Kolade9's Posts
Nairaland Forum › Kolade9's Profile › Kolade9's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 56 pages)
exPLIcit7: What z d answer denYou are... ..... .....a MAP ![]() Sylvanus stop using insulting words on people ![]() |
Ok Mr Adex ah don hear you ![]() And explicit,your riddle is too simple |
Choi!! Notjustok's top 10 most gifted list has turn Nigerian rap scene upside down ![]() |
Asakel: t'means dia z a girl in front ov u.I wish sha ![]() |
Asakel: Yeah! Dats ryt...Lip sealed |
Adex097: Wrong assumption bro... Those guys are intellectual gurus though their English might be a lil bit malnourished.Not all SUG presidents are intellectual gurus Politics is the major factor....that's my point ![]() |
Romanticboy1: A-academicFixed |
Monsieursuave: .Lol,true This 1 wey dem tok say the strike fit last one session now |
Monsieursuave: .Well anybody can be the SUG president in Nigerian Unis today. U just have to be good in school politics.....nobody is looking at your performance in class |
To speak english na herculean task to these SUG leaders ![]() |
Monsieursuave: Anybody else watchin dese student union leaders on ait??The one on glasses ![]() Speaking like someone who just swallowed a hot ball of puff puff |
Profemmy001: Nd d quite famous Prof Ruqayyatu rufaiYois |
@explicit Is okonjo iweala not married? ![]() Dora akinyuli,allison madueke etc ![]() |
exPLIcit7: ...I didn't debate throughout my pry & sec school days I do hide or beg my class rep not to pick me ![]() And to the topic Women education doesn't end in d kitchen We have many women holding high offices now |
exPLIcit7: no mind me...dat guy just shout 4 my ear...out of anger...I shout 4 am back...I no know say u stil dey sleep...no vex 0...Issorai ![]() |
exPLIcit7: @latnok...on what principle does it operate...@every1...plz do women's education end up in the kitchen.Old topic ![]() U sef know the answer. all those una pako primary n sec school debate topic ![]() |
exPLIcit7: wetin kofa do u dis early morning na...well make I still shout my own...KOLAAAAAAAAAA...oh sorry...KOFAAAAAAAAAAA*rubs eyes* Mtcheeeeew....guy why u con use shout wake me na? ![]() And ah don always kiss the geh o |
Kiluto: guy lets talk sumtin serious n 4get dat dat has hapen in d past nd kolade be warndBe warned for what? ![]() Have i posted any new thing? ![]() |
Dem-all-crazy:Guy dat abbatoir ish still dey ya mind? ![]() |
Dem-all-crazy: ![]() Na only you sabi Front page ![]() |
Dem-all-crazy:U watch am ![]() |
oliseh.com:Lol......no p o ![]() And em.........no be us dey find trouble o ![]() |
sigidporte: please is state of origin cert needed and where can one get it?I think you can get it from the king/baale of your hometown/your local government Oliseh.com ah dey hail back o ![]() |
sylvalord: dem tell u say na d way i take dey act 4 internet na im i dey act 4 real life?Lol ![]() |
ditrix: I'm backWelcome ![]() |
odizeey: I no gt anything to sayMo no tok again sef...make we just leave am ![]() |
Mickey7: u nd michael sokoto hv sometin in common.just dnt knw wat exactlyWe are both boys ![]() |
Em ![]() Sylvalord if you continue like this you go just dey chop free slap for UNIBEN ![]() |
World warIII wan happen now ![]() |
sylvalord: oya e don do.. Drop d matter ![]() |
Romanticboy1: U jas confirmed d rumour i heard dt yoruba guys cn't fight bt rather lv makin mouth ![]() Even if yoruba boys can fight me ah don't fight ![]() |
Romanticboy1: oya continue ooooo! SowieSylvanus na boxer o...me no fit follow fight physical fight ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 56 pages)






