bad advice kwa I dnt know what u r talkin about miss |
Dannyxy: pls who are u to tell me what to do?i will advice u nt 2 talk to me diz nyt,i'm really nt in the mood.Shattap dia! How much u loose to akin-alabi wey person never loose before? Park well jor......u rily don't want me on ur case |
Kslib: Aboniki strong pass coconut shell...Rub gini? I no even know d balm....I used robb thanks Wats up wit tabitha? Make sure u touch enof 4 both of us ![]() |
sexytabhi: I just want to know what is under the table that is better than the front row. And my sweety's ishsoph thanksDnt worry, I won't tell isotope how ur arse got deflated lyk a balloon due to kslibs excessive touchery Kslib saved my life dis nyt so I owe him one......go on sexytabh, join him under d table ![]() |
Dannyxy: u know what?u can go bleep urself,bleep ur madableeping chance in the lands of bleepers.u epitome of an emotional wreck and a ***reWhat tha f^ck!!! Dude, u getting worked up over nothing Well, let it all out of ur system now, the weenches r @ work But make sure u don't continue dis hate later 2day |
Cathaliya: Kingsley, ![]() |
Kslib: Whaaat? Aboniki?***shines eyes**The balm bad abi? I knew dat lady was being mischievous The name sounds lyk wat aboki's use sef |
sexytabhi: Then something must be happening under that table kslib, do you need me to check?U say wetin? U wan join kslib under table? Hmmmmmm....badt guy kslib wey de lyk touchery pass any other thing ![]() I pity isotope |
Kslib: Eyaaah!! Get well ooo...Chai! Tnx bro But I no fit boil water dis kain midnight na ![]() A friend told me 2 rub aboniki balm on my chest but I don't even know wat dat is so I used robb on my chest and I think its doing something 2my system |
Kslib aw far na? Abeg I can't sleep......cough and catarrh hook me, can't breathe properly.....who has a solution ![]() |
El Guapo: [color=#0066ff]Honey i dunno what went wrong really, we were winning and Gbom! Its a lost!*helps him adjust noose* Singing "brenda I'm coming 4 u" Buh criusly y wud u make such mistake with chelsea after wat juve did yesterday I already smiled 2 d banks ![]() ![]() ![]() |
*clears throat* |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 40 pages)





*
