Kolade9's Posts
Nairaland Forum › Kolade9's Profile › Kolade9's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 56 pages)
I_am_Sylva: abi oBoss no vex ![]() |
I_am_Sylva: dem dey waste their tymAh swear ![]() Just as your "____" said..."if it will be u,it will be u" ![]() |
I_am_Sylva: two of una wan bomb ni? ![]() exPLicit dey wait 4 the 1199th page before hin go post ![]() Nobody gon wan post after the 28/29th post |
oluwaugo: this time am sure the acct go join ASUU to strike jst be ready.Make hin ban me na ![]() Ah go open 13 more accounts ![]() |
odizeey: wetyn him dey find for sokoto(affrey),dey for shokoto(jennybeely)Naxo |
"nollywood actress boosts" She be NITRO? ![]() |
Someone knows his account number and pin....the person registered for the mobilemoney and withdrew the 4million Your money is gone bro ![]() |
Swagalord18: lol.....flawless victory!!Victory flawless ni ![]() Suave and swagalord......the greatest e-fight commentators of the 21st century ![]() |
exPLIcit7: u eh...Mr k0la na u I fear pass 0...I'm as harmless as dove ![]() Em....abeg,are you the "Dr exPLicit" on 2go |
Swagalord18: ur a bleeped up, attention seeking beast...I didn't say "start an e-fight WITH ME" ![]() I prefer being a commentator or spectator ![]() |
"no time to check time" ![]() Swagalord18: Anoda day ....boredomStart an e-fight Page 1010..... *in VJ adams' voice* swaaaaaag ![]() |
exPLIcit7: I will never quarrel in dz thread...anyway...exPLIcit7 and MrR0MANTICB0Y...b0th of us we d0 our own f0r 2g0 sha.True,exPLicit is a gentle boy ![]() That una 2go fyt no go tey....no commentator to spice it up ![]() |
Oh God!!!! I can't take this anymore See as ah jst dey flex 125mb since |
Adex098: Lol...LWKMD o ![]() |
MrRomantic1:Naxo o Ah go fight er' girl 4 this thread then ![]() |
*reading from page 1000* *counting number of heads that got shot* E be like census........na almost er'body hin beef |
FilesUpdator: . ![]() See the kyn low current wey nepa give us ![]() Our lantern even bright pass all our house bulb ![]() |
tsleazy: ..puts in 20naira..#picks raceMa no see ur leg here again o ![]() |
Wait o Where ma padi sokoto go now? ![]() |
Filesupdator.....put ya money in the bowl ![]() Dem adex n rileey don already settle me |
Riley_Freeman: Ko-la-deey.. Ko-la-deeyBoss ah dey rub body 4 ground o...no vex ![]() |
Started page 1007!!!! It's the Lord's doing |
tsleazy: i no go do am againOya i pardon you....put something inside that bowl there ![]() I've KUKUSHAMA said it...every member of dis thread will fyt Except rileey........and adex............asakel too ![]() |
Seems twas a "mass e-fight" ![]() Oya all the fighters should come n kneel down outside *grabs cane* ![]() Oga rileey ayam greeting o ![]() |
tsleazy: ..guess who won it...I would have won it if i was online ![]() Una no know say we get specific number of post for every page I lost page 1000 because of my fonelessfonenesslessness and ma MBlessMBnesslessness |
Some people don rush fight between afternoon wey i login to this time ![]() Well......na talent ![]() |
You people didn't come to call me when you got to page 999 |
Why is a guest always online? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 56 pages)









