Politics › Re: Seyi Makinde Dressed In Amotekun Outfit To Sign Bill Into Law (photos) by kins89(m): 5:41pm On Mar 10, 2020 |
Hmmm. This amotekun, is it actually a security outfit abi na for owambe? This their asoebi e |
Career › Re: Why Do Doctors Start Federal Job On Level 12? by kins89(m): 11:27pm On Jun 20, 2019 |
una dey shout Doctor!! Doctor!! wetin una dey do sef? when most major surgeries are done abroad. abegi. |
Politics › Re: It Will Be Unjust For The Southeast Not To Be Accommodated In The 9th Assembly! by kins89(m): 6:33pm On Jun 10, 2019 |
people wey dey fight for dia pocket.. who dem help? |
Career › Re: 7 Least Stressful Jobs That Pay A Lot Of Money by kins89(m): 3:55pm On Sep 12, 2016 |
na so, see as the millions just dey sweet u for mouth..my friend wake up jare |
Jokes Etc › Re: You Found Out Your Grandfather Turned Into this & Only You Can Turn Him Back by kins89(m): 8:50pm On Aug 06, 2016 |
so una wan dey spend una grandfather? chai.. people get mind o |
Romance › Re: Should A Lady Spend On A Guy She's Dating?. by kins89(m): 10:58pm On Jul 27, 2016 |
JustHere2Observ: I dont understand, so because he asked you out you should just be collecting? You won't surprise him with gifts or pay for dinner once in a while? This is why guys keep shading ladies on this forum, you present yourselves as leeches. beta pikin |
Jokes Etc › Re: Donald Trump's Lookalike Spotted In Oshodi - Picture by kins89(m): 9:42am On Jul 20, 2016 |
hahahahahahahahaha naija, una no go kill person. spot on |