KingsleyJay's Posts
Nairaland Forum › KingsleyJay's Profile › KingsleyJay's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 40 pages)
[quote author=Jekyll & Hyde][color=#000033]I'll pass before Hyde go massively derail this thread.[/color][/quote]Tah! Hyde no get levels |
xynerise: Na you go represent e kinsmen to come pay my goat bride priceNo oooo Tufiakwa! Antelope if na play abeg stop am I no FAMILY that molester ![]() |
[quote author=Jekyll & Hyde][color=#000033]You see your life? You wey wan commit touchery for public.Make God save you o. [/color][/quote]Wetin dis one dey talk about ![]() |
xynerise: So na you dey ra'pe my goats?So u no know be4 |
[quote author=Jekyll & Hyde][color=#000033]Lmao *peeping from Xynetelope's farm*[/color][/quote] ![]() |
Dyt: She wz nt referring to uI almost wish she was |
Cathaliya: If air is essential for our survival as humans, the I dont wanna live eithout you because you are the air I breathe now.Damn! Sizzling hawt ![]() Abeg all dis ur posts na one? or r we still waiting 4 d main wooing line? Cos I dnt knw d one the organizers will pick U don scatter my head finish |
Dyt: So all the while Cathaliya and Jelili were exchangin I gotta find uWeench! Wetin conzine u ![]() ![]() ![]() |
Chai!!! Look at how cathaliya is burning this thread up That's my girl Dyt babes ow far na Pa antelope n isofor I see una jor |
Onase: hahaaaaa.Omo check out the pix designed by OccupyG.Its fun man..........See as body de totori u See as u rush say yes without reading bootu-butt's lines 1st Always knew u were a wuss |
Kslib: Lmao!!!*were* .. All izz well! |
ItsModella: Please, why is somebody's name OccupyGarri? U de find trouble o |
One person I'm very sure we aint gonna see here on a weekend is AKIN-ALABI That guy wud b bizzy counting his income ![]() ![]() |
Cathaliya: Have been sick for close to a week now joor.....I just stopped vomitting today and I ate a plate of spaghetti with fried chicken.Ur people no cook come 4rm haus? ![]() |
Kslib: Erm,@shezy,thanks dear...Hahahahahahaha! Laff iyaff kee me Guy, hope say no b 'christian mother hug' u giv am sha ![]() |
bejahisky: Mtscheeeew. woo kor wiii ni.U mean wifi? LMFAO |
Dannyxy: Sexy table,i can see you are online,i get one question for youI know say na mumu thing u wan ask ![]() |
shezy: meaning?if dis guy shuld reject or eject me like dvd to cd den u wil know dat the gentility of tiger is not a sign of timidity.Hahahahahahahaha! Shezy I don call am bak 4rm d warfront wey we de but kslib jst wan empty hin bazooka ontop enemy head(mine) Kslib wud b wit u shortly wit hiz bazooka! I've alerted him on the breach here ![]() Over and out ![]() |
Kslib: How is that statement in-correct?Lol All dis ur long epistle na wash That statement I highlighted was right of course but u used it wrongly...lemme repeat myself Ur 1st statement was made in the present tense while d next statement was made in past tense all in d same sentence Na u start dis english matter 2day and I must end am Errrrrrrm! By d way! Run bak 2 BBA thread sharparly A lady jst confessed her love for you ![]() |
carujmonella:Lol! Mr man no think too far ooo She cud b as straight as d letter "I" mayb she'z jst pulling legs If she states in plain words dat she'z straight I wud believe her totally |
[quote author=Jekyll & Hyde][color=#000033]Omo, whatever. I no be SexyTabhi.[/color][/quote]Lol U been wan turn @ochon na U know as ochon de do na(always tryin 2make excuses 4 people) I actually tot she told u in plain words sha but izz all gud ![]() |
Kslib: Calculate:::U were doin just fine wen u started d post wit present tense then u switched over to past tense U shud av continued thus if what you see makes you shiver .. All izz well! |
[quote author=Jekyll & Hyde][color=#000033]See these:[/color][/quote]Ptcheeew! Dude na wa 4 u oooo! I even tot she clearified u on anoda thread She stated it clearly in ink here that she is into women and in ur last post she was just insinuating based on what u were thinking There is no guarantee dat she even understood wat u were talking about Remember ke! Abegi ![]() |
booqee: no there was never any beef, i won't even be talking to u but you'd just quote me and start insulting me. I ignore u sometimes but u still won't back off. I was really tempted to think u were a teenager trolling on d nysc thread. Anyway just forget bout itNah! Not true Something led 2 it, I'm sure of it buh I dnt tink I can dig dat up now Mayb I will later TRUCE? |
pasqal09: Una de derail abeg!Shattap dia Look @ the topic or can't u read ![]() The op says "drop ur confessions here and let's av fun" That's wat boquee n I r doing we r confessing ![]() |
Kslib: See this one!!!U don start wit weapons again. ![]() ![]() .. All izz well! |
Kslib: Lol.. Na you dey always start..U dnt fully understand this declaration of war yet I'm not doing this wit u I'm doin this to u Hitting back @me is collateral damage U are my target and u r goin down U can wave d white flag anytym so we can call a truce and sign a treaty .. All izz well! |
Kslib: Hian!!! **opens mouth***Ahn ahn! U don de complain already Its jst a tip of d iceberg Remember "I WILL STALK U LYK I'M CRUSHiNG ON U K'EST MOI" ... All izz well! |
Kslib: I though nairaland was Already a Forum on its own na.. i..e the whole nairaland..@ d bolded .. All izz well! |
[quote author=Jekyll & Hyde][color=#000033]Go 100 pages back or more. You'll see where she corrected that, though implicitly. Ask her if you doubt. Na joke she dey joke.[/color][/quote]Aiit! Guessed as much cos she won't b wooing a male if she wasn't into dem |
Kslib: I though nairaland was Already a Forum on its own na.. i..e the whole nairaland..Hahahahahahahahaha! U don start dis tin again Na u de always start am ooooo.... No wahala I will stalk u like a CRUSH Any thread u visit on dis forum I wud b there D air u breathe, the ground u walk-on and d keypad u type on wud all b shared by me Watch ur back k'est moi I'm always a step behind u This is war!!!!! ![]() ![]() All izz well! ![]() ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 40 pages)


You wey wan commit touchery for public.


