Kolade9's Posts
Nairaland Forum › Kolade9's Profile › Kolade9's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 56 pages)
exPLIcit7: you mean my real name...I'm Mr NO NAME...Tok jare ![]() Abi you dey shame for ya name? ![]() Abi na those 3 paragraph names ![]() |
Miscellaneous: U go jst view the bottom to see ([color=pink]f[/color]) and u go check profile. . .shuoHow you take know? ![]() Na wetin you sef dey do be that ![]() |
exPLIcit7: Mr KOLA wetin u expect ur eye 2 notice...kolanut eye dey alwayz notice irrelevant things na.Mr Explicit!! Wait wey'n be ya name gan? |
odizeey: Viewing this topic: Psycho Pea(homo), Blexysexy(f), Tgirl- |
exPLIcit7: KOLA sowie KOFA sef don Join JAMB...check ur KOLA data...try nd login on KOLAE be like say ah go dey collect name fee now ![]() Whether your account no go empty ![]() |
[quote author=Riley_Freeman] Kola..nut , no be today I know sey you don crase before.... E don tey [/quote]Na you still be boss for craziness ![]() |
Miscellaneous: lol. . . I actually didnt notice d nose ah jst see d faceLol........no mind ma eye ![]() Na irrelevant things e dey always notice ![]() And........em who be dis NAIJA babe wey dey snap with teddy bear ![]() |
Miscellaneous: chairman na wa o. . . .Wetin? u sef check the nose na ![]() FilesUpdator: .... and they all clicked to see her profile photoSharp guys ![]() |
Viewing this topic: sylvalord(m), Psycho Pea(m), Swagalord18(m), Doc KK(m), Holyrule(m), exPLIcit7(m), demistry(m), FilesUpdator(m), Kolade9(m), Mickey7(m), Miscellaneous(m), Swashi007(m), mz'helena(f), oliseh.com(m) , Riley_Freeman(m), di nataleand 4 guest(s) When oliseh turn man? ![]() |
This mz'helena nose fine o |
exPLIcit7: It seems Mr KOLA z Online...na now u dey wake up...when some pple wan sleep.Lol.........na now ah see fone kidnap take browse ![]() |
exPLIcit7: No try am...na my shout wake u d oda day...u don 4get...ehn.....ah know buh your voice no sweet ![]() ah prefer the beeping tone of ma alarm ![]() |
Monsieursuave: . ![]() |
exPLIcit7: Mr KOLAAAAAAAbros ah go soon put hot ball for ya throat o ![]() |
sylvalord: ah broda na me suppose beg 4 4giveness oo.. Once u av 4given me, then we r coolwe're cool bro ![]() |
In other news I'M IN LOVE WITH...........................................................................................SUPEREAGLES ![]() |
sylvalord: KOLADE: when i called u an "ode" i didn't mean it.. But then i shld av apologised when i realised that u didn't find it funny so i'm sorry bro pls 4give me*sobs* SYLVALORD I'm sorry for getting you angry in any way I shouldn't have brought up the issue the next day ![]() ah seek ya forgiveness |
odizeey: cos dat sch na cultist zoneTrue And em.....sokoto n adex welldone....ayam enjoying ur military drama ![]() |
Saw sum'n like "eye not dey see ear" in d prvs page ![]() When mirror dey ![]() |
Monsieursuave: .This 1 wey u dey always mention ma bottom....ah dey suspect u ![]() |
odizeey: kiss for rain? Thunder don strike ur lips once? ![]() |
Ah woke up in a new bugatti 8 ![]() For ma plastic mind ![]() |
#np:tiwa savage-olorun mi ![]() |
odizeey: i nor ft shout,seems we on dis alone o kolaEr'1 is against us... Except God ![]() |
odizeey: i cant leave dis thread for some annoying postsSame with me ![]() |
If una get time mo'na go read from page 756 Skelewu!! Skelewu! ![]() |
Y'all taking sides with sylva cos he dropped a suicide note ![]() i haven't done anything wrong He insulted me and i HANDLED him ![]() He called me "ode" and "anuofia" (2 big blows )Did i insult him back? I only told him to stop using insulting words ![]() |
Emylexray: What a thread.How have i changed? How have i not done well ![]() |
[quote author=Sir-Tunechi]cuz i like d name...mumu..dnt tk it personal *in osama bin ladenz voice*[/quote]Ok ![]() |
[quote author=Sir-Tunechi]sylvalord talk xay im no dy cum diz thread again i jst spoke wit him nw....*weeping*...... Kolade. *coughz* GOD wuld judge[/quote]Why did u mention my name? ![]() |
Erystro: yes. At last. I jst got an information dat d list will be out on kofa latest on saturday nxt wik. Em, jst bliv me... (y)Next week? ![]() |
Michael Sokoto: Nah even try am!Lol....Until kofa list come out b4 this thread go fit return to normal |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 56 pages)






