Klean's Posts
Nairaland Forum › Klean's Profile › Klean's Posts
1 (of 1 pages)
So if not re-elect d 11bn won't be return. May God punish ya generation cruel criminals. God will disgrace u soon. Evil men |
dialfa:someone looses family members u re here laughing with ya dirty or smelling mouth |
What happened to IBB,Abdusallami? Why OBJ, GEJ and d late man. This fools @ d top will always be fool until they sucide to probe IBB. Am just looking |
Am beginning to hate this nairaland. How is that possible? Liars!! Where d space dey for there? Abi una no get car @ all to know say space no dey there? |
Yea, u re right. But who is Buhari to probe babagida? If really d Buhari of WAI then he can do it. Why really is he after GEJ when u ve d greatest criminal nigeria has ever had in Babagida. He won't cos Buhari and Babagida are both mallam shehu( cattle men. Melumelu). Where is this secret ole in Abubakar. Abeg I no fit talk |
Am not an igbo man, Fani is right but that malam(d cattle man) na mumu. After all na him cattle man brother dey sit. But d igbos need wait up politically and fight out their right. I prefer igbo man make è b president but will his own ppl support him? A big question ![]() ?? |
1st, na person wife and whatever happens no concern any of us. 2ndly most of these Nigerian women don old so if dem no rush born like that dem go fit see na person use charm hold their baby. 3rdly, u see the once wen dey make mouth say dem never wan marry so, na lie dem dey talk, dem dey look for man wen dem go dey ride upon cos most of dem no dey stay one man house. Mercy Johnson is doing the right thing. |
Make Cynthia Morgan,Asa even tonto reach 40 make u see how dem go wowo. Na to breach dem know. |
This una president won't do anything. Mark it. Na mouth him just dey make. Can he probe IBB,Atitu, OBJ,the Abachas,Tinubu d warrior,All d military head of states and all d past governors. Anyway if him continue self him 4 years go just come fiam. |
What a good move! Must pastors and iman or whatsoever use loud speakers outside their worship building? I ask? When most don't even preach salvation any longer! I hope other state govt shld learn from lagos state. A worship centre suppose to be a conducive place not a theatre. [color=#006600][/color] |
Can't u see they re dehydrated. ,sick and half dead. Wetin b boko haram wen this regime no fit crush. Am sick of this govt.. |
Na intestine round pack |
Useless question. U answer that ya self. Must u ask everything? |
The name of the movie na money make way. If na true this police dey talk where is d proof. Yeye |
Just look @ their hungry faces. He who kill by sword will surely die by sword, but my fear is this, will they be judged accordingly since this is nigeria a lawless country with bad or corrupt and deadly leaders? |
May she never hears d crying of a baby in her life.. May God punish her womb |
klean: |
This Buhari self. Na now him knw say him na old man? Why him even contest @ all. Make him just resign like Fifa president. We no need diz old man excuse. Him old pass Mugabe? Abeg make him go sit down. I know say him no fit do anything b4. Na him opportunity to dey travel rnd d world b diz. Change isn't coming from him, mark it. |
1 (of 1 pages)
