Kissobehi's Posts
Nairaland Forum › Kissobehi's Profile › Kissobehi's Posts
1 2 (of 2 pages)
Iicen na so una be? So you all are in space and none even tell me say una dey go, abeg when the next winged okada dey move, I won't mind staying on the attachment seat, so far I reach space. Muki no be my friend again, she no wan show me beta thing, Ella, I prefer we get the okadas from Iice. If Ajadrage come, make dem tell am say we day space. |
Okay oh, infact I am going to the CNN International office to put a plea out for the whereabouts of everybody. Everybody no just fit travel go space at the same time. Even if self, why did no one tell me about this trip. I dey suspect all those winged okadas wey Muki dey distribute, sister, u get query oh |
Ha ha ha, very funny ella. But na wa oh, all the good people here just dissapear, even Muki |
Where is everybody? ![]() |
When the cats are away, the rats will play, so this is what u guys do when nobody's here ehn? omoge and baba, na wa oh. Abeg make una no dey use each other take dey shine oh, na una get this page eleven finish ![]() |
My favourite super hero is Jesus Christ, could a villain be as despised as Satan? |
Muki baby, u still get milk? ![]() |
Funny iice , I believe you're drunk on toasting sef becos na u dem toast pass for nairaland, na u get the record for the most toasters. Ehen, how many of una see ajadrage self when him dey fly molue for Lagos. What a sight that woulda been ![]() |
Toasting makes the world go round ![]() |
I doubt if my ajadrage go toast muki sha, see omoge don dey tender her application. Na me and you go be the panel of judges to know if she's qualified to toast ajadrage or not. |
Muki, I just dey play oh .Omoge girl, we no dey toast body for here, u hear. Sharn don teach poor ajadrage lesson before, so none of us wan fall enter dat kind trap again ooo, abi u no see the way everybody take attack babaluku for his iice escapades? If u dey find ajadrage, tell me, I go export one made in Holland keke Marwa make una take do weddin motor, free of charge. Muki, dat no mean say u no go giv me my money wey ajadrage give u oh, I'm still waiting patiently. |
omogenaija:Finally, somebody don hit the nail on the head, the kind of electricity that exists between these two people is so thick, I was wondering if I was the only one aware of it. mukina and ajadrage, na wa oh. Wetin iice go talk if she see this. ajadrage:Omoge, how muki milk taste and did it happen to come from any part of the human anatomy? I am sure ajadrage would give anything to have a taste of some of that becos that mmm when him talk is pregnant with meaning .Na today una know say ajadrage dey craze, I don know siiiiinnnnnce |
Up Argentinaaaaaaaaaaaaaaaa ![]() Muki, wey my money when ajadrage give u |
Up Argentinaaaaaaaaaa |
And ajadrage, congratulations on your record breaking feat on nairaland, I'm sure thats what moondust came to peep at(if that was what he was trying to spell anyway). His signature is so apt, I hpe that babaluku gets to read it. Him just dey harass iice since, u can imagine the effrontery .Please oh, specify who u dey call baby na, ur pix go cause war for here just now and I hope thats not the way u look sha . Have a safe journey to Lagos, if u really dey go oh |
Aaaalright , the Rage is back! I thot u went to Canada to see the games, didn't know u were in the kukuruku hills. Sounds like some cock crowing . I be don dey do advocate for you trying to locate sharn06, but thank goodness, u don catch one babe, hope she doesn't crow sha? |
I no go ever watch football again, maybe except champions league games, and the Eridivisie, and maybe premiership games and la liga matches and the main world cup matches, but football, lie lie I no go ever watch again |
Bwu hu huuuu |
E dey be like that sha |
Uh, y'all please gimme a minute to get my foot off of my mouth ![]() |
Talking about commentaries, that guy running the commentary of the match is a very hilarious guy. Him just dey make the game extra fun unlike the kind of commentators that can be found running commentaries of games back home |
We don't need antagonists on this thread, we need believers. Wow, what a nerve wracking 90 minutes. Wetin extra time go hold? |
The first 45 minutes of a thrilling encounter. Chances from both ends of the pitch, near misses and miraculous saves. Na wa oh, there was even an occassion when the ball hit the crossbar. What's the rest of the game gonna hold out, guess I'll be back after the game then. This is football, and life ![]() |
Make una no mind ajadrage, him go Canada go watch Flying Eagles, make e come first, if Nigeria no win ehn, we go use am turn to football ![]() Sister Iice, these guys wouldn't leave you alone, sotaaay him dey diss ajadrage becos of love. How well do u know omogenaija, this one when she just dey wash for the luku master so, u sure say dem no be one and the same? ![]() |
Mister, are u responding to my prediction or you are advertising on my thread, biko, na wa for you oh |
Chile is goin down tonight. The embarrassment we received in their backyard in 1987 during our worst ever outing is gonna be avenged today. I thot I was banned from this thread, I trip say them still dey allow me post .I guess they forgot ![]() |
See I have been banned from posting on my post just because I was priviledged to be told the outcome of these U20 championships. Muki, please you go join me institute legal proceedings against oga Seun. I will definately require an unrserved apology from all the doubting Thomas and Thomasses when no believe that Nigeria will bring the cup to Africa for the first time |
Portugal try well well to escape the trouncing we for give them as revenge for depriving Nigeria of the cup in Saudi 89 |
Zambia has gone down, Naija is on the move |
Zambia down,who's next? |
In fact I have been told to correct myself that it is not a prediction, it is a prophecy. The source would be revealed upon fulfillment |
If you're Nigerian, I go advise make u save those grins and smiles till the prediction come true, ok |
1 2 (of 2 pages)



