Koes's Posts
Nairaland Forum › Koes's Profile › Koes's Posts
Good morning guys... happy new year to u all I wish u happy list week and congrats in advance, all we wish for will come to reality ijn may d lord bless us all...... Victory is 4rm God alone. |
NewDelhi:It a gud question dear, dey will separate dem after d female candidates are done dey will tell dem to use d rest room nd clean up well. So b4 any drop of blood comes out again dey will hv check d candidate. Not every ladys use tampons, most is always even at dat u will remove it nd wen dey are done wit u, you will put it back or change anoda..or use tissue at d moment. |
ugo4u:dat is hw army does wetin concern dem. Same thing in navy dey separate female but d thing wey go kill female inside d mediacal is na both male nd female doctor go see ur naked finish.. u will be completely naked nd na male doctor go squess nd press ur breast well nd ur abdominal, u will open ur p***y wider 4 him to see nd will also open ur yansh to cough too, d funniest part dey are young doctors. But na female go check u in d army wen u won open yansh nd cough but 4 ECG u go meet both gender. Dat is d different so as a female u hv 2 zero ur mind. |
MrSuama:dey will check it inside d urine test.. so urine is already dere.. even d separation self na just only wen una won open yansh cough nd dey won do ECG, xray for females, aside dat dey mixed both genders 4 d remaining test. |
Anastessay:same thing dat guys undergo the only different is dey separate us because of gender... ECG Blood test Urine Eyes BP Weight/height Teeth Flat foot Fingers Xray Psychology Lastly u go open ur yansh wide nd cough out 3tms or more dat is to check maybe u hv pile or not. All d test is for both genders. Don't forget guys dat take drugs dey will pick u guys out randomly for DRUGS test and also my advice 4 pple who are taking alcohol should stop it 2 or 1month b4 d screening to avoid story dat touches d heart |
sdeehussayn:YES |
Samsung004:NO |
sikowitz17:Siko baba i understand ugo4u point nd i also understand u too.. sure i know d screening will commerce in January but dey should release d list first so dat pple will know dere faith like me nw dat i don't hv godfather pple wey get godfather i know u here ooo continue keep silence i won't mention names ![]() Las las we go dey Aiit... Candidate are u doubting me |
ugo4u:If SSC/DSSC are exempted. We should be at d screening by now... ugo4u let's leave matter 4 who get am, anytime dey feel like releasing d list dey will surely.... |
Gisbourne44:dey are already in serti bfore dis signal comes na |
My Major i hail u ooo see my hands up sikowitz17: |
Ok oooo major Gen prospect048 who knows wat d signal means ![]() |
sikowitz17:siko baba... read it carefully na... dey talk say "All" activities Not only SSS/DSSC even EC nd other activities.Let us not all deceive ourself na dem know wetin dey won do as per d lekki shooting to protect d system. Navy screening is going on nw since 3days ago so which covid_19 are we talking abt nw dat make army suspended d screening... mo ya look away...... |
Koes:See it here |
officialchikzy0:yeap i already paste it in text here last week... because if i post it nw dey will say Koes take it down! it's a confirm info bro |
Suspension of all activities that will involve ASSY more dan 15 person at a tym until futher notice. Issued on covid_19 pandemic. Guys pls go nd enjoy ur Christmas me am on my way to Aboki wey dey sell Christmas cow oo ![]() |
MrSuama: i hv check already nottin is dere, pls let go nd relax nd drink water e be like say army won use us catch cruise dis tym. |
Well i will say dis thread as let me know d big different of bad belle nd worst belle, Well d only caution here dat has not been adjust is..... Bfore i proceed i hope dere is a freedom of expression here b4 some pple start nw again. Some pple here need 2 understand dis word called " "RESPECT" as far as nobody is feeding each oda irrespective of whom u are, inregardless of where u are u don't hv d right to use someone as a subject of ridicule? Well as u all know dat koes is a choko madam, pls i wouldn't want a form of disrespect 4rm anybody. I just feel dis should be adjust in anyway we should act nd behave like brothers nd sister not a beast of no nation. I come in peace As we all are waiting 4 d list, we will not wait in vain ijn congratulations to u all. Victory is 4rm God alone |
Guys abeg stop dis na, na God i dey use beg una. SFcomander2, siko baba, ugo4u, eclipsehemmy, Blueelf nd other's biko... No make d matter be like bicycle, nobody fit ride am u go just dey fall like person wey dey on drugs.. dere is no hw u won smoke reach u no fi smoke pass baba fela o.. ![]() Pls guys we all laugh at d end. God bless u all |
Wahala con be like bicycle dis morning, who go ride am everybody don dey soro soke ![]() |
Guys why are u all silence MORALE HIGH is ur morale low ni, candidate (in Abang voice) if u dey Dssc last yr u will understand wat am saying! Lt Col Abang: Candidate Candidate: sir Lt Col Abang: Ogun state can u hear me? Candidate: yes sir Lt Col Abang: zamfara can u hear me? Candidate: yes sir Lt Col Abang: i heard u pple are calling me candidate at my back Candidate:No sir Lt Col Abang: you pple should stop the noise u are intending officers not a kid, is dat clear! Candidate: yes sir Let's our MORALE to be HIGH don't fear wat God has done No man can stop it. Victory is from God alone |
eitsei:Nottin is out hv check daily trust today... |
eclipsehemmy:u better answer oo, because u especially u don yab me like say i beg 4 food 4rm u in dis thread.. am here to play d game wit u ooo u better answer me i full ground nw. |
eclipsehemmy:u are satisfied nw, pele dear ur muscles hv come down nw... pls hv some glass of water |
eclipsehemmy:u are satisfy nw, pele dear ur muscles hv come down nw... pls hv some glass of water |
eclipsehemmy:not me, dis is the first tym am posting dis ok... |
Zeus1905:check sir |
SFCommander2:really u see wat am saying, oya tell dem am i ugly Lol, but u never know am koes. |
jelraj:ibadan |
Not only SSS/DSSC even EC nd other activities.