Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by KnowledgeIsVast(m): 2:34pm On Jan 20, 2023 |
Trustwallet: Handicap 184 odds weekend games
Msport B2U6PWD
I won from this last week, i say make i drop this one today.... stake wisely... Staked |
Science/Technology › Re: Where Can I Find Reviews Of Avant? by KnowledgeIsVast(m): 1:32am On Jan 20, 2023 |
Avant? USA right? |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by KnowledgeIsVast(m): 12:16am On Jan 20, 2023 |
See better games but no money to stake chai  |
Crime › Re: The Perpetrator Of OBOSI PG Murder And Other Cult Killings In Anambra(bursted) by KnowledgeIsVast(m): 9:41pm On Jan 19, 2023 |
Una go soon kill una sef finish for east |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by KnowledgeIsVast(m): 12:09pm On Jan 19, 2023 |
blaquemyc: How u take recover am, dem replace the lost one with dog own? Bros I beg dem ni o  My eyes see  |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by KnowledgeIsVast(m): 11:40am On Jan 19, 2023 |
Omo I just de recover one of my balls I lost last night  |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by KnowledgeIsVast(m): 11:38pm On Jan 18, 2023 |
Crumbian: He said "one of my balls".
I'm sure he bet the black one.  |
Car Talk › Re: 2004 Toyota Corolla Sport Or 2005 Mercedez Benz C230 Komporessor ??? by KnowledgeIsVast(m): 11:22pm On Jan 18, 2023 |
Eburnian: Just today I race with corolla 2010 from minna down to ilorin with my golfMK IV 1.8L 20 valve engine, honestly na me de wait for the car Had to go check out the golf picture on google and I de surprised |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by KnowledgeIsVast(m): 11:18pm On Jan 18, 2023 |
betshopagent: how market? Na like this you take loss your two balls?  
|
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by KnowledgeIsVast(m): 11:11pm On Jan 18, 2023 |
|
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by KnowledgeIsVast(m): 10:16pm On Jan 18, 2023 |
betshopagent: Na so one of my guys for 2021 talk say "if Chelsea beat man city in UCL final, make motor jam am for express". Chelsea defeated city and my guy started avoiding Express Una no fit change my mind  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by KnowledgeIsVast(m): 10:03pm On Jan 18, 2023 |
Naajjii: Abeg Ericsson most opposing players always don't always play hard on him because of his condition, players don't tackle him hard like they do you others. Una go sha come up with one or two  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by KnowledgeIsVast(m): 9:55pm On Jan 18, 2023 |
Clean sheet loading  |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by KnowledgeIsVast(m): 9:49pm On Jan 18, 2023 |
Crumbian: The guy dey confident too now, even vex ask us how we go dey talk that kind rubbish say Japan go beat a whole Spain.
Close to one week we no see my guy for street.  No worry I go find you come for full time |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by KnowledgeIsVast(m): 9:05pm On Jan 18, 2023 |
Gotv no show this match  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Crystal Palace Vs Manchester United (1 - 1) On 18th January 2023 by KnowledgeIsVast(m): 9:04pm On Jan 18, 2023 |
prinsam30: person just cum today today ooo, u start am for match if na CR7 now, u go say him no go preseason
abeg make una no cum for me ooo, I'm just trying to recover from the heartbreak I see today Martial no fit Shey na that elanga wey no sabi anything he go start |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by KnowledgeIsVast(m): 9:03pm On Jan 18, 2023 |
Crumbian: Naso my guy bet him balls say Japan no fit beat Spain.  You wan make I change my mind I’m confident on United  |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by KnowledgeIsVast(m): 8:49pm On Jan 18, 2023 |
Princeadebayo11: Which kind of bonus is this... The giveaway no reach their mind  |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by KnowledgeIsVast(m): 8:48pm On Jan 18, 2023 |
Manchester United to win I go bet bet one of my balls  |
Sports › Re: Premier League:Crystal Palace Vs Manchester United by KnowledgeIsVast(m): 8:45pm On Jan 18, 2023 |
As seen on soccer24
|
Sports › Re: Premier League:Crystal Palace Vs Manchester United by KnowledgeIsVast(m): 8:43pm On Jan 18, 2023 |
My boys go scatter palace sack king for selhurst park tonight 
|
Politics › Re: Atiku/Okowa Presidential Campaign Rally In Ogun (Pictures, Video) by KnowledgeIsVast(m): 7:38pm On Jan 18, 2023 |
OriOko88: Werey. Abeokuta is very big. So that u don't know atiku was in town is nonsensical and idiotic. He came to campaign,not for touring.  Una Wahala too much Weyrey |
Crime › Re: Nigerian Woman Mourns Husband Killed By Kidnappers Despite Ransom Payment (Pix) by KnowledgeIsVast(m): 7:04pm On Jan 18, 2023 |
ZINNYBANKS: Baba all these things no hard aje . But you go like tax evasion else wetin you find to Luxembourg  |
Politics › Re: Atiku/Okowa Presidential Campaign Rally In Ogun (Pictures, Video) by KnowledgeIsVast(m): 6:17pm On Jan 18, 2023 |
Una wan die because I say mr Unifier face no show him shoe no shine  Una go jus die untimely |
Politics › Re: Atiku/Okowa Presidential Campaign Rally In Ogun (Pictures, Video) by KnowledgeIsVast(m): 6:16pm On Jan 18, 2023 |
|
Crime › Re: Nigerian Woman Mourns Husband Killed By Kidnappers Despite Ransom Payment (Pix) by KnowledgeIsVast(m): 6:11pm On Jan 18, 2023 |
|
Politics › Re: Atiku/Okowa Presidential Campaign Rally In Ogun (Pictures, Video) by KnowledgeIsVast(m): 6:11pm On Jan 18, 2023 |
Almiron: oloribu Omo ina wan Dey form Yoruba here. Oma sanku ni. Awon Obi mafi oju sunkun e, Oni jere, Olofo .Omo irankinran Isinku Baba re oniku re seeeh Oloriburuku |
Politics › Re: Atiku/Okowa Presidential Campaign Rally In Ogun (Pictures, Video) by KnowledgeIsVast(m): 6:10pm On Jan 18, 2023 |
onomeabuja: This how u Obi miscreants are!!! U think presidential election is a councillor election abi I pity u  I’m not a supporter of obi You guys go just sit down de troll/ insult who no support una candidate After all it’s called democracy illiterate Pity Iya re Nile alayebaje |
Crime › Re: Nigerian Woman Mourns Husband Killed By Kidnappers Despite Ransom Payment (Pix) by KnowledgeIsVast(m): 6:08pm On Jan 18, 2023 |
|
Politics › Re: Atiku/Okowa Presidential Campaign Rally In Ogun (Pictures, Video) by KnowledgeIsVast(m): 6:06pm On Jan 18, 2023 |
Almiron: onikure ebuka, Ogun mafi eje e we.... Sopono loma pa oloriebi yin |
Politics › Re: Atiku/Okowa Presidential Campaign Rally In Ogun (Pictures, Video) by KnowledgeIsVast(m): 6:05pm On Jan 18, 2023 |
salbis: Now you know. I reside in Sango but we no hear anything how come |
Politics › Re: Atiku/Okowa Presidential Campaign Rally In Ogun (Pictures, Video) by KnowledgeIsVast(m): 6:04pm On Jan 18, 2023 |
Almiron: don't mind the troll, he's probably from the east, he think say Ogun state na small state.. weyreh don cast. Una de ment Oponu say I de stay east Must you guys insult anyone who disagree with your choice of candidate? And again Baba Iya e nile ni Weyrey |