Kitipo's Posts
Nairaland Forum › Kitipo's Profile › Kitipo's Posts
1 (of 1 pages)
2baba perform on stage carrying is child with 3kids and wife at the alibaba january1st concert 2018, it was so amazing. https://www.youtube.com/watch?v=ppZmhMwbnNg |
So make we fred sand. nawa ooo. let me cum and b going jor |
Bros leave all dose story, if na so we for don sell our houses na |
See how she carry her standing boobs dat press for e body. Hmmmm. Kemen where r u oooo. Cum and c wat u can't do for 3months a senator is takin it in 2mins |
Wike u no go do oda work. Everytin is abt port harcourt city wen wil development get to d waterside. No worry 2019 is waiting for u lets c if u will continue by 2019. U jzt 4got d pple dat allowd u climb d tree. Till 2019 |
drake2000x:Let's stop dis tins in naija how can someone steal 11billon |
Leave am friends no dey give money ooo. Meanwhile TC is dat u? |
Na wa oooo. 2weeks and she dey like dis if na all dis naija gals dem go jzt fat like wetin person no know |
i jzt love dis man. is not like rivers state that you will see them fighting here and there |
He need to go do Masters first. |
ppp |
1 (of 1 pages)