Kirian202's Posts
Nairaland Forum › Kirian202's Profile › Kirian202's Posts
gratiaeo: Na only carrot de worry this man (Sani)?Bros u no understand de issue.de thing be say gej promises to give Dem carrot make Dem shop and later him come supply sticks give Dem. No be only say him give Dem stick dey pain Dem. Gej carry plenty stick enter dere door mouth soteeey Dem dey carry am run dey enter dere neighbours country |
Billyonaire: This is the Final Burial of APC.Chai!!! Eyaa!!! Wen did he die and how. Nawaaa I always knew dat buharia will never leave to see 2015 talk more of wining presidential election. Chai RIP peoples general but Dem spend money for dis ur obituary poster sha |
Me too, am also crying dat u are still eyeing Nigeria presidential seat. I no dat u will allways lose cos u are born to be a loser but de fact dat u still dream of ruling dis country allway make me cry |
Jtf are not logistic wise. They should have find a way to supply a POISON food for them. I mean food mixed wit KILL and DRY . No wonder why buhari abi na buharia una dey call am dey complain say GEJ no dey do his boys well |
sakaguchi: I don't know who will suffer most but I know the Niger-Delta republic will be better off than the rest.FOOL!!! De last time I check south east are fighting for REPUBLIC OF BIAFRA not republic of Niger delta or wat ever u call it |
Biafra till I die. Long live Africa long live Biafra |
am busy right now make I book space cos dis tread go make sence |
I was watching it live now and had Bervely and Marvin speaking igbo language in BBA. They are talking as if the two knew each other before |
Chai 23 pregnant girls and 23 unborn children making it 46. Dem no dey sell comdon for dis village? |